DEllaluv's Posts
Nairaland Forum › DEllaluv's Profile › DEllaluv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
felipemadero: Hey Boss,i guess u dnt hav 2 reply everythin ppl post...ride on bro!yea....and jay has made hs point anyway,if anybdy sees wanted o,captured,missing o,findn o,found or any1 anoda killjoy wl say he saw in d story,pls kindly keep it to urslf,we tk God beg u,those ppl dt wrote d tv series no b same brain God gv odas im gv dem,,,abegi o,no dey dampen ppl's(KMJ's)spirit ehee,I hp ds pesin wey I dey tlk to no get bad mouth o |
kingphilip: Where has mynd gone to?is he sick or wat?anyone wit his contact should jst locate him for us because dis is unlike him....or has he been banned?exactly |
Team naughty lady joor o...bt methinks fp cms wt a hell lot of tns,heavy traffic,ingrates etc,rili dnt fancy it wen two or mre pages wl jst b occupied wt comments,cnt it wait a lil mre,biko,jst wat I tnk though |
Make we dey wait na,tl d meetin s ova na den pesin go knw weda its d knd of ASUU and asup meetns |
Too long ke.....tnx 4 always hvn d interest of ur readers at hrt I(we)understnd,if we no complain na pretence b dt,wu no lyk beta tn so we no go pretend say we no dey miss ur updates,me sef,if u cn update 5tyms a day,I no go tnk say d tn long#ws kiddn o# |
Lts keep waitn den |
4given...nyc 1 u've got dia,bt wait o,y d title cm become naughty lady,NL sef |
Betty wnt join d group of 'ghosties' |
adegwurulez: only God knws what happened to nairaland from 11:00am to 3:00pm yesterday. ryt now somebody would want to reply and you will be logged outtot it ws only me |
Abandoned ?..hp all is well wt u wes |
Too short |
I don wait tire |
Nyc job nkpume |
TnkGod |
Hvnt u guys had enof,its k nw,I tot its only grls dt run dia mouth,y r u guys behavn lyk grls na,once 1 prsn givs up replyin any derogatory remark den tns wl b fyn....I tk God beg una,pls jst stp |
Cntinue nau |
S d update nt short |
Nyc 1 here...ds ronke of a grl sef,and wts wt d kelvin guy,abi he wan destroy 2 sisters |
S ds d end? |
Whch knd tlk pesin wan tlk,he cm lock door |
No b small strng tn oo |
Wow,wlcm bak.....d Austin no fit do anytn |
360prince: .. "AIDS" , are you infected with it ?.*Wink*. Thanksds ur post,e get as e be,4gv me if I shud say its knda OP...uduak,we r stl waitn patiently |
Save d gud ppl o,no kill dem,if na james or hs gang no p,make e no b lucky o,I dey beg |
Hmm |
Foxy u eh,u sabi pass two msgs alng wt jst d same statemnt...funiguy....uduak,u 4 ask d nurse mk im put d drip 4 d oda hand and ur whole bdy na,atleast u go fat up |
chistar01:ndo,ogadimma |
Wey d pix na |
Ritababe,,,kingphilip o,hmmm,ddnt rili mean it d way u guys understood it,,wntd to knw y she strtd doin tns she doesnt lyk,sorta chiding her na,haa,I no knw say d tn go reach web mistress matter |
Followin |
Mehn am so so lovin d story,like so much,,,,wow |
?..hp all is well wt u wes
TOOTH ACHE OH!!!!! 