DGOODLYF's Posts
Nairaland Forum › DGOODLYF's Profile › DGOODLYF's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 63 pages)
Rahkman:Rather.....its Baye gaining momentum on twitter...Baye was a neva a thing on twitter....But now she don dey drag d space with dem....Check recent twitter polls n see 4 urself |
Some ppl here dat are now porting to Ceec now because of hate are not Bandwagonners i guess.....abi wetin dem dey call dat one? |
I like d fact its all over twitter dat CeeC topped d poll...Let dem enjoy d euphoria which is gonna b their greatest undoing.... Now the streets realizing dat will go very hard on Baye more dan ever... Bayetribe be prepared |
Amya:You no want Mercy again....see combine Mercy n Ceec 2geda....dem no reach Baye...na in d final una go understand |
Tatiana4u:wen i hear OG fans calling nigerians gullible here...i just laugh...as if na only 9ja dey vote Baye....Baye is not even a Nigerian thing n dats wat giving her d edge... I guess southafricans dat support Baye are also gullible too |
Ilebaye....She really gave us a show dis season tbh.... Giving content, highlights and talking points effortlessly... See as she hijack d spotlight from WM eviction wey we still celebrate..... Ilebaye is truely d show no cap |
Twoclans:its working 4 her ooo |
Ladyhippolyta88:This thing is not as easy as you guyz think .....She might b seeing things from other perspective but everything seems like a game to dis hms which is why dey are loosing it....watch dem nominate het 2morrow because of dis |
The thing call Grace...it will just b like miracle... Who would av thought in week 1 dat Ilebaye will be a potential winner now.... After d eviction show Mercy was thanking Mercinaries for coming thru 4 her, Ceec was hailing her spartans, Ilebaye was sitting down still thinking how she made it dis far....I dont even think she know d name of her fanbase... Na dis kind grace i dey pray 4 myself and other Bayetribes on this thread🙏🙏🙏🙏🙏🙏 |
As a Bayetribe...we dont need all dis permutations of who tops or not..afterall nobody gave Baye a chance.... I remember wen everyone were use to b up some OG fans here will say She did not even make top 5... The fact Baye came from nowhere and was on dat top 4 with OGs dey sweet my belle... We ve now got d ginger dat she can win it...dats why we will go hard next time... |
Congratulations Ilebaye 🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️ Congratulations Bayetribe |
Bennytwin:You ppl neva learn n dats why shes winning.... constantly calling calling ppl who pik interest in a hms gullible n you want them to unstan her.....continue calling us names |
Alheeri:i dont think dey disagree though |
Mercy say na lie |
I dont think Sholzy is going home ... Big brother did not say anything |
Queen n more🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️🌶️ The master trader
|
[quote author=kowema post=125851662]Alex is who dey say she is. New nomination week don start, she don resume. Weekend she'd call for peace talk. Ilebaye talking about her mum got Alex pissed yesterday, no be juju be that?. Does Alex not talk about her family?. Alex said Ilebaye told her that she's the worst person in the house. I love it. Ilebaye has dissected the Viperous black Mamba. gave dat coins because Baye refused |
Why is it dat anything Baye do in dat house is a game to dem? |
kowema:funny enough if Alex leaves hopefully....it was a plus 4 Baye |
I hope someone will tell Alex dat Cross nominated her ... |
Alex d mamba sold d women out.....shes truly a snake |
Den let me say if Pere doesnt win Hoh and black envelope...he automatically loose out in final to Cross.... General wey no get sense |
Whether Cross get immunity or not....its good Ilebaye did not give him the coin...cos d girls would gang up n nominate her |
Baye ooooool..... The messin with her brain choi |
[quote author=Tatiana4u post=125848818]Kwa kwa kwa Baye the content! dey see am....see as she talking points from immunity hiatus.... Baye the show |
Uwosom:yea....500k or a favor |
MamBi:he only got punishment for whispering |
Tatiana4u:At least make we rest small....We have been doing dis back to back to back as if na only Baye dey dis show.... See as i just calm down dey read comment... |
MamBi:he has only one strike |
nooker:Na wetin dem tell us be dat oo |
No reasonable pesin is justifying wat Alex did but Pere reaction was so brutal and deserve to b look into by production.... Wont b surprised if he is disqualified sha.... Karma at work |
Tatiana4u:Is God not wonderful... Ppl wey dey plan to disqualify our girl on d edge of being disqualified..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 63 pages)

