European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 10:10am On Mar 23, 2018 |
[quote author=JayKayMaybachz post=66083631][/quote]Abeg face your fellow scummy wey call you phool and free me  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 9:56am On Mar 23, 2018 |
patrickmuf: Hausa diggers are here, I am out... Out to where exactly? Ogbeni come back here ojare.....I still have an important question for you to answer.... Are you the one without a functional brain?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:55am On Mar 23, 2018 |
airmark: I dey float for air. Crazy guy..  howdy? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 9:53am On Mar 23, 2018 |
So na jaykaymaybachz be the phool? Joeace2020 be the gala seller for eko bridge traffic abi? Afrodoc2 and Patrickmuf are the ones without functional brains right? If I include that useless leyqute name inside this post na....na slap I must chop  Burr where babalawo elrony, eph12 da eph phuckino and ibadan wailer called lana1 go fit into now? The phool section,the gala seller or the non-functional brain section? Anyways....I blame moanrimhoe for everything....ever since he became the coach of these horrible scumcvnts their wailings have increased drastically from the times of great managers like moyesi and lvg  Piano disunited fc......long may your sufferings, gnashing of teeth and wailings continue..... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 8:38am On Mar 23, 2018 |
JayKayMaybachz: I go slap you ooo They will never address the main issue like this scumcvnt above me.....already threatening to give me that phooolish leyqutes slap.....like I am the one organizing the magaring instead of moanrimhoe and ibile zlatan  Nihilstjnr: But they'll argue that Jose didn't spend as much as the guy on the other side of town... Nihilstjnr: 150k a week sickbay fees.
even Tb Joshua doesn't charge that much Nihilstjnr: nobody wants to address the elephant in the room Abi?
This new Zlatan contract was obviously arrangeee |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:06pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 10:00pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:56pm On Mar 22, 2018 |
chic2pimp: To be fair to them, their women are extremely fertile. One small chook and you don get Pickney. I see.....talking from experience  . Mr Chics  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:40pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:09pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Nebuchadnezzar don't turn here to the chalets of babylon.
Ogini di?   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:08pm On Mar 22, 2018 |
elrony: This one him don dissappear so!!!  I pray o!!! Na airmark I never even see sef... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:02pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Pa Ramdeuter, comman give us some your international escapades .
No be only to turn amala you go sabi!
Comman share your knowledge! Raumdeuter na confirmed ashewo man na....wait for am e go soon show  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 9:00pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 8:46pm On Mar 22, 2018 |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:42pm On Mar 22, 2018 |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 7:21pm On Mar 22, 2018 |
raumdeuter: So between league position 5 and 4 choose one 6th for dey better self.... Piano disunited fc!!! Long may your gnashing of teeth and wailing continue....blaady scumwats  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:05pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: You no go understand. People have been shot dead over this thing. One Igbo doc was shot in front of his own house on top woman matter.
One cheerful giver babe was hacked into pieces and dumped in her car boot by her bf. Word on the street was that she was boning some Naija docs. Cheeeeee  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 7:02pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Omo those people no dey joke. Na for Oshodi u go hear "i go kill you" and na just grags. If those boys tell you " i kill you just now", na promise and prediction. You better enter witness protection program. Burr some Naija guys especially southsouth-southeast guys be like that too... Way back for school I get this guy wey be my correct guy...him babe too Na my friend. And na correct babe wey be say dey arrange lem for us wey we dey always chop for hostel then. Na so her birthday reach....she done dey sing am for days plus man was dead broke the period of her bd. Na so I use my last card use arrange small gift for her plus card kan do mistake go write with luv from Diggz.....Omo no bs small wahala o! The guy change am for me say I dey like him gf say I wan fvck her  Omo....no be small thing o! I just give the guy and him babe plus him Crew full chase o.....I no fit shout. My mama once warned me say make I no ever fight over woman,land and money.....say na the 3things wey fit make me leave the earth today today........till moro I no dey reason those matters twice...Na to fashi am before wahala come out. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:53pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:52pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:50pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:46pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:09pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Wetin I do you today?  I dey greet you na....babalawo elrony  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:08pm On Mar 22, 2018 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:35pm On Mar 22, 2018 |
sod09: why is everybody always saying this,you know marriage ain't for everybody right Oga....most blacks ... especially Africans are wired to have a companion.....if you like pay money make am official...if you like get permanent gf ....all join but either way....no be by force to marry sha...Na by choice. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:33pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: The tag wey follow my name that time sef no fit let anybody do anyhow come my side, the fear of a warri boy for my school is the beginning of wisdom, besides na the two of them I run the magic tricks for, but for my mind my main audience na the babe.
Na one school for Benin Republic Make e just be for there....cuz if na babalawo elrony school wey him graduate from with plenty waffarians.....you too know say all of una go die well on top the matter abi?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:29pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: Wtf mehn  Raumdeuter is a shameless man...you no know? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:21pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: This one happen to me tire for school, the second one na when I use Magic tricks take Razzle babe from her boyfriend hand live and direct, I been sabi some kind magic tricks for school that time, as I sight the babe with her bobo from afar, na my body ginger me once based on say I dey very sleek with the thing, the next day na me and the babe for beach na For which kind school naim you use run that kind package for in front of the bf? If na wen I go school walahi....dem for use ur face use scrub Kota....... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 4:18pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: You have a point, but wait oh, with all these plenty talks of sugar mummy, I think say una go make donations sef as per una paddy wey I be. Na wa oh, so much for brotherhood  Ibime n that oloriburuku Raumdeuter suppose sort things out.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 4:16pm On Mar 22, 2018 |
JayKayMaybachz: Good Radiance No be only good radiance ......after you guys just finished celebrating the return of the god of scummyland not too long ago  |