NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:24pm On Oct 24, 2015 |
So dem carry pipu go taraba!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Oct 24, 2015 |
ademasta: Na Ondo o... Ocean 1(not stream) Congrats man!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:09pm On Oct 24, 2015 |
adetola007: Yes, why don't you drop your whatsapp digit on the thread created for Kwara B 15 to join the group chat? Done did dat alweady! Thanks |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:21am On Oct 24, 2015 |
theSpark: Who go do countdown for us wey be stream 2 peeps  Na 2el job na!! But na like 30 days more! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:02am On Oct 24, 2015 |
Abeg anybody for kwara stream 1  ?...... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:58am On Oct 24, 2015 |
ademasta: Wow... Alhaji things Abi na!!!...... Make I begin reason d Waka safe...shey dem throw u go ondo ni?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:56am On Oct 24, 2015 |
Ehen!!
I don land!!!!
Donpsymon!
I gahz go reason dat kwara wakka for baba side!
Wetin dey sup for here?? |
NYSC › Re: Kwara Batch B Pcms Lets Meet Here ....... by donasere(m): 8:54am On Oct 24, 2015 |
Omo!!! Cadycrush y dat pinshure na  ....datz haz given me hrt attack!! Kam4r, dejt4u, whodohgeepee I hail una ooooo!!! Let's make it happun kwara stream 1. Whodohgeepee 07037833038 add am up make we begin set things! |
NYSC › Re: Kwara Batch B Pcms Lets Meet Here ....... by donasere(m): 8:49am On Oct 24, 2015 |
olanrewaju90: I tell u guys, am a batch A corp memeber, the camp is hell, but fun. I pray u guys enjoy d goodies of d camp. And note to be aware of awwwwsh while being dispatched to ur PPA. Remember no monthly allowances here. Voluntary services is what corpers are rendering here. #team lose guard..... Yikpata 4 life boss!!!.... Xplain boldened |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:03am On Oct 23, 2015 |
Tiwa101: Just wondering?... Did anyone of u b15 CMs work your posting?(even after choosing three states).. And did it work?. Pls ansa. Thanks. Yh!! One madt fwend of my mine.......doe hin pman na top dog for nysc |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:59am On Oct 23, 2015 |
KeriBaby: Ah my Aks babe
I got Enugu o Choi as na you 1st register!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:58am On Oct 23, 2015 |
haywire1:
YEA OOO, 2EL DEY THERE TOO
WHERE'S ELMISTI, WHITE SILVER BACK, DONPSYMON,ADEMASTA AND CO
MAKE UNA COME OUT OOOO
# Omo see as NYSC scatter us!! Well we thank God! Morning fam! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:57am On Oct 23, 2015 |
ademasta: Finally nysc has turned u to an Alhaji Lol...... Paddi mi! I be alhajii b4 na! #bauchiborn! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:33pm On Oct 22, 2015 |
Harinholar: ademasta Keribaby faithluv5 donasere
where are u posted to oooo
team kogi #teamkwara oooooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:31pm On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:18pm On Oct 22, 2015 |
DonPsymon: Your school never give you SOR... You come the complain of CUL 
Your case dey court  Lol!.... Omo na kwara. Ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:08am On Oct 22, 2015 |
ademasta: Happines sir... And u Baba I Just dey ooo No energy for. Nysc. Again! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:07am On Oct 22, 2015 |
ademasta: Haywire1, TheSpark, Donasere, Gazaliah...all of them go be like U don. Cray!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:06am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:43am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:17am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:12am On Oct 22, 2015 |
ademasta: So you be Don... Don Moen abi Lol! Awfa Wetin dey sup? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:56pm On Oct 21, 2015 |
DonPsymon: I wan buy land for that 3200...
Since NYSC no d bring CUL today
 Lolz.......abi ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 4:16pm On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:08pm On Oct 21, 2015 |
Olami90:

Hahahaha...mak e no be na on top her head we go beat drum for gbedu dis pm  She sef no go like buy market oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:37pm On Oct 21, 2015 |
Harinholar: how u dey?? Anytin yet? Nothing hun Just to many melodramatic ghosts around todaii |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:36pm On Oct 21, 2015 |
Olami90: Baba no lele It is jst irritating and I see it as an act of stupidity wen I see pple playing smart nd more perfect.
Mak nysc free us o Lolzzz.... Na so jare! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:34pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: I wan know wetin donasere mean joor "Don" na normal english word! "Asere" na my name.....meaning "do good" Don do good. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:29pm On Oct 21, 2015 |
WilliamsNedd: You're really sick . Uncultured baboon. Abeg next please....... na still sokoto u dey go!  #shikena! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:26pm On Oct 21, 2015 |
ademasta: God bless you bro... I care to know about ur moniker... How com it's so funny like that? Baba aw oooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:26pm On Oct 21, 2015 |
sorzy1:
hahahahahaha! Sori u hear? No vex, d guy no knw sy e go pain u lik diz. Lol!!! Make person wey don dey follow as ghost no come dey drop voice for pipu...... anybody wey tension dey catch and he come here dey para we go just mess with ur emotions some more! Make pipu calm down no be only dem dey xpect 4th choice as dem no quick reg!  **hands him 2035 origin #futureorigin*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:14pm On Oct 21, 2015 |
|