Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,561 members, 7,847,338 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 03:43 PM

Donasere's Posts

Nairaland Forum / Donasere's Profile / Donasere's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 61 pages)

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:47pm On Nov 08, 2015
Haywire1 waddup Whatz apunin at AKS? Why u jez dey para since morning...............





I dey look date more than 6times a day nao....



Btw dem don dey give bicycle allowance. Heard #19,800 comes on friday or sat. but ryt nao na to comot dis camp sure pass!!....


DAY 12

WEEK TWO

8 DAYS TO GO
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:04pm On Nov 07, 2015
SogoLee:
No mind me jooor




Lol!



Nuin do you baba!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:02pm On Nov 06, 2015
khul:
Na so i c o.if u ask am nw,him go talk say e skl outsyd country




Choi 9ja sha!!........



Hin sef na foreign student ooo!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:12pm On Nov 06, 2015
khul:
Y pesin go leave Nigeria go dey skl for sudan,when sudan no b him country, dis camp dey make me see tins o shocked



Falls from mango tree!


Sudan of all countries?
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:06pm On Nov 06, 2015
[quote author=SogoLee post=39735754][/quote]

No ooo



But u no suppose reason dat way at all na
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Nov 06, 2015
SogoLee:
Abeg shay dem allow laptop for camp oooooo.......




Yes na!!!......




















U go keep am with camp director till camp finish!

See queshun! undecided
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:52am On Nov 06, 2015
goodyboo:
u too much jawe

God see u tru ur serviz year and beyond


AMEN!!!!! smiley


And you too!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:52am On Nov 06, 2015
ademasta:

Thunder fire that soljo wey go try that shit


Lol

Dey dia dey jonze! Won ti gba iyawo tan lowo e.
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:50am On Nov 06, 2015
haywire1:


KEEP UP D COUNTING, CAMP DON TIRE DONSERE grin grin grin

#


Lol kwara camp is fun but here no be my papa awse na!.....




DAY 10


WEEK 2


10 DAYS TO GO
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:46am On Nov 06, 2015
ademasta:

Mammy things...... That's how we roll! But mind you, my meal ticket is regularly signed...i no dey miss federal meal o


Lol!!!


My meal visa hasn't been signed oooo!!.....i no fit dear gov. Meal, is a no no ooo!!...
d water na die
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:43am On Nov 06, 2015
mistabiola:




★★★ Anywhere you see ***Ladokites****...... They will always represent cheesy
#EdoTeam #Platoon3 #DramaGroup hehehehehe
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed




Omo lautech to gidi!! Nyc one

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:42am On Nov 06, 2015
haywire1:


Lol no wonder una dey see bush do doggy for kwara camp grin grin grin

Guys plenty here like 2el (won a freezer in Etisalat raffle draw), gazaliah (chief imam of camp here) always in d mosque,wamenzy (always asking laughable questions grin grin), Dr needle (he was kicked out of parade but now in d female volley ball team grin grin grin) and others,can't remember for now..

Brb make I concentrate on this hot coffee cos d weather cold here, weather for two sorry tea grin grin grin

#

Omo dah bush thing na die ooo!! Rumor round camp iz dat a gurl n guy were caught and 1st thing out of the babes mouth was "Oga no vex. We just dey start ooo"


Laff wan kii me wen I hear!



Una full Aks ooo...Choi una just dey win win....here na so so mammy boiz just dey enter!....al dos covenant pipu jez dey vex person dey drink coke and fayrouz.
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:56am On Nov 05, 2015
DAY 9


WEEK 2


11 DAYS TO GO

1 Like

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:47am On Nov 05, 2015
ademasta:

Like say you know, i dey maintain for here wella... Hw ur side nah

Lol!


My side just dey oooo!..... stabing parade regularly....


#teamredcross!

Enjoying mammy with my soljo pipu....
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:43am On Nov 05, 2015
theSpark:
Where my people?




Am sure soldier don flog some of una especially the stubborn ones grin



Soljo no dey flog oooo!!!......na just squat....hold ur ear oya up! (1) down!! Up!!! (2)........

Na oya sit on the floor!




Dem dey use guardroom threaten but na only one soldier dem don lock for dia since sha.....

And na d soljo Bleep up.
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:33am On Nov 05, 2015
haywire1:


Donsere I hail u oooo.. can't wait to enter town jare.. I Don miss elmisti flavoured weed..

#




Weyrey re oooo........
Na weed u dey find al around

Follow soljo talk na. The one wey sabi sha.....so una go fit run p 2geda!!..



I too blive my camp! The soljo na ur fwend if u sabi aw to go bout things!




#teamkwara
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:31am On Nov 05, 2015
Harinholar:
....Asaya kogi camp...rocking with blessedgurl...



Arh!!.........I blive ur combination!!...



Hope soljo neva tif u from ademasta ooo....
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 5:31am On Nov 04, 2015
And Dahz aw dope sharp guys n shawties joined red cross, OBS or Band to stab parade!!



Haywire aw akwa Ibom no go haywire for diiaa

Mistabiola......omo lautech ur pipu dey rep for here oooo! Met ur goon too!! Where u dey??




Keribaby....team 042 hope u hanging in dia?

Donpsymon!......couldn't see our match hope dem try??

Dossylvanus African silver back aw ur side?

Chimajii no lock up wey dem troway u put?

Harinholar.....where art thou?

Ademasta........engineer! I hear say u dey maintenance team for ondo

Elmisti.....hope u selling weed coded to ur platoon folks!!

Goodyboo......No share goodies finish for camp oooo.....


Faithluv5 lifeisghud candycrush, deracathy whodohgeepee, aare2050 I zoom y'all




DAY 8

WEEK 2

12 DAYS TO GO!!!

1 Like 1 Share

NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:17pm On Oct 29, 2015
KeriBaby:
I don't want again angry angry angry


What don't u want?
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:15pm On Oct 29, 2015
poeticjerry:
who is going with the kwara train,stream 2....the stories about yikitpa camp is heinous and scary

It's bad, cray n fun.....scary is taking it to d xtream....





#teamkwara
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:25am On Oct 27, 2015
KeriBaby:
grin

WHR Dem carry DAT boy go sef


Whr Dem post u go




Na me and am gada dey oooo.




#kwara
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:01pm On Oct 25, 2015
And Dahz aw keribaby dint end up with wohdoh oooooo..










Mobi18 where u land?
NYSC / Re: Kwara Batch B Pcms Lets Meet Here ....... by donasere(m): 9:56pm On Oct 25, 2015
piragirl:
hello, stream 1 corper.if you stay in Lagos......

Add me up on whatsapp....let's talk





#kwaraocean1
NYSC / Re: Kwara Batch B Pcms Lets Meet Here ....... by donasere(m): 12:02am On Oct 25, 2015
mactossy:
Service in ilorin was quite an awesome. Teaching in public school was interesting too , though no allowance from state government was annoying. Am Oluwatosin daniel,ex-corp member (BATCH C) , will be glad to assist with whatever especially those coming from south south and others. Come one., come all. Contact me on 07060580160 (WhatsApp enable). #batchB'15





Gee aw can one run posting to ilorin township?
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:57pm On Oct 24, 2015
Sammie2310:


if na me... I no dey go...







I concur!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:30pm On Oct 24, 2015
Sammie2310:


dem carry pple go borno..u com dey talk taraba....





Ha......







Bet y evuls
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:24pm On Oct 24, 2015
So dem carry pipu go taraba!!!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Oct 24, 2015
ademasta:

Na Ondo o... Ocean 1(not stream)

Congrats man!!!!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:09pm On Oct 24, 2015
adetola007:

Yes, why don't you drop your whatsapp digit on the thread created for Kwara B 15 to join the group chat?



Done did dat alweady!




Thanks
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:21am On Oct 24, 2015
theSpark:
Who go do countdown for us wey be stream 2 peeps
sad


Na 2el job na!!




But na like 30 days more!
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:02am On Oct 24, 2015
Abeg anybody for kwara stream 1?......
NYSC / Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:58am On Oct 24, 2015
ademasta:

Wow... Alhaji things



Abi na!!!......


Make I begin reason d Waka safe...shey dem throw u go ondo ni??

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (of 61 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.