NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:41pm On Sep 11, 2015 |
MrsAnyanwu: No good states to choose, my cousin just chose, ebonyi, adamawa nd ekiti, I pray I can work it to Lagos or Imo, for him, pls I need useful info What kinda info?? Y ur Cousin no quick register? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:21pm On Sep 11, 2015 |
adeinfinit: Good day peeps. Dunno if this asked has been answered here on previous pages. Will those that didn't pay 3k get their green card in their respective schools? Arrrrrrhhhhhhhhhhh!!! Abeg go read last 100 pages Den comback n answer ursef!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:17pm On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Baba na win - win situation for us o...
Even if we sell am now na plenty money get us... No be free or coins o.
+ I don confirm that thing o.. States don d full o... Even Kaduna and Taraba sef Ghen ghen by Monday na only zamfara and borno go remain |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:15pm On Sep 11, 2015 |
haywire1: #
Guys, sey make we do first state chosen census? So we can knw hw many people chose a particular state and hw many were given d state
Ur opinion pls
# Seconded |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:18pm On Sep 11, 2015 |
Reg nao on 178*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 2:04pm On Sep 11, 2015 |
Attention!!! Now that 2015 batch B register is going on. Prospective Corpers who wants to be posted to anywhere they desire should contact me on..
08164914668, 08029014559-Comrade David P.S Prices are very moderate with very limited slots Are you related to the DG?? If yes. Reply with proof And Even so Gerrarehia man!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:45pm On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: So David de gea just signed a new contract abi? *dances all yoruba and igbo dance*...
*puffs weed*
All em man u fans oooooo donasere wey una Yh man!! 4yrs wit 1year extention optional sha. Make dat rumero go rest!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:58am On Sep 11, 2015 |
Gazaliah: ..I don sit down dey look Nothing do u baba!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:53am On Sep 11, 2015 |
icehood: baba u fit be the first person sef Na I get like 3 pipu for my front!!... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:47am On Sep 11, 2015 |
icehood: baba na him oh, if fit register early, u re 90% sure of ur state u want Na so oo!! My school only sent 187 names e sure me die say I dey top 20 to reg even doe my CUN is 116*** Make we dey observe as errythin go turn out |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:44am On Sep 11, 2015 |
mistabiola: Air Condition University #TeamLautech Lol!! I pray!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:36am On Sep 11, 2015 |
mistabiola: You wan dey form familiarity now!!! You're welcome anyways  Lol!!! I pray! #repACU! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:35am On Sep 11, 2015 |
icehood: time to use my physics knowledge to break down the self deployment stuff........ okay let start 1. it is not possible for nysc to use the method first come first serve ( though i register early).... cause all university must have up to 100 student or less in all states, that mean at least 50 student of FUTO in abuja, 50 in kwara, 50 in lagos etc, same applies for the rest school..... so if it was first come first serve, assuming the first 2000 to put in for abuja where all FUTO student..... that means na only FUto student go serve for abuja...... so hypothesis derived it will be first 50 to register in a school for their prefernce state this wat i mean FUTO student FCT= first 50 student enugu first 50 student etc like that for the rest........ i reap AAUA physics with electronics Make sense.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:32am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: #TeamLautech We are cool , we don't have pride , we defend our territory, and we play hard bro, no vex ehn we just chilling no "fool" here lol!!! Feel u. Ur school is pretty close to mine and got a couple of lautech goons!! So we be one!!! Nuin do u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:24am On Sep 11, 2015 |
ademasta: What a gud gentle guy...he doesnt want to embark on an endless fight with the thread's millitary police... O kare jare omoluabi. Donasere go find u ur own E-boo. Sholiyz, u dey feel am? U man don repent o...so no more fight. I stil remain my humble self, Engr Ademasta, the thread's MP, one man batalion...oko harinholar. 4.2gbosas for donasere for fighting the battle with me against wife snatchers.... Now ore lao ma she, awa o ja mo o, ore lao ma she... Rain don stop, i dey go work. Later guys #respect |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:23am On Sep 11, 2015 |
Meklex: Please, is it true that some states have been removed from the portal?, I'm yet to register. Seems like... Go n register den come tell us weda it's tru or not! All d best |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:22am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: See as he cut ur nerves, ase oti e le #TeamLautech ontop Lol!!! Na only fool go dey para after wetin Hin talk na!!!.... Kudos to him!... Only real men swallow dia pride and apologies dis days #respect! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:18am On Sep 11, 2015 |
Sanche01 paddi mi.... Aw fa u don register? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:16am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Leave am...e go supbeans am, not only suprise Lol!!!..... Die d mattar |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:14am On Sep 11, 2015 |
Israelomojisola: guy put nerve 4 ground oo,it was jst a harmless question, anyways forgive my indulgence,e no go happen again #smile# Chai I like you! Gentleman dey ur blood!!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:13am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Awon omo Ladoke gan o ni fe warm ebor ninu microwave... Dem no go fit use rambo rambo do powder. Why i even dey play with u self...i be millitary police o...go check ma picture...woju o! Donasere u dey see somthin? All because i am protecting my harinholar o Fi won le e go do dem like African magic yoruba! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:11am On Sep 11, 2015 |
icehood: ogbeni, no be everyday be christmas na Na so ooo Oga mi!! Na coz u just dey ghost mode I say make I Halla u ni!!! How va!! hope d going is goin well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:09am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Israelomojisola , hope u seeing clear vision Make Hin see well oo!! Dem go soon use smoke blind am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Hahahahahahaha, shay u don see E-beating b4, e go surprise u say na only u go use wheelchair for heave, if awon #omoLadoke ba gbori wole Ahn ahn!!! So na for ur mind nao na only ladoke boiz get weyrey for ed abi?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:06am On Sep 11, 2015 |
Icehood padi mi you no go nysc office 2dai ni?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:04am On Sep 11, 2015 |
mistabiola: #TeamOgunEdoKwara  Shey football team niyen abi table tennis?? Ogbeni sambisa ni calling eh!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:03am On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:02am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Na front e face ooo #wink , #seeing cool vision Make Hin dey look Geni ba chi ba!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:01am On Sep 11, 2015 |
mistabiola: À16 ko ßambìßã fōrēßt ni  Sambisa ni Eleyi fe lo oo!! Ademasta call DG dis wan wan go teassh for dem boko ni oo..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:55am On Sep 11, 2015 |
ademasta: I go do as u say... Paddy mi to sure, u are nafdac registered! #gbayi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:53am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Abeg free my guy ( Israelomojisola ), Ladokiat intimidation we condole not Eheh!!! Awon omo lautech yi sha!! Oya tell am make e face front!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:52am On Sep 11, 2015 |
ademasta: See as u dey challenge my person! Abeg who are u... Wetin be ur nomenclature? Leave am!!!.... make Hin continue Amma remobilize am go A16. |