NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:50am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Yes if harinholar no wan stop to dey giv green light, i go tell nepa people make dem com disconnect the line make them even carry the wire go...hehehe Correct guy!!!...... #dontdull |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:49am On Sep 11, 2015 |
mistabiola: Are you from togo?  Typo jare!!!...... Omo chad yi!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:47am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Baba i no knw if u stil get the same cause-trouble-weed brand u sold to adof hitler then that made him cause world war II... Cos One Israelomojisola wan dey play hide-and-seek game with my harinholar o See vex! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:45am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Belle bawo... Na ronaldo i go drop for her stomach I trust you!!! Do d needful but after camp ni ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:43am On Sep 11, 2015 |
Gazaliah: Wetin happen
I hear my moniker Na unto d gist of states bein removed from choices or not. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:41am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Guy!!! Mind the questns u ask my baby.... Wetin u wan carry her sch do? U wan help her build another one? Woju o!!! Donasere, dossylvanus make una com see wife snatcher o Israelomojisola do you want us to use u as a scape goat??...you no be d'banj oo no come dey form bangalee!! As u don register oya face front find e-boo for front!!!! Harinholar u sef stop to dey show am green light. Ademasta no worry Hin go go serve for israel if Hin no hear word! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Oya now.... Alaye ki lon happen? No come greet me for house today o, me and harinholar wan do special night vigil Wo!!! No sha give am Belle ooo!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:35am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Community what? Indoor or outdoor? If outdoor u are safe. But if indoor, there are two things involved...it is either on the rug, or on the bed. If on the rug u are safe. If on the bed, their is just one thing involved- u go impregnate them all! Cc Harinholar, iyawo mi to ta lenu! Donasere, irunmole to n je fried rice Dossylvanus, man wey sabi Donpsymon, biga u i pray Xcozee, u full ground like eba wey dem take 2congos of gari do Elmisti, baba to n ta igbo, oluaye makanakhi! Tuale!! Babatawa, faaji por, soteh u forget me. 2el, 2el with ur enemies! Zeeenas, wetin dey hapn? All pcms, gudmorning Adamasta padi mi!!!......irunmole toh wo designers u are sited |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:28am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Discovers I haven't taken breakfast
*rushes to table* Na daht Jamaican weed make hunger show abi? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:26am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Hahhhehahee 
Baba nor kill me for here jare 
And na true you talk. Lol!!! U sef hia am na!! Aw may pipu dey work for nysc office for abj?! Aw many pipu do reg on Tuesday b4 close of business?? Aw many of dos pipu come pick abj as 1st choice!!? Bro dah ay yarns defies logic on all grounds!!! 5k names on day 1? Haba!! Fear God na! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:20am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: It seems legit sha
But na confirmation sure pas o I swear!! Gazaliah neva see am since! Well let's keep our fingers crossed and see what appuns!! We sha don register |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:18am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Yeah... + just heard Abj was runsd up on the first day fa. No tell me say u blive am ooo!!!...... D lady drop bobo for ay as she see say the parole strong!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:06am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:
... Na true sha... My friend d go register today or 2moro.
I wee goan confam for masef  Correct!!... Wen u see wit ur eye me go fit blive!!...I go follow one of my goons wey neva reg too. Amma confirm too. GOOOAAAAALLLL! GOOOAAAAALLL!! GOOOAAAAAALL!!! *in play station one voice!**
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:03am On Sep 11, 2015 |
gbest58: borno ke!!!
am george aka g.best
finished 4rm Futa, akure. current state: Edo state. Ehen!!..... E neva complete ooo!!!... Where u wan serve?? Yobe abi chad?? Cc physika n omitooguns |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:59am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Thought you knew o 
Like 3 different people came on here to testify  I see dia post..... But I no just trust dem ni!!! You sabbi pipu na dey can yarn anything for d attention! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:57am On Sep 11, 2015 |
elmisti: #hands him his package#...........u dnt need verification, I sabi u well Donpsymon I don almost reach ooo!!! Dis feelin is like no oda!!! Luff dis babe in a yte dress!!! Elmisi who carry ur mata go NDLEA  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:55am On Sep 11, 2015 |
gbest58: I don do intro b4 na abi mke I do am again ni? Wen be b4  ? **looks at him with dah angry nurse eye like say I wan give am injection n Hin y*nsh no gree dey one place** Oya show me ya name untop census sheet!!? If I no see am u dey go borno oo!!and I no go gree redeploy u. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:51am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:

Baba but shey you know? FCT, AKS, RS, CRS, LAG no the show for that portal again o... Seems dem don full Gehn Gehn!!!! Beginning of d end!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:47am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: He don intro sef?  **scrolls tru physikas census sheet** Hin never even regista!!....wan com dey form jagaban for here!! Ogbeni gbest58 you no be even tenant for here!!! DonPsymon abeg use tape rule measure Hin jail term! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:40am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Oya nawww 
I the wait for EPL for here o... I dey come nao nao... Elmisti wey my package |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:38am On Sep 11, 2015 |
Olami90: Baba, I dey kajad o... Morning! How u doin today? me just dey ooo!!!......rain here is cray |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:36am On Sep 11, 2015 |
elmisti: Am not a doctor...am a healer.....doctors threat, I elmisti, I heal Oga elmisti d healer abeg pass me my weed abeg!!!....... I no fit use clear eye handle dis thread todai!!!..... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:34am On Sep 11, 2015 |
[quote author=mistabiola post=37893810][/quote]Oya ooo!!!......d lautech doc don dey inspire peepz ooo
Welcome on board hun! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:32am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:

Why not
Dude's got to be over the moon  I trust!!! I go jam u for dia soon!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:30am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:

Donasere you know this person  I tire for am ooo Hin see me for dream ni!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:29am On Sep 11, 2015 |
gbest58: Re u a leaner Simple Q!! Na yes or no ooo!!! Some statements require solid proof!..... and if it's what you feel you say it. Dats y I asked aw u knew. B4 una go dey give us bobo.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:25am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Iseeeeeeee 
I hail yuh too bruh. I see you've already seen Dr. Elmisti for something strong!!!. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:21am On Sep 11, 2015 |
Israelomojisola: After reading more dn a thousand pages on dis thread,its high time I stopped being a ghost reader and partake in d fun. I am Israel Omojisola, a medical physiologist 4rm LAUTECH, my choice of states---- akwaibom, enugu and FCT abuja in dat order. Wish every1 of us d best in our deployment in Jesus name,Amen. Welcome on board!! Cc physika |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:20am On Sep 11, 2015 |
gbest58: ENUGU, & AKWA-IBOM States are dominating. ABUJA is filled up, ''2minutes remaining'': LAGOS is jam-parked, ''not enough memory''! Hmmm! Na wa ooh, this self deployment.
MORNING FRIENDS!!!!! Aw u take kno?? U be NYSC site operator?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:18am On Sep 11, 2015 |
Kizito2nv: bros wetin be ur problem if d question too pain u, u for just look away beside i never calld for ur attention all these notice me/ Eh eh eh nikkar chill.... Nobody dey form notice me. If we dey look anoda way this thread nogo reach 200pages. Plus I bet u be ghost for ayle you should have seen similar questions answered. abeg no be fyt. Some questions can sound silly doe But it's all good!! We do our best. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:13am On Sep 11, 2015 |
Gazaliah: Its not like that bro....Some question can piss someone off...Imagine that question asking the procedure to collect CUN cos he did not pay online.
Are you telling me he did not know wat to follow before he jumped the payment option? Baba no reason am.......you know we've seen crazier questions. No be dem fault. Dey lack patience to read prev. Yans on d back pages. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:09am On Sep 11, 2015 |
Morning fam!!!
Ademasta padi mi toh sure!! Harinholar omo gidi to proper DonPsymon!...I hail oo Elmisti....aw weed market dey go! 2dai I go need new brand. Thinking middle east sha DossylvANUS the only Nigerian silver back Haywire1 baba wey don go haywire Gazaliah ati hilsocial Awon NYSC goons to sure. Nyc work Olami90 baba wey dey see anything Flex02 cso toh badt!!! |