Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,402 members, 7,954,587 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 11:49 PM |
Nairaland Forum / DONFASZY's Profile / DONFASZY's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 110 pages)
Crime / Re: Betrayal: Lady Dumped Her Boyfriend One Month After Donating His Kidney To Her by DONFASZY(m): 6:58pm On Jan 23, 2022 |
Can u donate to ur sister or ur parents U r nt even married to her U donAte She dump u E enter news Wen u r donating No news U r ewu 1 Like |
Crime / Re: "I Thought Policeman Who Shot Me Was Joking When He Cocked His Gun" - Victim by DONFASZY(m): 6:56pm On Jan 23, 2022 |
Avoid police man with gun Give dem with dey like n move Fight small for ur right as far as Nigeria is concern Run away with ur life completely No b fear N wisdom or u wise |
Crime / Re: Suspected Criminal Caught Robbing Victim In Broad Daylight In Bayelsa by DONFASZY(m): 6:53pm On Jan 23, 2022 |
Wetin good frm cult I never see good news frm members of cult say dem make am or blow legit or enjoy cult 5 Likes |
Crime / Re: 29-year-old Man Tortured To Death By Police Over Car Batteries (photos) by DONFASZY(m): 6:51pm On Jan 23, 2022 |
Dem leave d lying bit…ch chunks foool and killed innocent man with no salary for 3month What a world |
Phones / Re: Help Me In Choosing Between Samsung Galaxy S21 Ultra 5G And Apple Iphone 13 Pro by DONFASZY(m): 6:22pm On Jan 23, 2022 |
iPhone ve good reselling or swap value 75 Likes 7 Shares |
Romance / Re: Wow! Canadian Grandma Flies To Delta State To Say Yes! by DONFASZY(m): 3:44pm On Jan 23, 2022 |
Arrest dis stupid boy |
Romance / Re: I Want To Make My Husband Suffer by DONFASZY(m): 2:27pm On Jan 22, 2022 |
Totoismyhome:divorce n go in peace |
Romance / Re: Advantages Of Getting Married Late by DONFASZY(m): 1:41pm On Jan 21, 2022 |
D advantage u call it Na u start am 25yr is fair bad in dose days wen lv is real and things ve nt gone bad Pls check well Wen u are 60yr and ur first child is 10yr Who will see him marrying wen he is 40-50 U that will b 90yr n gone Marry early my people No mind dis man A doctor is 69yr n his first child is 12yr. N nw he is crying Who wil take over his 3storey hospital 1 Like |
Politics / Re: Don’t Give Party’s Ticket To A Man In His 70s – PDP Group, Action 2023 Warns by DONFASZY(m): 12:24pm On Jan 21, 2022 |
We dont want pdp n apc If any one wins They will swift We want new party less den 40yr of age to run Nigeria |
Crime / Re: Man Caught After Absconding With A N870k Debt From Lagos Nightclub (Video) by DONFASZY(m): 10:24pm On Jan 20, 2022 |
Hyped man don finish dis one brain U go mug for 5yrs 2 Likes |
Autos / Re: Unlimited Free Carfax Autocheck Vehicle History Report by DONFASZY(m): 10:23pm On Jan 20, 2022 |
2HKRW2H51HH103704 Donfaszy@gmail.com 08023958005 |
Nairaland / General / Re: Vin Check Vehicle Number - Now Get All Info by DONFASZY(m): 10:22pm On Jan 20, 2022 |
2HKRW2H51HH103704 |
Crime / Re: Mozambique: Ritualists Target Bald Men, Believe Their Heads Contain Gold by DONFASZY(m): 3:08am On Jan 20, 2022 |
Africa too mumu Hw many white don do rituals make money Go n work uneducable africans |
Crime / Re: Suspected Vandal Electrocuted While Stealing Transformer Cables In Kano (graphic by DONFASZY(m): 3:05am On Jan 20, 2022 |
Dumbest tif E go d one wey go roast am finish n turn am to black charcoal Thank God e finish am Na high tension e for women go next Rip my foot |
Sports / Re: What's Your Take; Nigeria Vs Guinea-bissau by DONFASZY(m): 1:36am On Jan 20, 2022 |
I want journalists to go n interview that Bissau player that said if Nigeria win He will die because I don buy 2 coffin for him One for him n d other one for him spirit n he must come use am or pay me lol |
Sports / Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by DONFASZY(m): 11:46pm On Jan 19, 2022 |
Acecube:u get my point 1 Like |
Sports / Re: Nigeria Vs Guinea-bissau: AFCON 2021 (2 - 0) On 19th January 2022 by DONFASZY(m): 8:50pm On Jan 19, 2022 |
Nigeria must win dis cup Bfor we go still dey believe say we sabi play bt we no dey reach final frm olamide song dat yr |
Autos / Re: Toyota Camry 2008 Model Forsale(used) by DONFASZY(m): 1:29am On Jan 14, 2022 |
lekkys:Whats ur best n d location |
Business / Re: Otedola Escorts Dangote To Renew Driver’s License In Lagos. by DONFASZY(m): 2:10am On Jan 13, 2022 |
I was in there office for 2weeks bfor I did capture I must b rich Imagine Who snap with me We beg for everything in Nigeria bt d rich go with swag and given vip treatment |
Politics / Re: Ikpeazu: Those Complaining About Osisioma Flyover Don't Have Cars (Video) by DONFASZY(m): 8:50am On Jan 12, 2022 |
Same man wey say N500 is huge A poor person dat give birth in govt general hospital willl b giving N500 after e fill form dat N500 can do alot to d family I never c any good igbo leader maybe dats why God still dey wait for a good one to come out frm dere 1 Like |
Celebrities / Re: Portable Zazzu Maybe A Stark Illitrate But Also A Shrude Businessman *pic Proof by DONFASZY(m): 4:29pm On Jan 10, 2022 |
OnlineAmebo: He is a local thug with no single sense Jus always high on cheap drugs and loud and saying words with no simple wisdom |
Food / Re: Bought A Tin Of Peak Milk And Milo For Four Thousand Seven Hundred Naira by DONFASZY(m): 4:04pm On Jan 10, 2022 |
guobe: Are u jus waking up Three crown refill is nw 1600 bfor 600 Diapers size 5 now 6500 bfor 4000 Semolina now 5500 bfor 3500 5litre of local groundnut oil is now 5500 bfor 2500 2022 to 2023 is wat d wicked will call finishing d mission and killing Nigerians in hunger and others |
Family / Re: My Marriage Is Falling Apart And My Wife Wants To Sabotage My Job. by DONFASZY(m): 12:43am On Jan 09, 2022 |
Give her a break for 6month n stop d spending She will adjust wen she no see u for 6 month 1 Like 1 Share |
Crime / Re: How Jennifer Anthony Was Lured To Hotel In Jos, Drugged, Killed By Boyfriend by DONFASZY(m): 8:30pm On Jan 07, 2022 |
Jaqenhghar: Abeg o |
Romance / Re: Igbo Man Gets Sacked After He Commented On Colleague's Breast Status at Work by DONFASZY(m): 12:40am On Jan 07, 2022 |
Best sacked 2022 idiot Person wife u dey tease her breast as joke Ashawo corporate |
Crime / Re: How Jennifer Anthony Was Lured To Hotel In Jos, Drugged, Killed By Boyfriend by DONFASZY(m): 12:37am On Jan 07, 2022 |
Stop dating and having anytin to do with ritualist ni matter how much dey offer u Its harsh 5 Likes 1 Share |
Business / Re: Abdulsamad Rabiu Becomes Nigeria’s Second Richest Man, Now Worth $7.2 Billion by DONFASZY(m): 12:25am On Jan 07, 2022 |
Temisia:which type of food business can we invest on right away nw to make a living dis 2022 |
Sports / Re: Cameroon Separatists Bomb AFCON Host City, Limbe by DONFASZY(m): 12:21am On Jan 07, 2022 |
Totilopussylick: Na africa religious pass and u will see many churches on 1 str and one or jus two mosques around same area bt everyone is practicing religion bt yet africa is worst plc to stay |
Travel / Re: Countries You Should Avoid by DONFASZY(m): 10:29am On Jan 05, 2022 |
Hi I am Franklyn I run businesses but business is very bad hence I want to use my savings to relocate to Canada for family of 2 and start a fresh life Tell me about your living in Canada and advise if it’s a good idea My Whats app 08057594933 I will love to have a long chat with you |
Autos / Re: N1,200,000 or Less Tokunbo Cars by DONFASZY(m): 11:05pm On Nov 23, 2021 |
Any one with Toyota Yaris from 1999 to 2004
|
Properties / Re: Distress Sale 5bed Room Duplex/Bq All Ensuite On Tulip Str Chevron Drive 95m net by DONFASZY(m): 7:11am On Sep 29, 2021 |
More pics
|
Properties / Re: Distress Sale 5bed Room Duplex/Bq All Ensuite On Tulip Str Chevron Drive 95m net by DONFASZY(m): 7:10am On Sep 29, 2021 |
More pic
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 110 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |