DONFASZY's Posts
Nairaland Forum › DONFASZY's Profile › DONFASZY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 114 pages)
have got a new babe for romade and ben20001, see dem, first to reach altar with her
|
CAN U IMAGINE THIS PHOTOGRAPHIER NO GET ENDURANCE
|
is this a joke? donsponky.r u ok? go n examine cows if u are lost in d wild |
this same indians come here to rule people go n check direct on pc, nigerians are slave under indian in the school bus pictures, at poster, Bleep u indians are smarter than u |
ben200001 was there, he confirm the wedding cost 9.5billion us dollar |
HEY I DEY MISS SOMTIN YAAAAAAAAAAAAAAAAAA |
;d ;d ;d |
WHO DEY CRAZY FOR HERE, MAKE I USE BROOM HEAL AM BEN2000000000000001 N ROMADE, MY BROOM 2 BIG 4 UNA |
DEAR ALL WHATS THE BEST ADVISIBLE BODY BUILDING DRUG AND DIET? I WANT TO START BUILDING MY MUSCLES? I HAVE BROUGHT ALL ITEMS FOR THIS ALREAYD(GYM) DO U KNOW AMINO ACID? DRUG? ABOUT 100TABLETS COST AROUND 1,800, IT IS OK FOR A GOOD RESULT, I NO WAN DISFIGURE O PLS HOLLA AT ME |
intenet romance belle go still enter now enjoy ya sef ben20000000000000001 where u run go since |
who dey kiss ya |
I DEY SUSPECT THIS GUY, U GET PRINTING MACHINE FOR HOUSE GO AHEAD AND PRINT GOD DEY |
i can joke like a foooooooooooooooooool like this we are not happy with MJ DEATH, u are here playing with it, GO Bleep D WALL LOSER |
learn how to pray with this psalm all of ya |
@ tytylayor see big boy no worry i go buy water gun for u just dey drive the motor dey go first na december 2008 gift b dis, water gun for dec 2009 |
who miss me here i supose get fans now romade, where u dey |
devil don start |
Da lord na my sheperd, n na i no go want, he make me siddon 4 we beta de flow, he come resttore my soul, he kom dey lead me 4 kainji dam, Startt to dey lead me 4 rrighteousness expressway, Even if i Walk 2ru Afghanistan and Iraq, I no go fear Terrorists and nuclear weapons, As he don send hin scaff follow me, he gimmee banga aand starch make i dey chop, My enemies come dey look anyanya, Surely, Goodness +inkuludin' meercy go dey waaka aftter me, All da 24 hrs of ma life, and i go dey live for iinsidee mansion, 4 eva and eva. ![]() |
1. The Lord na my shephard, i dey Gidibaaa. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tenda for God house from lai lai to lai lai. GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN |
na my fault u better run b4 i close am o, if my laugh don anger, u go dey fear internet o |
who wan dash am italian shoe u no get |
YES O ![]() |
![]() U SEE, I GET GOOD PIKIN FOR HERE SEF I EVEN GET FANS FOR LONDON NOW HAHA WHERE BEN20001 GO, E DON GO USA AGAIN WITH THAT HIM MUNGO PARK ITALIAM SHOE? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 114 pages)
