Donpeteranking1's Posts
Nairaland Forum › Donpeteranking1's Profile › Donpeteranking1's Posts
1 (of 1 pages)
[quote author=ironkurtain post=63281390][/quote]Ironkurtain- can’t be sure if you remember , this na my new account since I lost my old one (nairaland accoitm ) . I just finished reading the entire franchise of Bloodline the third time in 3years I know you said no third installation of this wonderful piece of art ..., but abeg sooner or later make you realize say you left more than enough good foundation to start a part three and also I de wait for any new writings from you . |
Centino:Just got free from my ban |
Rick9 you really got me o Dem for faint you o Baba centino we de wait for tomorrow o |
The way I take like this book and the way the update nor take de sufficient de weak me D suspense na die I greet you baba centino |
Emi baba centi afa na |
Centino body de do me one kind o , do something before something do man , You de try well well o But still de surprise us once once with update naans we go de surprise you too if na so e go de be |
IN DJ KHALIDS VOICE [i][/i]LEGEND LEGEND |
Oga centino we need to talk abeg Contact me on WhatsApp +233557635054 |
This tory plenty sotey under the right circumstances I fit write am everyday for 5years e still nor go finish . BEST WORDS I’VE HEARD THIS YEAR |
Bros ye Bros ye We de wait oo |
Centino I wan give you all the praises for a certified work done infact , diamond , platinum and rhodium award na your own But abeg I think more people go agree say this update nor de reach ground before we de devour am , we are getting big o and our appetite is getting bigger o Updates nor fit de hold us down again But thanks for the update and time spent to cook this master piece |
Dis wizard of a man papa evae wan slam Achike from behind Centino if you continue like this you go defeat flow1759 and Solomonbrown for my list of top writers o and even with more effort you go defeat ironkurtain . You’re just too goo , I doff my � |
Man U fans be like THANK YOU CHELSEA FOR SEALING OUR POSITION FOR THE MAIN TIME I DUFF MY HEART FOR YOU BABA CENTINO |
It’s like I’m missing the very last installment , the only part I remember last is uhm , when Alpha showed all those virtues in battle including forgiveness ..... |
Centino ........ Legendary So na till Sunday now ?? |
This is one of the writings that could actually rival MAN WEY DE REASON —- by flow1759 And saying this, oga centino nor be small thing you de do |
Baba centi afa na |
Please I’ve been following this work since the very first day and first upload until I lost my password and change of phone I’ve been off nairaland for months , kudos to you oga Centino , and please I would like to know the days and expected times for updates |
1 (of 1 pages)