Politics › Re: NANS Denies Asking IGP To Arrest EndSARS Protesters by Donspicey: 10:24am On Oct 10, 2020 |
Lolsssss,,,,,Just small insults wey dem collect dem don sharpaly Deny d news.....
Bunch of hypocrites......
. |
Politics › Re: Alpha Beta Case Suffers Delay As Tinubu Travels by Donspicey: 8:34am On Oct 10, 2020 |
Jagaban don Japa
If u run finish we dey wait for u...
Except if u no wan be President Again
|
Celebrities › Re: EndSARS: Tacha Says This Is Not The Time To Post Beautiful Photos & Videos by Donspicey: 8:22am On Oct 10, 2020 |
adedayoa2: how person go take satisfy una, she come out wahala, she make sense wahala, she siddon for house talk na still wahala. Tooh Lolssssss,,,,,dats world people for you..... Wen Gej was in power,dey said he is too soft Now we have HARD Buhari dem stil dey complain say He no dey hear word,,,,,dat he is too tyrantical Notin wey u fit do to please World pple,,, |
Politics › Re: EndSARS: NANS Tells IGP To Arrest Protesters, Says Yahoo Boys Sponsoring Hoodlum by Donspicey: 8:09am On Oct 10, 2020 |
Nothing good comes from Yansh/NANS Except dirty Shits so i aint surprised
Sars wey don destroy one man Generation in Delta State.... |
Politics › Re: EndSARS: NANS Tells IGP To Arrest Protesters, Says Yahoo Boys Sponsoring Hoodlum by Donspicey: 8:03am On Oct 10, 2020 |
NANS clear Road oooooooooooo
Make una Hold me bfore i go post wetin go make dis world kukuma scatter oooooo
*Red Eyes* |
Politics › Re: #EndSARS Protest In Ekpoma Turns Violent As Protesters Clash With Police by Donspicey: 10:06pm On Oct 09, 2020 |
#guys dey para ooooooo
if e wan burst na 2secs |
Politics › Re: #EndSARS Protest In Ekpoma Turns Violent As Protesters Clash With Police by Donspicey: 10:03pm On Oct 09, 2020 |
Buhari and IG just silent abi  ?? ok nah we dey observe....... No forget say any body wey kpokpo kpuff na anoda monster una dey make frm him family nd friendsssss.... #Observation# |
Crime › Re: Gunshots As Police Clash With ENDSARS Protesters In Osogbo by Donspicey: 3:11pm On Oct 09, 2020 |
MikeMicheal: Nice If you behave like criminals, you will be treated like criminals. Nairaland mk u dey believe say notin dey happen based on say na faceless forum abi  ? No worry wen dem don recruit u,,we go knw wats up...... and if dem no recruit u,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,, i go..............till life go tire u.. |
Crime › Re: #EndSARS Protesters Kneel At Lagos House Of Assembly, Sing The National Anthem by Donspicey: 2:59pm On Oct 09, 2020 |
KayodeAdeyemi: Seriously guys!! i've just withdrawn again. Don't sleep on this.. If you know about cryptocurrency (bitcoin, ethereum & co) and want to make good profits, then invest with Trade Express limited. Begin with as little as $50 to start earning.
IT'S PAYING!! IT'S PAYING!!
Check my signature for more.. I just dey watch u since........ Now i ve seen dat u re a scammer,,, see time wey u withdraw and time wey u post... abeg how e take relate  ?...... Scam no dey pay ooooo Beta go get a Legit hustle 18:22 wen na 14:59 here |
Crime › Re: Police Clamp Down On #endsars Protesters In Abuja by Donspicey: 2:28pm On Oct 09, 2020 |
Its now very clear dat Buhari does not gv a bleep....
IGP aint saying anytin......
Only Lagos CP hv bn on d news since all dis while.....
Only God knows what might happen tonight.....
|
Celebrities › Re: Blackface's Father, Ahmedu Ocholi Is Dead by Donspicey: 2:07pm On Oct 09, 2020 |
Xixtie: Another round of depression for the failed noise maker. RIP gallant man. All dis Indomie generations seff....... seems u knw notin abt Black Face dats y u spewing trash..... He can feed ur whole Generations with out touching his Acct...... Grow up and Get a Life Bae........ #AheadOfDGame |
Crime › Re: Mob Beats NDLE Officer To Death In Adamawa After Drug Dealers Raised False Alarm by Donspicey: 12:35pm On Oct 09, 2020 |
Boys dey vexxxx
Blood dey Hot.......
Head Burn......
Eyes dey Red.....
No Joy for street......
Govt no send......
Nobody wan know who you be Again you Do any how,You collect instantly.......
Naija don Cast big time.......
Las Las we go dey Ok......
|
Crime › Re: Youths Beat Catholic Priest, Odunze, In Ebonyi For Flogging Councilor's Son by Donspicey: 12:19pm On Oct 09, 2020 |
Everybody now dey para for dis naija.....
Nobody wan knw who u be sef....
Red Eyes every where........
God Save us ooooooooooo
Our Govt sef no Send
|
Crime › Re: Kenyan Girl In Saudi Arabia Escapes After Refusing Sex With Her Boss by Donspicey: 9:07am On Oct 09, 2020 |
All dis Arabians wit sex sef.....
Same with dia Counterparts down North....
Some dey even Kill because of 72 virgins reward...
#Retardsssss |
Politics › Re: Oshiomhole: I Will Be In Ondo, The State Is Important To Us by Donspicey: 8:42am On Oct 09, 2020 |
I wonder how Ondo people will be looking at Him..
As if he will even vote if he gets there.....
You are Highly welcomed but Las Las on sunday we will hear the scores...
|
Politics › Re: FG Fumes As 3 Men Burn Nigerian Migrant Worker Alive In Tripoli (pics) by Donspicey: 7:01am On Oct 09, 2020 |
Slawormir: Damnnnnn niggarrr
Too bad
We are going to show Tripoli that we are the real niggarrrs of Africa
Fuckkkk libya FEm! FEM!! FEM!!!.......
Na behind ur key pad ur gra gra end.....
wetin carry dem go Libya wey Everytin dey Naija  ?
No tell me say na Greener pasture ooo |
Politics › Re: Kaduna Hisbah Bans Girls, Ladies From Using Mobile Phones, Wearing Sunglasses by Donspicey: 5:53pm On Oct 08, 2020 |
Awol1: Seen, Mynd44, Lalasticlala..
Ban the IP address of this scammer Abeg before dem ban d maga........... Help me verify weda he get jazz wey go fit make me go heaven with out death..... also help me check weda he get d jazz wey go make me rich pass Bill gate.....thank you |
Politics › Re: "We Will Launch Radio Biafra In Daura" - IPOB Tells Buhari by Donspicey: 3:45pm On Oct 08, 2020 |
this one loud oooooooo
But very unfortunate Biafra can never be Actualised cos many Nigerian Elites have have Investments scattered all over d country....
Dey will never want to start Life afresh....
No trust,
No Unity |
Crime › Re: 10-Month-Old Girl Dies After Being Raped By Her Father In US (Photos) by Donspicey: 2:40pm On Oct 08, 2020 |
Angelfrost: Please, show me where or when even a 'mad' he-goat raped a kid, or a lion defiled a cub!!!... Mankind is lost!!! Nowia oooo....its very pathetic.... |
Crime › Re: 10-Month-Old Girl Dies After Being Raped By Her Father In US (Photos) by Donspicey: 1:24pm On Oct 08, 2020 |
Angelfrost: I give up totally on humanity!!!... Wild animals will never descend to such level of abomination!!!
Mothers in the house, be more vigilant with your female kids. Protect them like your lives depend on it! Humanity and Morality have gone to the dogs! Wild Animals  ? so wat of He Goatss  ? |
Crime › Re: 10-Month-Old Girl Dies After Being Raped By Her Father In US (Photos) by Donspicey: 1:21pm On Oct 08, 2020 |
Meeehhnn dis world is full of Evil doers...
terrible tins happening globally...
God na ur hand we dey oooo
may we never encounter Evil
SMH |
Celebrities › Re: You Can Go To Him - Precious Chikwendu Slams Lady Telling Her To Go Back To FFK by Donspicey: 5:27pm On Oct 07, 2020 |
Davash222: As a man, getting married, especially to a Nigerian girl, is one of your greatest mistake you’ll find difficult to accept. This marriage of a thing is just a game orchestrated by women to trap men down. Adam and God was paddy until Eve came.
*Stay away from Nigerian girls. * so which country come get beta housewives  ? |
Crime › Re: 13-Year-Old Girl Brutally Raped In Benue, Found Almost Lifeless (Photos) by Donspicey: 3:20pm On Oct 07, 2020 |
I still dey wonder wetin dey attract all dis rapist for small small girls body....
Dis life sefff
Igbere tv and Bad news sha.... |
Celebrities › Re: 'Shame On You: — Wizkid Replies Lauretta Onochie by Donspicey: 9:13am On Oct 07, 2020 |
All the Bad leaders must hear word by force before 2023 especially dat deaf catoonist....
No Joy for street..... |
Politics › Re: Ikedi Ohakim Under Trial For Using Fashola's Name To Defraud Nigerians by Donspicey: 7:17am On Oct 07, 2020 |
i dont even knw wat to say sef......
Yawu ni gbogbowan..... |
Celebrities › Re: DJ Cuppy Jets To Dubai With Just Hand Luggage After Waking Up 'Stressed' (Pix) by Donspicey: 8:58pm On Oct 06, 2020 |
Chukwu Duba Anyi....
we sef go fly one day...
even if na to just go charge my power Bank |
Celebrities › Re: Aminu Hakeem Olanrewaju Struggling To Speak English During Debate by Donspicey: 7:59pm On Oct 06, 2020 |
set awon School na scam.....
local man at it again....
reminds of mr Transmission Transmission |
Politics › Re: Yakasai: Buhari Lacks The Powers To Restructure Nigeria by Donspicey: 5:54pm On Oct 06, 2020 |
SilverNorGold: SIMPLE!
All those wailers blaming Buhari for everything, including their inability to love, this thread is for you.
Buhari is not the problem. He's the solution.
God bless Nigerians. God bless the Federal Republic of Nigeria. guy just dey embarace him sef on every thread cox of 30k.....beta get a life... |
Crime › Re: Ogun: Fake Lawyer Arrested While Defending Case In Court (Photo) by Donspicey: 4:38pm On Oct 06, 2020 |
No secret lasts for ever....
notin wey no get fake for dis world
Bt d man jonze sha....if to say he be marlian he for don JAPA......
bt now na anoda prison term go get am |
Politics › Re: Frank Mba: Nigerians Can Record Policemen But From Safe Distance (Video) by Donspicey: 3:49pm On Oct 06, 2020 |
heendrix: These are the words of a Man that is not wise and intellectual in every aspect of thinking and Reasoning But bro dia is sense in wat he said oooo... dis days u hardly see a youngyoruba boy running his bizness unlike d hausas nd Igbos dat re biznes oriented nd also have handworks... education is good but not success guaranteed
|
Politics › Re: Ondo 2020: IGP Deploys Over 33,000 Personnel For Poll, Warns Political Thugs by Donspicey: 6:36pm On Oct 05, 2020 |
Na wa ooooooooooooo shey na war front dem dey go  ? dem no see borno wey dem go draft dem to na peacefull Ondo state dem dey deploy dis riot police to |
Politics › Re: Restructuring: I Won’t Succumb To Pressure ― Buhari by Donspicey: 1:20pm On Oct 05, 2020 |
visiondee: Okay sir.... if you are not succumbing to the pressure of restructuring that will benefits all and incoming generations presently.... WHAT DO YOU HAVE IN MIND TO DO YOUR EXCELLENCY SIR? |