₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,530 members, 8,436,163 topics. Date: Monday, 29 June 2026 at 08:24 PM

Toggle theme

Donspicey's Posts

Nairaland ForumDonspicey's ProfileDonspicey's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 93 pages)

CelebritiesRe: Father Of Two Slams Chacha Eke Over Crashed Marriage & Domestic Violence by Donspicey: 12:19pm On Oct 05, 2020
Kaxmytex:
a sane man no suppose carry hand beat woman nah..
on top wetin..

if the woman do wetin vex you, just go outside, leave the house and clear ur head..
if she blocks ur way out of the room, don't drag her, just find another exit, if na only one exit dey, just open one room and lock urself inside...

if na one room una dey stay, just lie down put for one corner.
if she comes at you holding ur clothes, telling you,"you go kee me today" with ur mind, just dey pray make the ogbanje spirit free her on time..

don't ever raise ur hand on her...
On point bro....dat dia Ogbange spirit dey always push dem to do many tinz wey go dey push d man to beat d hell out of dem....
na all wetin u don yarn make me neva raise my hand on any lady....na so one of my babe jack me for trouser one day say "u must kill me today"for my mind i jst calculate for my mind say bfr 10mins d kolo go leave her...na so dat day mata just die....man wey no get self control no fit just cope wit ladies...
CultureRe: Why Do Adults Find "How Are You?" Insulting? by Donspicey: 11:25am On Oct 05, 2020
SirMichael1:
No one asked, no one cares.
be like say u no get elders for ur village abihuh mind u u re talking to a DON
CultureRe: Why Do Adults Find "How Are You?" Insulting? by Donspicey: 10:45am On Oct 05, 2020
Am busy now maybe wen am tru i will answer you
CelebritiesRe: Kingsley Orji 'Egbeigwe' Uses Crutches, 1 Year After Ghastly Accident (Photos) by Donspicey: 7:59am On Oct 05, 2020
wish u snappy recovery bro.... Buy d man like dey use walking stick for films.. Accident just change am to clutches...so dat las las he go stil dey hold sometin
CrimeRe: 21-Year-Old Man Who Raped A 13-Year-Old Girl In Ogun Arrested (Photo) by Donspicey: 6:02pm On Oct 04, 2020
Shey na multiple slaps nd beating abi na bleaching cream give dis mofo multiple coloursshuh
Dis guy jones big time....
conji na bastard wanlai
PoliticsRe: EndSARS: Sanwo-Olu Reacts, Vows To Act Swiftly by Donspicey: 4:47pm On Oct 04, 2020
seanwilliam:
you're hypocrite.. the bolded is your problem.
lols dey cant oppress me bro cos i got my chedda to spend...
if u re among dem beta go find legit hustle cos d end no dey funny
PoliticsRe: EndSARS: Sanwo-Olu Reacts, Vows To Act Swiftly by Donspicey: 4:38pm On Oct 04, 2020
Happyfela:
You can kill too. ARINDIN
hmmm...my broda we are not Ending sars.. if u re among dem beta change ur ways cos las las hand go get u...
PoliticsRe: EndSARS: Sanwo-Olu Reacts, Vows To Act Swiftly by Donspicey: 1:38pm On Oct 04, 2020
Orestino:
you just spoke in the rubbish and you're mad for that.. even if a war against cybercrime should happen, it should be from appropriate agencies like the EFCC and not SARS.. just incase you dont know..the full meaning of SARS is special 'Anti-Robbery' squad and not anti cybercrime squad! get that into your dickhead

#endSARS now
just look at ur level of reasoning...had it been i never had encounter or stayed wit som of dos G guys i would also be condenming sars....dos guys re beasts,dey have no atom of conscience...one was even telling me dat if maga no pay bfr dis october dat he will do blood money...dem no get time to hustle legitly...
sars should even continue to kill dem on sight till dey get sense...crime doesnt pay...dey almost made me to be feeling depressed cos of dia oppression...dey dont deserve my sympathy if any tin befalls dem...
Bunch of criminalss
CrimeRe: Share Your Armed Robbery Attack Experience by Donspicey: 10:52am On Oct 04, 2020
Opus85:
*Are you sure we are not the same person*. It is either they have finished robbing before I pass, or after I have passed they will rob. Even while in school. I have even unknowingly followed robbers at their back and they robbed some students, I just escaped.
Lolsss,,,same personhuh?...even when i was managing a hotel...if NPF come to raid dey will just look me and pass,,,after every every dey will start ranting wia is d manager while i will just be looking at dem...even d CEO thought i was using jazz..bt me jst get dat believe say no evil shall see me...
CrimeRe: Man Rapes, Impregnates & Aborts Stepdaughter's Pregnancy In Lagos (Photos) by Donspicey: 12:03pm On Oct 03, 2020
No secret can be hidden for ever see as village pple finally get dis one.... Enjoy ur xmas behind bars... Sofar ur gbola don swim for her ocean mr man u no get anytin to talk again... Notin to even investigate again u don jones b say u don jonezzzzz
CrimeRe: Share Your Armed Robbery Attack Experience by Donspicey: 11:46am On Oct 03, 2020
Na Grace dey always save me...i go don *leave* bfr dem come rob or dem go don finish robbing bfr i *reach*
Thank God for my life
CelebritiesRe: Davido Signs Liya As First Female DMW Artiste (Photo) by Donspicey: 6:41am On Oct 03, 2020
Slawormir:
Damnnnnn niggarrr
Isoright....
This one better got talent.... unlike their untalented Moda fuckkking frogged Voice boss called davido who uses too much voice enhancer in the studio and still he dishes out Dogg shit to his fans

Who is broke.....he got his own money and i got mine....
But the fact is he ain't got no talent....he is not supposed to be singing....if you listen to good music....then you will throw davido songs inside waste bin..
Try and listen to these artistes I listed below.....i can bet my balls after that you will never play davido songs again
The weekend
Imagine dragons
Sia
Burna boy
2face
Katty pery
Passenger
Bruno Mars
WizKid ( balogun the real niggarrr)
Avicii( rest in peace)
Twenty one pilot
The Chainsmokers
Dig the kid
Cold play
Khalid
Maroon 5
Calum scot
John legend
Selena Gomez
Post malone
Ellie Goulding
Christiana aquilera
A great big world
Rita ora
Clean bandit
Dua lipa
Martin garixx
Major Lazer
The night
Edsheeran
Taylor swift
One direction
Lewis capaldi
Sam smith
Ariana Grande
Kehlani
Billie eilish
Camilo Cabello
You sure say d pesin wey u gv dos list fit relate to d lyricsshuh?but guy u Bleep up by including wizkid...
I rada listen to david all day dan Wizkid...
na wack lyrics full Ayo mouth jareh
PoliticsRe: Police Clamp Down On #RevolutionNow Protesters In Lagos, Osun (Photos) by Donspicey: 2:41pm On Oct 01, 2020
Inside life.... God pls save my country.... God pls save me...... Am damn depressed financially.... Help save a soul...... 0130007327Gtb
PoliticsRe: Buhari: It Makes No Sense For Oil To Be Cheaper In Nigeria Than Saudi Arabia by Donspicey: 9:13am On Oct 01, 2020
I have been jamming sorry sorry by Femi kuti after listening to dat daft Broadcast....
wanlai my country don cast....
Baba God na ur hand i dey oooo
PoliticsRe: Army Invades Okoma In Rivers State, Burn Houses by Donspicey: 8:35am On Oct 01, 2020
God please save my dear country..... am tired of all dis destructions nd bloodsheds...
WebmastersRe: Google Celebrates Nigeria At 60 With A Doodle by Donspicey: 6:48am On Oct 01, 2020
God Bless Nigeria,,,, God Bless you.... God Bless me.... notin ix too small pls 0130007327Gtb am damn down my fellow nairalanders
PoliticsRe: Nigeria At 60: Happy Independence Day by Donspicey: 6:09am On Oct 01, 2020
Happy bday Nigeria.... Abeg sumbori shud show me love bfr depression finish me....0130007327gtb
HealthRe: Timothy Ray Brown Dies Of Cancer (First Man Cured Of HIV) by Donspicey: 8:10pm On Sep 30, 2020
MajesticKris:
This life no BALANCE cry
on dat judgement day u go xplain to God why u say The life wey he create no balance...you hearhuh?
PoliticsRe: Lagos Police Command Bans Protests, Rallies On October 1 by Donspicey: 7:56pm On Sep 30, 2020
They think every one is a coward abihuh? Am coming out tomoro and nothing will happen.. I no dey fear NOTHING
CelebritiesRe: Rema Tells PDP To Explain How His Father Died by Donspicey: 7:03am On Sep 29, 2020
DarkJeddi:
It seems you are too jaundiced and view everything with the tint of politics..
Unlike you,I read without be clouding my emotions with stupid politics..
If he has enough evidence to present let him do so and stop spreading FAKE NEWS..
Guys na same tin una dey talk since wit different English....Read nd comprehend
PoliticsRe: Garba Shehu: Successive Governments Lacked Courage To Remove Fuel Subsidy by Donspicey: 7:01am On Sep 07, 2020
so na bubu be the pharoah wey get courage to dey do any how abihuh? i blame dos dat voted for dat wolf in sheep clothing bubu no worry soon evrywia go burst and u go hear word by force.... silly modafoka
PoliticsRe: Buhari’s Shock Therapy For Nigerians by Donspicey: 6:29am On Sep 07, 2020
Nigerians voted for change instead of transformation...... now see the mess we are into.... am sorry for Nigeria....... 3 more years to go.....

CrimeRe: Man Who Stole FRSC Van In Abuja Arrested By Police by Donspicey: 2:32pm On Sep 06, 2020
Emyzoloye5:
yeah .....I attended together with your grandmum...she was my babe dat year
yes now i understand.....say no to drugsss
CrimeRe: Man Who Stole FRSC Van In Abuja Arrested By Police by Donspicey: 11:17am On Sep 06, 2020
Emyzoloye5:
lemme burst ya brain .....Mama is 65years but 45 on paper
you attended her naming ceremony abihuh
PoliticsRe: El-Rufai Lauds Fulani, Ham For De-Escalating Tension by Donspicey: 6:30am On Aug 30, 2020
kaduna have been divided a long time ago..am not surprised by wat hell fire is doing....
wen southern kaduna guys go retaliate e go clear for their eyes.....
PoliticsRe: Troops Kill 25 Bandits, Arrest 155 Others In Northwest – DHQ by Donspicey: 6:23am On Aug 28, 2020
Stop all dis silly arrests and rehabilitation.... sight,confirm and put a boris to their brainwashed murdafuking skull...... #Red eyes enuf of all dis gibberish.....
PoliticsRe: AFDB Presidency: Buhari, Jonathan, Lawan, Sanwo-olu Congratulate Adesina by Donspicey: 7:55pm On Aug 27, 2020
congratulation my brother....i love hearing dat pple re progressing....wish u all d best sir...
Foreign AffairsRe: Mali Junta Frees President Keita a Week After His Arrest by Donspicey: 4:36pm On Aug 27, 2020
please how do i get a 9mm stainlesshuh? everybody need to be on guard dis days...
PoliticsRe: Buhari Disengages Dokubo, Appoints Dikko To Head Amnesty Programme by Donspicey: 4:28pm On Aug 27, 2020
shey na asari Dokubo bubu DISappoint come Appoint anoda pesin abi na different tokumbo oh sorry i mean Dokubo....��
HealthRe: Mojisola Adeyeye: It Costs Two Million Naira To Destroy A Container Of Tramadol by Donspicey: 6:42am On Aug 26, 2020
i no sure say e go beta for dos wey make TM cost.... wetin mens take dey reason way forward.....
CrimeRe: EFCC To Arraign John Demide and Sarah Ajibola For Rigging NBA Election by Donspicey: 6:01am On Jul 22, 2020
and na lawyers go stil judge the case abihuh?? ok continue... God is watching u people,,,,,,, efcc wey don cast stil get mind dey arrest lawyers....... Naija i hail oooooo
PoliticsRe: Buhari Mourns Isa Funtua, Says He Stood By Him During His Political journey by Donspicey: 7:35am On Jul 21, 2020
vision 2020,,,,,,,,,dis year no get joy at all,,,,e go delete many tins and shock many people,,,,,
Always pray for Grace,,,,

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 93 pages)