Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 93 pages)
Finally Finally Bubu don enter one chance.... Las Las Shock fit kill d old cattle Rearer....... Ahead Ahead.................. Dem must Hear Word By force........... WeDieHere.......................... #NigeriaMustBeGreatAgain We Move.............. |
I don dey hold am since... most time i go dey read how my fellow freedom fighters dey fall wit teary eyes..... Sometimes i go just console my sef say for dia to be Liberation frm oppression bloody sacrifices gaz take place..... Bt now e b like say dis govt wan really tk us for Granted...... mk dem no reason am ooooooo cos all MEN are rugged..... Stil on stil we move......... Nothing Shake Metal....... |
Sebastine1994:Lolssss,,,,,,Broda neva come wit metalsss oooo... Wen d time reach All men go show dem selves,,,, Bt for now na stil peaceful protest.....dats y it started wit #Endsars |
Wetin dey work d agbero sef ![]() ?Abi him tink say most of d protesters na wetin to chop be dem problem ??Make he carry him yeye offer go sidon for garage abeg or beta stil he fit share am to him thugs |
Lolsssss,,,,Only protesters dey curse u and u dey complain..... If to say u dey do like human beign wey him brain stil dey intact no body go curse u nah....... Abi hw many times Nigerians don curse Osibanjo ?Mehn if i see u for street sef na wia Dagrin dey i go send u to direct...... If nobi one tin sef i for say maggot dey ur brain...... |
Ahead Ahead............. mk dem dey reason dis ones first..... Time for d real change is now........... Loveth360 come see sometin ooooooo #ShockerLoading...................................... |
EndNigeriaNow:Be like say u no get any investment in Nigeria ? |
Miracle2020:Endsars is jst one step to d journey of a thousand miless write ur own demand on ur placard nobody go stop you...... E get y endsars stil dey trend |
Seebrian:My oga jst calm down dey watch,,,,, The shocker is still loading....................... Mk i stop here......e get why |
many pple jst dey type RIP for typing sake.... Who die don die life goes on for d living... Las Las all of us go Die....... many pple around him sef go dey happy say d old woman don finally kick bucket...dats life for u.... Ok wat of dos wey no get parents nko ? |
BafanaBafana:Kaduna south is not part of Northern states ? |
SilverNorGold:Bia Mr Man you beta mind how u dey talk oooo Which one be say Buhari is ordained by God ![]() ![]() If u no fear human beign fear God nah.... Seems u ve bn Brainwashed beyond Redeemsion Just 30k u don sell ur conscience Beta use ur Head no b children u dey talk to |
Check dia placards,,,, u don check am ?Oya take ur time check am Again...... U don check am again abi ??Oya tell me why e b say na Only kaduna south dey protest against PoliceBrutallity.... Matters Arising...................... |
ThatFairGuy1:Mr man speak for yourself,,,which one be "WE" ![]() Buhari is the opposite of anytin *GOOD* Sowore should go and sit ontop broken bottles jareh..... All of dem frm Saraki,kwankwaso,Atiku,sowore,Tinubu,Amaechi,Tambuwal and dos dat supported dis Regime go hear word....na jst time |
loveth360:Lolss,,,,i said Bubu no even knw wetin wan happen,,,,, Jst get am for mind say d protest is beyound #EndSarz..... Wia u pin sef ? |
achierosion:No be lie,,,, Dem knw him story.... Las Las he no go do mistake to provoke d beasts he created cos of power tussle....... Mk i sha dey observe am sha...... |
GOATandYAMtheory:Mtcheeewww.....dis ur location jst weak me sha.... tink say na one of dos northern states u dey sef...... U frm Ph and u dey mis yarn like dis.... Abobi use ur wida ooooooo |
loveth360:sha dey watch......if u don tour Nigeria u for understand a bit of wat am saying...... I repeat d mata too deep.... Make we sha leave mata fr mathias nd allow 2020 do im Job..... Even Buhari sef neva knw wetin wan happen..... |
GOATandYAMtheory:Oboy hw much dis govt pay u in xchange for ur conscience and Brain ??You jst dey kpata yarn anyhow like who swallow Memory card....... If i reason ur matter e no go funi ooooooo BMC jst dey show him sef anyhw....send ur location mk i cum meet u so we can reason one on one.... no b say u go jst dey behind ur keyboard dey type trash.... |
loveth360:Hmmmmm,,,,make i no fake u Nigeria no fit End now oooooo......we don too enta our selves wey be say we no fit disintegrate now...... To avoid wat happened 1967-1970 we just ve to embrace Restructuring..... Wish say i fit see u so as to enlighten u more abt why naija no fit separate now..... Naija mata deep pass ocean..... Well Bubu don mk our Eyes clear.... Welll jst dey watch sha....2020 get many package for dis generation Jst dey watch oooooo.....Endsars na jst d first step...... Asa mk i stop here......
|
loveth360:Asa Nwa no too reason wetin don happen bfr wey d yorubas betray igbos dat one don pass.... For we to win dis battle all of us down south need to unite againt d North..... We gas let dem knw say we fit survive wit out dem..... The only tin wey dey bother me na my xtians brodas wey come frm dos northern states nd if u check am well u go see say dem no even dey happy say dem dey share dem states wit dos core northerners..... Am frm SE bt gat no time for tribal sentiment.... Ahead Ahead...... #EndBadGovt NigeriaMustBeGreatAgain.... *Peace* |
Dave Umahi will rather address dem or keep mute........and later adress dem... The moment he order uniformed men to harras dos protester d moment dey will remind him of his biological background(if u knw u knw) AI guys no dey fear anytin be you who.... #EndBadGovt NigeriaMustBeGreatAgain |
TBH Depression kills faster wen u tink all hope is lost....u go share u plight with pple dem go jst tell u say Its well with out helping you..... Me jst dey use Matthew 6:1-36 get hope say e go better one day..... Evrywia jst rough dis days nd na only d strongest dey survive... Make he sha rest well....... las las we go dey okay....... |
walanter:tnx bro....who no ask question no dey learn... na d bank confuse me sha |
walanter:so wia dem converge like dat ? |
walanter:Lolsss,,,,oya enlighten me.... Left kd 2010.... |
walanter:B like say na Narayi high cost |
SirJerrie:check well well you will one man with white beards laughing at dem....chaiiiii dis life sef |
dyera:If u start am notin shake u nah...... Odas go willingly join u...... u go see dick nd boobs tire bt d mata b say ur lustful mind go do u more harm dan gud..... #EndBadGovt..... Ahead Ahead till my country Beta for all of us..... |
Hammyaladin:No be lie...... You knw our mata nah........ Different tribes living togeda in peace....dats how we ought to live in d whole Nigeria but d bad govt just dey make us hate ourselves bt our eyes don clear naw..... We jst nid Unity to pust dem aside..... |
Hammyaladin:Lolsssss....me dey ungwan sunday sabo....we dey run our own dia...... Nothing shake us |
Hammyaladin:Lolsssss....me dey ungwan sunday sabo....we dey run our own dia...... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 93 pages)
