Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 254 pages)
okay. . .jus for you oo i go put my classic picshurr hehehehe |
chamotex:u no go go somewhere go find hair replacement cream shior ![]() |
blue spice come first this one wey u don attach to chamotex u suppose soji the market before u hump on one lorry oo like me here now nana and ibk go tell u say i be foine boy Oya ask them chamotex:y i go be ur padi. . . .ever since u come this forum market no dey move again for man pikin padi ko. . . .ashewo ni |
Well e fit call himself Prince If Bus Conductor fit wear suit go work why Chamo Chamo no go call himself Prince |
nana:so designer dey wey im name na CON DOM |
mesmya. . . u knw say me and u still get plenty unfinished bizness |
The meanings of left - right are so fluid, it is futile trying to define them in any certain terms. On the issue of National Socialism. . . . . . Fascists thought it important enough to try to distinguish their economic principles form Socialists, calling it Coporatism. Don't quote me on it though. . . .it was a long time ago in my 1st year at uni. |
ara oko u dey wear shade for night |
chamotex:Ol bob. .tell me about it I say. . . I suppose dey carry bible around to dey block the manner in which my balami wan embarass eself for public |
Chamotex. . . . .u suppose stop to dey go that church Cos, any berra church suppose don recognise say u be demon pikin Even from ur picshur sef, I don recognise the spirit of Pornography for ur head Lord. . . .you suppose go for night of deliverance. Miracle service. |
tope2000:Oko to da. . . .as in fat juicy banana |
which one be NCC again? |
Ibukun. . .you are growing bald oo U will soon be as bald as Chamotex |
So since all these misogynistic men are having success with females on this forum What recourse a gentleman like me. . . .are we out of fashion. Na wa oo |
@David She has 6 holes. . . . .as a matter of principle the backside should be avoided The mouth, the Obo, the two nostrils and the ear on the other hand are all fair game. |
tope2000:mehn. . . . . . .see blanking Orisirisi |
mesmya:Mehn. . . .I remember our old househelp ![]() Those my teenage years. . . and she could cook too ![]() |
onyinye2:No vex oo. . .Wonder woman Wetin you go do sef. . . .grab my balls Nice ![]() |
Onyinye you dey protest too much haba. I sure say na you fall for one yeye man like mumu anyway. It always ends up that way. |
tope2000:Ol bob. . . .U fine ooo |
@topoc Banana and a pulverised tomato |
poto poto water |
night soil man |
I knw say u go dey feel good with urself about ur ID. u dey think say mehnnnnnnnnnn. . . . .My ID suppose get me some online ladies well news for u man. . .Your ID sucks ![]() |
[quote author=Ruby_Pearl link=topic=38130.msg2734021#msg2734021 date=1220208778]You need help [/quote] ![]() I will take that as a compliment |
mehn. . .they flog Enyimba three kondo today oo |
well this is the gist. . . I used to live a Maza Maza just before u get to Okoko. And Morenike used to live in Iyana Iba. She used to pass thru our streets selling foddstuff and when she has her stall one her head, her Oyan go jus point like DSTV satellite. So as per guy man na. . . .mo n la ti de be ![]() |
see Morenike dey claim 23. . . . Y will u lie when i am around The taste of ur peak milk places u around that kain 18 years old. Tastes like fresh Palmi ![]() |
[quote author=Ruby_Pearl link=topic=38130.msg2733538#msg2733538 date=1220202689]When will you learn to stay away from my chest? ![]() I suppose you dey dream, again, abi?[/quote]For want of an alternative feature i guess ![]() @topic what are u doing near Boris's office U should knw he don't like ur type |
Toilet attendant |
Ibkaye. . . . E be like say you don dey get big yansh, na why you dey try me or maybe your breasts don dey reach morenike proportions You berra stay out of my way or else. . . ma to wo bo idi e @Rubi Small breasts no dey form that kain cleavage Orisirisi |
Kini big deal. . . .I had a sex change. I let the woman inside me out hehehehehehe Bloody hell. . .that sounds very camp |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 254 pages)


