Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 254 pages)
abi o penfold E no good make man dey induce pity Forget your trials stand up and go to the promised land I have a dream my brother i HAVE A DREAM that you shall rise up like the phoenix and from Abeokuta to Kanfanchan you shall be irresistible and that b***h will be nothing but a memory I have a dream my people I HAVE A DREAM ![]() |
Redsun you are an oxymoron hehehehe my english don dey improve o U no like their language too much but you dey like pipe their women ![]() |
kai Lauryn U suppose know say toasting no get time limit laro, losan ati ale a brother has to keep his game tight but he be like say you be premiership player I still dey try comot for division two biko ![]() |
Ansar u deen for Ajangbadi ![]() |
penfold:But he never had a stalker ![]() |
penfold na wa o even as i embellish your resume e no enter. na to go church now o ![]() oya Lauryn did i tell you I was an investment banker ![]() desperation ke. I am sure male attention surplus for your side ![]() |
e be like say una dodge the last juju wey i put the las time ok the person wey post after me na 419 go collect all the savings wey he get now oya make una try me ![]() |
penfold na true sha And as Lauryn dey so I dey see her position dey shift small men you have a shot more than a shot sef @Lauryn my guy Penfold comes from a very illustrious family of star intellectuals he has climbed the career ladder to heights unknown for someone his age and he is considered first class managerial material at his corporation Ol bob the man is on the up. Fly with him May una no blame me I drink vodka for break this afternoon ![]() |
@kateflow shay o ri foto yen ko da ra ra ![]() I believe say na your level be that |
kateflow if you dey try chase admirers away that picshur wey you put na masterstroke ![]() |
lauryn no vex na typo na omoge i be wan write ![]() |
I just dey o Dem no pay me anything I jus be spectator ![]() As per penfold, e be like say he dey look tinu in new light after all Half a fish is better than proper opeke abi ![]() |
your all pedants on the lose ![]() |
sexy lauryn u left penfold despondent u just look im offline for YIM with disdain chei |
So many prudes on this bloody thread, asking whether one is married bla bla bla If you cannot release yourself with all the anonymity that this forum affords I wonder how bloody conservative you lot are at home. I reckon you should try something other than the missionary position bloody Missionaries ![]() |
goallllllllllllllllll |
redsun you need to go into one of those London phone booths call a catchy number and get laid for real ![]() |
yes o, i'd rather be human |
because i no be bird ![]() |
lalaboi:lalaboi u be serious crase lmao ol bob na comedy be your talent abeg no let your teacher lie for you |
romeo: Fufu King:gbogbo yin ke ma bo. Emi le n bu Ori yin o suwon |
what do you think he let it slide once he saw her picshur I could smell his game all the way from Marbella |
wetin you think na the game we dey so now ![]() |
so redsun na your game bee that since first abuse, com apologise, then proceed from there that trick don dey wafi for ages |
Ol bob Redsun and Romeo Why una dey perch on Thief of Hearts for here Dem dey try bring edumafication for una but it seems you want to wallow in your Kunta Kinte ways TOH come teach me english jare |
eiya i make nana run comot nana no vex o na play i dey play all this pikin of nowadays sef dem too dey quick vex |
westminster to vauxhall no really far now see u na fifteen mins walk for unfit sod like u |
mishooo:na from the age of sixteen i start i be stud now i don lose count sef if you don read Lion and the jewel the Baale na my hero ![]() |
abt the strike thing na waka i waka from westminster reach vauxhall i dey inside bus before but half of the ppl wey dey inside never baff |
Romeo you sure say u no fancy TOH wey you dey harrass am like this I know him husband o Lets jus say you dont want to mess with him ![]() |
lala I go give somze your address that one go sort you out ![]() mishooo i hope say you still dey like me when you reach my age |
kai see this student wey dey tell me say make I la oju mi U know when i go school finish Orisirisi Anyway no be una fault Yoruba talk say It is a shame when the child sees the parent naked. kai Agba n tara |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 195 196 197 198 199 200 201 202 203 (of 254 pages)


