Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 254 pages)
Wish Ghana was as good as Nigeria at football |
Free town |
I don't know if I would call him the greatest. I would say he has the least weaknesses in the world game at the moment. Certainly he has a vulnerable backhand and in another era would not even be close to winning Wimbledon or the US Open playing from the baseline. |
Free:hehehehe nice one. my sentiments exactly @topic Crying freeman |
Girly shaq |
u be naija prove it ![]() |
Carlinhos Brown- Tagalachin |
You dey talk of age how many chances dem give foreign coaches before we finally reach world cup and when we reach there it jus happened to coincide with the most talented squads we had NOw they give local coaches a chance with much diminished talent and una dey shout |
@ayusman well we will not find out if we dont give them a chance do we and I dont see the overwhelming success that these foreign coaches have given us |
Me I just feel there should be a principle established NO bloody foreign coaches Let us prosper or fall with local coaches |
Lala Comedian ![]() |
no Ribena your d**k is ten inches long? |
To all you ladies Djoko has promised to streak when he wins his first grand slam ![]() Cant say I am looking forward to it ![]() |
All the people for the pub think say I don craze Happy man I must say I wasnt too confident when it was going to penalties Remarkably easy in the end |
ol bob you be youngies |
post ya pic like the lady said abi u wan turn down the lady ![]() |
haaaaaaaaaaa mouth open wide aloib of all the people that had to be cussed na you kai head bowed in regret |
All you people una like curse o ![]() Okay anybody wey post after me im sexual organ go disappear in a day Try me make i see ![]() |
I want to take you to a gay bar-Electric Six |
Thinking I am proud to be Nigerian ![]() |
omoge:how wide is their ass crack ![]() |
To make a marriage spicy use Curry now ![]() |
Hmmm N-guage impressed |
n-guage u like talib kweli eh god to know that some people still appreciate good hiphop anyways are we still on topic here |
Keep ur bread as long as hotdog come with am ![]() |
Mukina y you tall like this sef Shay na the bread So the people don lie give me since when dem talk say na beans |
@muks You know what PufF Puff no be him I suggest a hotdog, preeferrably over six inches long Fat and Juicy embedded in the bread ![]() Oh my days Notre Dame jus scored another touchdown |
Make the head dey swell dey go na sign of good living ![]() @muks You don try bread and puff puff ![]() |
Muki I no even bother to run sef Those your long legs dey chop the road like the way your mouth dey chop Bread and Beans @druggie leave my head ![]() na all the female attention dey make am swell ![]() |
Wetin be all this talk about drooling sef ![]() Muki, Adebayor dey call you make una go Venus ![]() And he be like say MFM prayer no work runs towards Deeper Life |
@nana where you get muki picshur ![]() @muki How come you are taller than Shaq |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 192 193 194 195 196 197 198 199 200 (of 254 pages)





