Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 254 pages)
majekodun e o ![]() |
majek fashek |
Black people Unite I sense a threat from Belgium |
Romeo why you dey prey on woman like this Thats no way to treat a Lady I dey Andalucia o You no say he no far from that your side ![]() |
this is ridiculous ok this is war ENEMY NO 1 JUSTINE HENIN ![]() |
i no go ever give in to the colonialist mentality lai lai redsun fit don convert for damascus but me i standby my guns men na from warfi i come from before i reach lasgidi the pidgin dey my blood omotepopo for real |
How I wish they had left Bruce Rioch as Arsenal Manager I might have been able to stand them ![]() |
debosky:lmao You have a comedic talent unwittingly i suspect ![]() |
But una dey actually argue over wetin the time be when naija play that match una dey try o well i no too sure but i swear I remember running home from mama's shop early evening to go watch that match. Abi na the final neways I dey side with Kitaun for now |
romeo:ol bob romeo that joke is so terrible its actually quite funny ![]() |
Old enuff to remember Christian Chukwu lifting the nations cup Old enuff to remember when MJ was black, I mean black Old enuff to remember when Soul train was Soul train Old enuff to remember when JJ left Good Times ![]() But I sure aint too old to have forgotten how to party ![]() |
It just means you should not expose your elders in public regardless of whether they are wrong or right But shay na London you dey noww ![]() |
Kai Jackal The Yorubas say it is no time for rejoicing when the child sees his father naked Kai Agba n'tara |
I mean I expected that kind of analysis from willy willy cause his posts are always farcical but you ebos have shown in the past some grasp of lucid analysis I think it is high time you lot stop talking in monolithic entities as if Yorubas, Hausas and Igbos have one united voice I don't know where you lot get that idea from It is to be honest almost impossible to achieve such Unity anywhere let alone in Naija wey diverse pass anything Any notion of unity is vulnerable |
get a new sig. |
Mustay:lol she wishes |
I was wondering too o Is this the vaunted ekolomo omo eko that does not shirk a scrap Seems you are tiring from all your scuffles Shame ![]() |
@osisi to be fair to afrika1 he has criticised not just the Igbos but the nation as a whole Another thing, Igbos are often accused of a lack of unity an idea i simply don't understand I don't see any of the 'other major' tribes displaying any greater level of unity. Considering how diverse the country is and the subdivisions within this major tribes themselves, 'unity of any sort will continue to elude all groups, and any benefits will prove shortlived |
Who don notice say Owen no quick like he be before? |
we no even wan see anybody picshur sef same ol people |
ekolomo you still dey here hope say you pant no still dey twist makes access very difficult i reckon ![]() |
debosky:well you heard wrong u know @nana dont you know when a girl says no,it means yes ![]() |
druggie233: |
druggie233:who declare you prima dona sef na when i lie say i no dey talk about you you for tell me your real name now make i shout your name well well shuwo na only you dem born woman just dey explode at every opportunity ![]() |
thinking never knew muks worked with the world wildlife foundation ![]() |
Ol bob @poster we supposed recommend you as the next host of Maggi Kitchen You will surely be a hit with the men especially ![]() |
no do am too much o man go think say na becos you dey feel im yarnings ![]() |
ha iwo see as you dey giggle in front of your lappie @penfold na number one mistake be that babes believe say dem unique so u go cast for there so |
druggie233:Abeg carry go with your childish antics we dey talk about u, u no happy ![]() shio Nella local champion ![]() |
you are in trouble lmao o ti wo inu pepper soup ![]() |
I back Nella jo Nella give ekolomo as good as she got u no see say we never see ekolomo for this forum since ![]() |
@penfold you get skills o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 254 pages)



