Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 7:14pm On Sep 05, 2007 |
ok i remove my hand
make i talk like una
lala how school |
Family › Re: Would You Marry A Girl Who Earns Twice Your Salary? by doyin13(m): 7:12pm On Sep 05, 2007 |
BABEELOVE: Don't you trust my radar? I can spot them from miles away! Been around darling! That is why I always say that there are[b] girls [/b] and there are women! A woman with experience in "worldly affairs" can always pick the right ones!
That pod go crack oh!  You go show me the world o  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 7:10pm On Sep 05, 2007 |
wetin dey do all of una sef
y una dey uptight like this
i tire o
una still young shay u know |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 7:07pm On Sep 05, 2007 |
see u
we dey try hook u up
o n fumble
shio |
Family › Re: How To Make A Marriage Spicy? by doyin13(m): 7:06pm On Sep 05, 2007 |
Ol bob astrology na my field I am always in search of stars so my own no dey finish The lord make the universe well  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 7:04pm On Sep 05, 2007 |
nana - i be think say na una two dey roll i see the effort wey he make try get your picshur it must be love now  lala so you be phyne boy like this hehehe nana and lala. See as the name match  |
Family › Re: Would You Marry A Girl Who Earns Twice Your Salary? by doyin13(m): 7:02pm On Sep 05, 2007 |
Men I say Babeelove we be like two peas in a pod How you take know say I get masseuse qualification  |
Family › Re: Would You Marry A Girl Who Earns Twice Your Salary? by doyin13(m): 6:51pm On Sep 05, 2007 |
OL BOB ME i NO MIND O I hate work sotay I am prepared to be stay t home dad Whoever get problem with am make e com see me  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 6:42pm On Sep 05, 2007 |
I reckon both  |
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 6:38pm On Sep 05, 2007 |
@soulpatrol see you and you dey defend the language NO wonder dem don assail am from all corners U no go try google You remind me of Miss South Carolina sef  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 6:36pm On Sep 05, 2007 |
No be even Scholes na Tim Howard. I bet Mourinho still wishes he was stiil with United.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 6:33pm On Sep 05, 2007 |
See you
I know your house already
No be that one wey get doors and windows for Oduduwa street |
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 6:30pm On Sep 05, 2007 |
|
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 6:27pm On Sep 05, 2007 |
hehehehe nana. how infourmer now?  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 6:21pm On Sep 05, 2007 |
mishoo
even your man rasulua don show himself fully
But you just dey there dey hide yourself
@topic
no picshur |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by doyin13(m): 6:08pm On Sep 05, 2007 |
Ok whoever post after me go lose im sexual organs overnight |
Romance › Re: What's Your View On Staring by doyin13(m): 5:44pm On Sep 05, 2007 |
jkpretty: @doyin 13
You don't want to know. Men e no even necessary e be like say we don see your picshur before Did I stare? Hmmmmm  |
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 5:33pm On Sep 05, 2007 |
debosky you be like one of those smart boys wey dey annoy me for sec skl Una know too much Because we no sabi speak english una dey show urself How person go learn english for wafi Nonsense  |
Romance › Re: What's Your View On Staring by doyin13(m): 5:10pm On Sep 05, 2007 |
jkpretty u for show your piic now make we test the staring theory whether you be opeke or atutupuyoyo  |
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 5:00pm On Sep 05, 2007 |
@romeo Sounds like you need a hug bro  |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by doyin13(m): 4:06pm On Sep 05, 2007 |
hopefully you will be jumping off that bridge to oblivion soon  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Gamine, Let's Talk. by doyin13(m): 4:02pm On Sep 05, 2007 |
Ol bob
Gamine where you dey now?
Dem go soon think say i dey stalk you
d' oh |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by doyin13(m): 4:00pm On Sep 05, 2007 |
you or christina millian? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 3:59pm On Sep 05, 2007 |
tng: Guys, please can we get back to football  chei so no be balls Razorr dey play with since  |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by doyin13(m): 3:55pm On Sep 05, 2007 |
Well u no go wait make u see person pick u first?  |
TV/Movies › Re: Your Favorite Nigerian TV Programmes From The Past? by doyin13(m): 3:52pm On Sep 05, 2007 |
POT OF LIFE
i dont remember the exact details
but only vaguely.
I think it was one of those NAFEST things that they did periodically
Good memories tho. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 3:39pm On Sep 05, 2007 |
Razorr: Pompey and its fans have no class.  I make no apologies. Class is the last thing on my mind when pumping.(like a true Pompey) I prefer low down and dirty  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 3:31pm On Sep 05, 2007 |
make una carry go sef  all this talk about chesticles i prefer breastices  |
Romance › Re: What's Your View On Staring by doyin13(m): 3:29pm On Sep 05, 2007 |
Depends on the context
I no be like somm mumu men wey go dey stare for road motor almost jam them
I don't stare when I know something won't come of it
I have to be able to follow it up with some chatting
And then its a wrap |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 3:21pm On Sep 05, 2007 |
Razorr: @Doyin
It's not the money. . . It's just that you have no class. Sorry bro.  kai. walahi talahi shit i should be russian |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 3:15pm On Sep 05, 2007 |
Doyinzinsky's money not good enuff for ze zesticles?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by doyin13(m): 3:06pm On Sep 05, 2007 |
@Razorr Hold your horses there I bet I never told you my father is Russian My full name is Doyinzisky 170million is piece of cake Show me a convincing backshot and i pay 340 milla  |