₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,034 members, 8,515,099 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 05:03 AM

Toggle theme

Doyin13's Posts

Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 254 pages)

Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 1:48am On Sep 05, 2007
debosky:
if you be oyibo man, you go vex collect your language from naija people grin grin
make them carry go sef

all monkey want na banana dem talk say dem one give am language angry
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by doyin13(m): 1:45am On Sep 05, 2007
I think Liverpool have a strong squad as well

altho their coach tends to overthink the game too much.

Central defence might also prove a prblem if Carragher goes down.

Aberloa tho has to be the best left back in the premiership right now

Unlike Evra he looks like he can score when he goes forward
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 1:40am On Sep 05, 2007
Ol bob I no go lie una

English hard me no be small.

The mark wey I get ko n she oju la san

@debosky

na oussssssss soooooo bigsssssssssss she dey shout
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 1:26am On Sep 05, 2007
@debosky

no mind that yeye manager

dey use my bad english as excuse angry

e no wan tell anybody say i pipe im wife grin grin
Forum Games › Re: Share Your Thoughts by doyin13(m): 12:26am On Sep 05, 2007
thinking how come i never loved one day of school

now i never love one day of work
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 12:00am On Sep 05, 2007
Give up and make the lingua franca Pidgin grin grin grin
Culture › Re: Terrible State Of The English Language In Nigeria by doyin13(m): 11:47pm On Sep 04, 2007
i think it is a truth that it is a worst state of affear that naija english is in.

i
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 9:07pm On Sep 04, 2007
ol bob no lose hope o

see kateflow for here

u can help to withdraw her from her innocence grin
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 8:57pm On Sep 04, 2007
birds eye view
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:54pm On Sep 04, 2007
@kateflow

come its all in good fun abi
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:53pm On Sep 04, 2007
@penfold
na you lauryn blank like this?

serious

@lauryn

takia o

make you safeguard that cargo wey you dey carry wink
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:47pm On Sep 04, 2007
@penfold

so now u think say the girl wowo

when you dey pipe u no think so abi

kai men eh grin
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:47pm On Sep 04, 2007
@kateflow

see u

dey do like say butter no go melt for your mouth

abi na u go spoil us
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:42pm On Sep 04, 2007
@penfold

na so you dey enter wahala

if woman stalk me like this

i dey go padlock my equipment

make e no lead me astray
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by doyin13(m): 8:39pm On Sep 04, 2007
orisabunmi grin
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:37pm On Sep 04, 2007
@infourmer

dis one wey you don dey shake so

u go don pour before you use one

i no blame you sha

the girl na fire
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:34pm On Sep 04, 2007
See all of una wey get dirty mind

I wan recommend my church to am
make dem comot that spirit of the stalkerazzi

angry
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:30pm On Sep 04, 2007
@penfold

meanwhile if you no get any use for that tinu again

biko

I can think of a few things wink
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:27pm On Sep 04, 2007
Ol bob I now seee y infourmer whimp out shocked

Men your picture na die grin

E recognise say he no fit handle you
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:20pm On Sep 04, 2007
@penfold

have you seen fatal attraction

@infourmer

who you dey try toast
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:12pm On Sep 04, 2007
@penfold

you have entered it grin
Forum Games › Re: Comment On D User Id Of D Person Above U! by doyin13(m): 8:08pm On Sep 04, 2007
Ol bob wetin dey go on for here huh
Literature › Re: Whats Your Best African Novel by doyin13(m): 7:50pm On Sep 04, 2007
I dont like it either

It was quie a struggle to finish

Couldn't relate with the family's plight

and i found the attempt to reduce poverty to

some sort of spiritual fantasy quite offensive angry
Dating And Meet-up Zone › Re: I'm 20, I Have Never Dated Anyone: Do U Find That Strange? by doyin13(m): 7:45pm On Sep 04, 2007
Mc Omo:
Niceuzor and Doyin13 grin grin

what a nice combination cool cheesy
May you choke on all that Omo
Politics › Re: Who Are Your 5 Most Respected Nigerians ? by doyin13(m): 7:35pm On Sep 04, 2007
where all them Ono, Laudate, Xris, Dimka.

The Politics section is no longer fun man.#

Make them come back abeg undecided
Dating And Meet-up Zone › Re: I'm 20, I Have Never Dated Anyone: Do U Find That Strange? by doyin13(m): 7:32pm On Sep 04, 2007
Ol bob na work o

i go holla you later
Dating And Meet-up Zone › Re: I'm 20, I Have Never Dated Anyone: Do U Find That Strange? by doyin13(m): 7:10pm On Sep 04, 2007
Where Gamine sef

E don tey wey the babe show face

I dey miss our banter wink
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by doyin13(m): 5:44am On Sep 04, 2007
aaaa
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by doyin13(m): 5:37am On Sep 04, 2007
na for your eyes only o, no tell anybody
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by doyin13(m): 5:28am On Sep 04, 2007
Come no put me 4 trouble o angry

My nland wife fit dey watch so grin

Nah I was jus being friendly

chikena
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by doyin13(m): 5:24am On Sep 04, 2007
awwww

i thot as she was ur friend, i would be caught immediately
but to my surprise

CRIKEY
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by doyin13(m): 5:08am On Sep 04, 2007
acidrop

so you heard of my misdeeds.

don't blame me jare, it is jus my mischievous mind

and it was a particularly boring night in London

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 254 pages)