₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,460 members, 8,445,556 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 09:06 AM

Toggle theme

Dreadlock69's Posts

Nairaland ForumDreadlock69's ProfileDreadlock69's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 62 pages)

RomanceRe: Dear Men, Here Are 4 Things You Should Do When A Woman Has No Interest In You. by Dreadlock69(m): 10:20am On Apr 22, 2022
The two wey you post dun bellefull me
IslamRe: Can A Pregnant Or A Nursing Mother Fast During Ramadan? by Dreadlock69(m): 8:41am On Apr 22, 2022
Weréy no chop if you get Belle malnutrition dey hungry you
RomanceRe: My Daughter Was A Virgin Before The Dubai Journey – Mother Of Chrisland Expelled by Dreadlock69(m): 6:24pm On Apr 21, 2022
This woman should just chatap
EducationRe: Flashback: Did You Read This Book While Growing Up? by Dreadlock69(m): 3:32pm On Apr 21, 2022
[quote author= post=112148461].......This and many others.

The good ol' days when men were boys.
And women were girls.
And virginity was sweet cool



Those are realy the good old days!
Oga Kasim,
Agba Awo himself wink[/quote]I read silver spoon
RomanceRe: Post Your Picture With A Lovely Caption And Let A Nairalander Rate You by Dreadlock69(m):
Bitch, you petty, bitch, I'm petty too, uh, uh
Bitch, you petty, bitch, I'm petty too, uh, uh (Bitch, let's get it)
Bitch, you petty, bitch, I'm petty too, uh, uh (Bitch, let's get it)
PhonesRe: Can Power Bank Spoil A Phone Battery? by Dreadlock69(m): 10:59am On Apr 21, 2022
Remaind me of charger wey I buy 250 when plug the thing dey charge my socket phone no gree on again
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 9:06am On Apr 20, 2022
Chaos14:
how many times have zou ever had sex
Honestly last year December time
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 9:04am On Apr 20, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool My Gee!


E don TEY wey u NACK KUNTUS!


Ur spermm don reach cloud9


U better find 1 better ASHAWOO house JAZZ in and cure ur CRAZE b4 u go display ur talent wit small PIKIN!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
Nah true Sha but nah since December we never try nah guy

Nnah ehhh me no dey run ashawo ooooo but I go reason Cynthia
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:57am On Apr 20, 2022
Jii95:
Go and read your books and stop thinking about sex.
Book keh which book shey the book go help me buy textbook or pay rent if school resume abeg oo I know no why I enter school in the first place self nobody send me me dey work lately so I fit gather bands
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:55am On Apr 20, 2022
Chaos14:
No wonder have you ever masturbated
I know even know how Dem dey masturbate self but every other bahd habit my go dey there
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:53am On Apr 20, 2022
Shalommy:
Op, get a girlfriend before you rape somebody.. Chaii.. cheesy cheesy
I get girlfriends but I been ghost one particular one, this morning she call me tell me say make I clap for my self say weldone as I know gree care about am make she hear my voice for phone me tell am say make she no reason am I dey busy lately
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:49am On Apr 20, 2022
Chaos14:
How old are you that you having wet dreams
Early twenties
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:40am On Apr 20, 2022
slawormiir:
Damnnn niggar

You are thinking too much of sex
You sure cause have been working lately
RomanceRe: Can Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:39am On Apr 20, 2022
Zonefree:
You're sex starved or you've gotten yourself a sexy lubricious spiritual wife.
Tarhhhh but me never bleep this year shey nah him cause am
RomanceCan Someone Explain What Happening To Me by Dreadlock69(op): 8:35am On Apr 20, 2022
I slept late yesterday night and released white thick substance three times in three different hour of the night straight up, which made me angry and frustrated "omo the thing just tire me I just weak" .I had wash the three boxers I put on last night tho morning beg make you nah no laugh me wetin fit be the cause of this thing, because me never bleep this morning and Cynthia called me this early morning saying "well-done make I clap for myself say I no dey call am say as I no care about am make she call me" I tell am make she no reason say I been dey busy lately say I go reason her side soon
RomanceRe: 15 Years Old Boys Intercepted While Trying To Book A Hotel Room With Girls VIDEO by Dreadlock69(m): 2:55pm On Apr 19, 2022
Mind his business man the better for you
RomanceRe: Old Age Is Beautiful (photo) by Dreadlock69(m): 9:05pm On Apr 17, 2022
You dey motivate me ajeh
RomanceI Ask A Girl Of Mine For 5k See Her Response by Dreadlock69(op): 11:52am On Apr 17, 2022
Down below

RomanceRe: Sad Truth about The Year 2122 by Dreadlock69(m): 9:40pm On Apr 16, 2022
Shey unah know see my face for vampire diaries
PetsRe: Share Your Awful Experience With Dogs!!! by Dreadlock69(m): 9:25am On Apr 16, 2022
Went to my hometown in da Villa
a Rottweiler pursued I and my cousin
In my father's house , my house oooo where that kind thing dey happen

My own house oooo I just weak the run wey I run japa from gate no be here

No be the first time this thing dey happen only God knows which one go pursue me from my papa house next time
RomanceRe: Girls Don't Like Me How Do I Look (pics) by Dreadlock69(m): 9:15am On Apr 15, 2022
My owerri girls and portharcourt girls love guys like you seriously
RomanceRe: Pic Story: Types Of Modern Girls by Dreadlock69(m): 12:26pm On Apr 14, 2022
Op hnmmm sometimes pick me but mostly gbana girls them this one don't give af you gat gat show Dem weréy and spark sometimes to be able to communicate with them sometime play mind games
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 9:27pm On Apr 13, 2022
Shoodboi:
You all need to stop this madness of going around and calling everyone a simp. You read an NL post about alpha males and then suddenly thin you're one and superior to every other man? If anything, all this points to the insecurity breeding in you and every other person who go around calling their fellow people simps.

And on the topic:

Mr. OP, you have three problems here: You're dating a single mother who is older than you and into prostitution.

Dating a woman in one of those categories is always a cause for alarm, dating a woman who falls into all 3? You better run without looking back.
Single mother

Older than me

Into runs
Omo ehh we tire me self ooo
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 9:26pm On Apr 13, 2022
flokii:
You can't handle the mental tortue of dating single moms.. find your level fast. She'll tie you down and drain your life with sex to satisfy her own urge.

When she is done using you, she'll trash you and your life won't remain the same.
Nah true oil dey your head brother
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 9:12pm On Apr 13, 2022
VandalSavage:
don't date single mother for the sake of your sanity

You have been warned
Normals bruh

But I like am like this date but never marry/wife them
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 9:11pm On Apr 13, 2022
Shoodboi:
You all need to stop this madness of going around and calling everyone a simp. You read an NL post about alpha males and then suddenly thin you're one and superior to every other man? If anything, all this points to the insecurity breeding in you and every other person who go around calling their fellow people simps.

And on the topic:

Mr. OP, you have three problems here: You're dating a single mother who is older than you and into prostitution.

Dating a woman in one of those categories is always a cause for alarm, dating a woman who falls into all 3? You better run without looking back.
Abeg help me tell them ooo everything nah simp simp simp as if say know be street Dem born us

Eheh me self dun run tey tey for my mind I just dey use one eye dey look am since nah she come toast and guy man gree
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 9:08pm On Apr 13, 2022
flokii:
@OP Leave story, you're still like a child to her.. thank God you said it yourself that she is the one dating you.
Single mom wey don tear eye pass you, dey chop old men preek na who you dey worry ontop.
Shebi guy she dey telli me say I be her baby boy

But I dey see am unclothed and clothed fro my presence steady
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 9:05pm On Apr 13, 2022
Kobicove:
How did you even pass English Language in your WAEC exams? huh

Anyway, I don't think it's a crime to marry a single mother so long as she does not have too many baggages
E shock you abi nah C4 I carry
RomanceRe: Show A Picture Of Yourself Without Your Face Showing by Dreadlock69(op): 4:54pm On Apr 13, 2022
seanwilliam:
grin
Omo your crib dope bruh
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 3:25pm On Apr 13, 2022
[quote author=Meteng post=111913362][/quote]Guy dey calm down nothing concern me with that one I know dey marry am my own nah to collect my 3 point if she wan for me or born outside eee no concern me I know dey wife am

You be redpill me be street so calm down
RomanceRe: ? by Dreadlock69(op): 2:09pm On Apr 13, 2022
Deffjam:
First go for medical check-up my guy make you do test.........then continue naking her with condoms.
Omo guy anytime I knack I knack without rubber band no rubber band

Anytime I put am we sure me die if I know pull out she get my back

Omo she cap me up say she wan born for me self oooo and she dey like am raw

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 62 pages)