₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,243 members, 8,444,561 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 05:13 PM

Toggle theme

Dreadlock69's Posts

Nairaland ForumDreadlock69's ProfileDreadlock69's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 62 pages)

RomanceRe: Back To Soapy. I Can Not Cope With Olosho by Dreadlock69(m): 10:25pm On Dec 02, 2022
Walai:
How this advise go take help am?
He's complaining of not affording olosho and you are advising him to retain a community hole
I no wetin i talk

Soapy and olosho which one make him do

RomanceRe: Back To Soapy. I Can Not Cope With Olosho by Dreadlock69(m): 7:24pm On Dec 02, 2022
Find one olosho dey Bleep only am if she be your spec and she dey friendly , try dey give am extra money ee dey help too , no go Bleep anoda if she dey around ooo, if she know dey around Bleep anoda wey be your spec and dey friendly

Masturbation no good try recording yourself when masturbating and watch am see how you be like goat
RomanceRe: What Did You Learn From Your Past Relationship by Dreadlock69(m): 7:45am On Nov 30, 2022
You fit get disease
She fit no dey date only you
No dey avoid her past check am wella
No invest wetin go make you cry emotionally or financially
Go for who loves you and make ee be your spec , no settle for less
Show am say you get the power to leave /cheat without thinking twice
Love like you’ve never and be cold as ever
Try dey smoke relationship no be wetin dem dey do with clear eyes
Always have options if you no get make friends and have friends with hookup babes

But that no 1 eee no go better for you vivian wherever you dey you shall no know peace, just make me waste money , entitled bitch with legion of demons im the body
RomanceRe: How Can I Treat A Woman Better .. ? Being Woke No Dey Pay ! by Dreadlock69(m): 8:37am On Nov 29, 2022
Kilo jan mi

Sha no let dem use your head
RomanceRe: Is There Anything Wrong In Taking This Medicine by Dreadlock69(op): 8:01am On Nov 29, 2022
marlow1962:
give it to any pregnant gal in ur hostel, or better still give am to gal wer u knw say go soon get belle.
No waste am.
Something wey i dun vex flush inside toilet
RomanceIs There Anything Wrong In Taking This Medicine by Dreadlock69(op): 7:52am On Nov 29, 2022
So my mum who happens to be a nurse brought two medicine supplements and gave it to her colleagues to give to i and my aunt.
One for my aunt lactating supplements or pregnant woman and the second supplements is multi vitamin which happens to be for me.
I mistakenly took the lactating supplements to my hostel and my mum called me two weeks later saying i took the wrong supplements and have been on it two weeks. have been having
Mood swing
Irritation
Anger issues any small thing i go just dey para
I’m just tired
HealthRe: Man Commits Suicide On Bayelsa Flyover by Dreadlock69(m): 12:20pm On Nov 28, 2022
If you wan commit suicide do am you self dun try
RomanceRe: Are Women Still Gonna Matter If They Are Not The One With The Custodian Of Sex? by Dreadlock69(m): 12:19pm On Nov 28, 2022
Yes, my mother is an example
RomanceRe: How Does It Feel When Guys Ejaculate? Why Are They Always Shaking? by Dreadlock69(m): 5:32pm On Nov 27, 2022
Feels like drugs , euphoria , eccentric, loud , weed , colorado .from my experience i sha know say i come back to my sense and my probs dey wait for me make i solve am
RomanceRe: Man Seen Crying After He Went To Buy Pampers At A Mall by Dreadlock69(m): 8:03pm On Nov 26, 2022
Naso me and my guy 22+ years enter supermarket

Any shelve or section him enter him go just dey shout dey frown face

Him still dey toast one fine attendant for the supermarket and the werey money no complete

Him buy pampers, cereal, milk e.t.c but him money no complete

Him just dey talk if for say no be this pikin him go dun use this money buy shawarma, peppery soup carry ashanti abi banny.

Reach cashier to pay him money remain 20 naira to complete him come dey beg the cashier and me I know hold any money or atm for hand we just dey look the cashier till she say make we go namd we no worry
RomanceRe: Share Your Experience With Hook-up Babes Here by Dreadlock69(m): 1:44pm On Nov 25, 2022
Who you dey tell how is your day , have you eaten , who is your baby?

She said she missed me and call me baby , that she want to see me right now.

We come against any spirit of i miss you and i want to see you right now , who do you miss ??

We set ablaze.
RomanceRe: Tell Me The Surest Harbal Mixture You Use For Knacking by Dreadlock69(m): 9:02am On Nov 25, 2022
4 banana

One/two egg

Tin milk or yoghurt

Actions/jekomo bitters “small plastic size”

Loud

Eat something not much before action
FamilyRe: Lady Before And After Marriage Causes Stir Online by Dreadlock69(m): 11:08am On Nov 24, 2022
She dey take ice abi crack inside the marriage
RomanceRe: How Do We Get Rid Of Ashawo/olosho From My Lodge by Dreadlock69(op): 10:40am On Nov 24, 2022
TOPCRUISE:
When you invite discounted expenses thinking it will not turn to liability will become wahala and gbese in the future.
Enjoy your black Friday and congratulations on the end of the year promo acquisition.
This one dun dey purge belle
RomanceRe: How Do We Get Rid Of Ashawo/olosho From My Lodge by Dreadlock69(op): 10:36am On Nov 24, 2022
Theboy21:
This is what you get since you decide to bring a community property to your house for ownership cheesy cheesy

Let it not be as if we no want be our brothers keeper, just corporate with a random girl to act as your gf(s) n let the olosho know ur gf will be around soon, pay dem off..(they might want to blackmail you, but don't fall for it, i repeat dont fall, show dem u care less bout their blackmail n ur gf should act according to the plan) cheesy cheesy
Come back n thank me later cheesy grin
Why I know reason this one since
RomanceHow Do We Get Rid Of Ashawo/olosho From My Lodge by Dreadlock69(op): 8:42am On Nov 24, 2022
Them be this kind rain wey dey fall , eee go fall small come dey blow better breeze for night. So me and my roommate lite up our weed “loud “ and step am down with our action bitter. We gist sotey we know no how we take enter ashawo conversation , based on say dem girls go wan form attitude before dem come over or sleepover and we know need that stress nah urgent konji and much expenses go dey incurred bringing girls.
So we enter one ashawo brothel , we too dey good looking and presentable to be in that kind place , them hoes come dey rush us saying all things dey would do to us , i and my roommate where lost in varieties to choose , so we went for the ones who are calm reserved and young and age range between 22-25, giving dem double of there actual price, since the price is pocket friendly than taking a girlfriend out and buying shawarma yoghurt , pringles and co, we collected there number just in case.
Them these ashawo begin they chat us girlfriend abi eye dey pain kind of text ,have you eaten , how was your night , how you doing , baby morning, when that one start. The other ashawo chat my guy “ baby how you doing and hope you went for lectures “.
These particular kind of rain fall again breeze blow again the same thing igbo and shayo instead of going to the brothel , we brought them to our lodge/hostel as hook up . Wrong move we made and we don’t know how to discharge dem and we’ve tried,we made them to comfortable and they have spent two days in our apartment , they said we shouldn’t pay for the next day they will stay so we see and awuuf , since we get foodstuff , television dey light dey , I and roommate are slowly losing our sanity we looking for ways to send them out but don’t know how make eee no be like say we carry ashawo come hostel and they can be very violent.
RomanceRe: What Will You Do If You Girlfriend Tell You That No Sex Till After Marriage by Dreadlock69(m): 9:10pm On Nov 22, 2022
No.p
Sha know say anything wey dey lead to transfer i dey behave like werey

No commitment too and no financial help
Bill who dey fuvk you werey

Wetin you take me for soml” sub of my life”

If you agree to sex before marriage which never guarantee say i go still marry you

Anytime you need something and i get or I know get i go give or i go try
RomanceRe: Is Depression Real? How Did You Handle Depression? by Dreadlock69(m): 11:40am On Nov 21, 2022
Smoke better arizona and loud

Visit brothel/ better ashsanti

Don’t do girlfriend it will make you more depressed especially if you stay in owerri and you wooed her yourself , stay away if she's materialistic and better be with the one who likes you for who you are

Try eat well

Try play football or try swimming

Try talking to a lady or girl your familiar with

Try talking to your parents , siblings and close friends

Attend to the task at hand and try your possible best solving them

Before you know you’ve solve 80% of your problems , the remaining 20% you can rollover the problem while smiling and solve it
RomanceRe: States With Highest Number Of Indigenous Prostitutes/ Sex Workers by Dreadlock69(m): 11:59am On Nov 19, 2022
Lagos

Benin

Port harcourt

Owerri
RomanceRe: Why Do Oloshos Start Behaving Like Evil Spirit Ones U Enter Her Room by Dreadlock69(m):
Nah why eee no good make you dey shine teeth with person wey dey overly friendly them fit manipulate you.
No be wetin you dey talk go entice me
Over confidence : red flag

Overly flirty: red flag

Communication :no matter how you take hide am eee go still show or you go still cast yourself “look out for her tone and body reaction “.

Go for the young ones , fresh younger ones from age - to age 25 .

First impression doesn’t matter nah cap look out for

Body reaction

Body movements

Tone

Younger face
RomanceRe: Please Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:43am On Nov 17, 2022
Lestatdelioncou:
Sorry beech but i can do whatever I want .. fork off
Still don’t need to be in the mention, rest you running out of insult’s save some
RomanceRe: Please Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:38am On Nov 17, 2022
Lestatdelioncou:
I have to do I can derail this junk thread ..

Jobless mugu
Rest, still don’t need to be in the mention
RomanceRe: Please Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:37am On Nov 17, 2022
dawnomike:
Letter to my brother in da lord
Please and please, give that couple a very roomy space... Stay away from them as much as you can. - E get why
I’ll try
RomanceRe: Please Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:34am On Nov 17, 2022
Lestatdelioncou:
I had to cause ypu are just stupid and pathetic.

Making up stories for what reason exactly? Guy you must ne lonely in real life o...
Rest , you still don’t need to be in the mention
RomanceRe: Please Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:31am On Nov 17, 2022
Lestatdelioncou:
You are jobless. Stop making up fake stories
Get a job bro
Give me job, you don’t need to be in the mention
RomanceRe: Please Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:30am On Nov 17, 2022
Romanoff:
Anyone who read this from beginning to end with the grammatical errors deserves the Nobel peace prize for patience.
Thank you English teacher
RomancePlease Help Me Judge This Nairalanders. by Dreadlock69(op): 9:20am On Nov 17, 2022
I’ll be brief as possible, there’s this friendly tenant “married couples “ in my mum hometown. The problem with this union blessed with a child is the man is a chronic womanizer and cheat .
So during the weekend I’m not doing anything in school i do go to my mum’s hometown to reduce expenses , sapa and shege wey i dey see for school.
I and his wife are friendly and get along just fine just like the husband, anytime i visit like we do things friendly neighbors do, she help me with cooking sometimes and also take me out on her with her baby on a motorcycle.
So on a particular Saturday his wife went for a church program, this my guy we where strolling on his bike , we saw a girl who already wooed he told me he’s gonna bleep her soon . Later that day the girl came around and he requested one of my room to run the package since he can’t do it in his matrimonial rented apartment, i gave him my room to have sex with the girl, there is a friend of his wife who saw what happened and told his wife and I noticed it and warned him about the said lady , he warned her but this lady still talked about the incidence.
So later that evening his wife came back home , she heard about it and came for me , i was really scared to death in my heart cause the way she was charging to me OMG! , but i put on a poker man face and told her that nothing happened no one entered her matrimonial house that the only thing that happened is a lady came to see her husband , she was so pained and said to me what this man is doing is it good , only words that came out of my mind was let hope he changed cause me I know dey like pit mouth for husband and wife matter.
Later that evening we went to see the lady husband who tell on him what happened because of the respect he have for him cause they are also close friends.
This my friend also slapped the lady , but the wifed stopped and took him inside to discuss the differences.
What i heard about this my neighbor from my distance niece living with me is he inherited it from his father and he was married and have a child but got separated because of the same incidence and he was engaged again but couldn’t work out because of the same thing .

Why did the new wife knowing all this and still married him and birthed for him ?

Is marriage still valued at this our present stage in life , “ because one of my close friend 18 yrs older than i am got married recently and i saw him in ashawo /brothel flexing and he’s wife is outside stranded and he sometimes beat her”.

I know loving and marriage is hard but it’s not the same with my parent or back in the days .
CultureRe: Why Do Africans Spend Large Amounts Of Money Having European Weddings? by Dreadlock69(m): 10:14am On Nov 15, 2022
As my mama and papa no do white wedding and them still dey young living together

Me know dey do am but my traditional wedding goon be lite
FamilyRe: My Kid Sister Ran Away From Home, What Do I Do? by Dreadlock69(m): 7:43am On Nov 14, 2022
Soso come and help me oooo

Cause i dun pray maami

I dun break commandment
RomanceRe: Some People Definition Of Living A Life Of Fulfilment Is Buying A Car, House Hav by Dreadlock69(m): 7:32am On Nov 14, 2022
Wordsfrombimpe:
It's the doing my best for my parent and siblings such a great man

We hardly hear of this in this generation but remove having bitches just have one woman

Thanks for sharing and click on the link to buy the book to know more
Yes doing the best for my siblings and parents is my responsibility and what makes me feel accomplished , you havd no idea what they have done for me in sacrifice.

One woman keh to do what with ,i want bitches , abeg ooo nah 21st century we dey

Play me it’s plenty by burna boy
RomanceRe: What Is It That Makes Heartbreaks So Painful To You? by Dreadlock69(m): 6:52am On Nov 14, 2022
Financial and emotional involvement so i stay away from it
RomanceRe: Some People Definition Of Living A Life Of Fulfilment Is Buying A Car, House Hav by Dreadlock69(m): 6:33pm On Nov 13, 2022
Having a degree

Having a home

Having a nice ride

Financially comfortable

Having children

Doing my best for my parents and siblings

Having bitches

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 62 pages)