DSC7's Posts
Nairaland Forum › DSC7's Profile › DSC7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 183 pages)
Confusion everywhere...... Everybody blood dey hoooot...... Jam bubu for street nack am 2by2.... Spit on his lifeless body and smile .... |
Keep it coming bro..... Blood dey hooooot........ |
2 for the road everything na double double ...Happy weekend dodoatirice.... Abegggggg feed us more updates...... I dey reason to resign from work sef so dat i go focus wella ![]() |
OlufemiWhit:Greediness and envy no go allow the boy think straight.... He fit still dey reason how to get better ip location from dodoatirice..... Wetin some people dey run from na him many people dey wish to get..... Life no just balance Abegggggg...... |
PrimeWatermark:Yea different states..... |
Daveambition:Alaye no be everybody dey yansh anyhow.... As she dey sef i never cross her until i know she is the right one for me..... Na settling down dey man front like this.... No be chop and clean mouth.... |
AutoChick4U:You must be an extrovert then? ...Her moody character don dey tire me abegggg... |
Johnholmes:Though she is not the demanding type but the mood swing is killing my vibes.... She can be happy for sometime and before u know it her countenance will just change and she will enter Gloomy mode..... She just want make i dey pet her Everytime and i no get that strength Abegggggg..... Imagine 2 introverts in a relationship... Can it be Blissful? |
PrimeWatermark:So how do i as an introvert cope with such introvertic and moody person?.... ![]() |
9 months relationship going down the drain... When we started everything was moving smoothly but along the line i started feeling we are not compatible due to her moody attitudes.... I am pisces while she is Cancer... She is so commited to the relationship and i believe she will make a good wife to whosoever understands her... But being the adventurous type my problem with her is that she is always too moody for my liking... She only talks about her predicaments when she feels like and it's draining my energy.... I needed someone that will be gingering or boosting my morale not someone that will add more thinking to so many thoughts running through my mind.... Asin i think more than i talk and am scared if she is the right one for me..... Please i need advice because we pisces don't like dull moments with our partners.... I have even thought of calling off the relationship if her attitude persists... Lalasticlala save a brother... ![]() |
dodoatirice:Oga she is gone for good..... Motivate me with updates Abegggggg..... #Headburn...... |
I love KD south babes...... Dem no dey form..... Dem dey down to earth...... Maybe i will marry from KD south.... |
Bubu is working just some evil forces destabilizing his wonderful works.... Iranu..... |
Dodoatirice i have finally sold my flat screen tv.. .. My babe visited me today and found nothing to keep her self busy,she asked why i sold the tv i told her it's because of an update i am following online and I don't want any distraction .... Na so we drag the matter sotey we broke up Dodoatirice my sacrifices must not be in vain. ...Console me with unending updates ![]() |
Nigeria must be great again...... God Bless Nigeria..... |
Am coming lemme look for what to comment...
|
All these garage boys are so heartless ..Rip to the dead |
No be by hustle dem dey take get money.... Na just by Grace.... Zlatan for change the guy story.... ![]() |
Chaiiiiiii..... ![]() 10 ministers and only one is an igbo man It is finished!!!...... May God save this country.... |
Haakeem:Bro forget all those Atheists forming woke.... Many many things dey occur in this life all for the paper...... Na just the surface Dodoatirice dey scratch sef.... Na who don mis waka come back alive go fit play you the full tape if the Spirit of God push am..... Just be contented with the little you have and always pray for Grace..... Only God can Bless you unconditionally.... I am a living testimony..... |
Princewell2012:And you sef come dey tell us u get Yankee babe |
HeOrShe:And get deported asap.... ![]() |
True talk oooooo,,, especially that wizkid,,, Please showcase him to the whole world.... |
seyz91:I have almost all his tracks ....He is more talented than you.... ![]() |
Elock1:You dey mind dem? ![]() Mr Boombastic no get anybody time ooooo... MI wey be him oga sef dey collect from him bad mouth ...The guy sabi cause trouble wella... |
Ara21: Just when i thought i have seen it all...... Make una try dey calm down with all these atomic combo Abegggggg....
|
Flier:Even in his own personal dream? Well worst was said about Bubu but he later became president after being packaged and sold to Nigerians..... ![]() |
Yul Edochie for President 2023..... Don't worry we will support you... ![]() |
Dodoatirice don enter one chance ...One guy been dey drive one day like that na so the spirit of barking enter am.... Based on say he dey busy highway he wan control am but damnnnnnn Devil too wicked Abegggggg ....Naso guy man run commot from him benz, begin bark like dog sotey he begin vomit blood..... Naso so OG take follow street waka #HustleLegit ![]() |
osuofia2:You can lead them to come and burn down the whole villages ..... |
The future is female ![]() |
Welcome to Nigeria ....God Bless Nigeria..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 183 pages)
...
...
...
i no even know hin weyret, i wonder who dey listen to am
Devil too wicked Abegggggg