Ehiage27's Posts
Nairaland Forum › Ehiage27's Profile › Ehiage27's Posts
1 2 (of 2 pages)
What a land with leaders that are experts in FAILURE. ... |
ISSOKAY...... |
Mugu money spenders. ...Chia dis pple dey do profit sharing ratio... naija.....which way... |
This is just dumb. .. Wat dos Anderson Cooper has to do with d election. Or d debate.. |
Hillary of cos... |
Sahara reporters and Zombies government..... |
GLO |
The mess pass north Korea nuclear weapon... some people no dey fear God ooo.. ow person go tear dt kind hot mess outside... please av d fear of God.. |
AMEN |
Before nko, wait Kenya, even Somalia is coming pass naija. Lol |
Can't wait.... Chelsea abeg oo.. one more world class signing |
Dem try on.. see fresh faces unlike some kind Africa countries... Thumbs up |
You re a complete irresponsible man to start.. you carry olosho go ur matrimonial home. C'mon give us wife respect naaa. Olosho na always olosho better go church n confess den stop taking her calls. Delete her for she's a product of doom to u ooo. Be warned. |
Seriously this no make sense na.... ow I wan take know who I wan marry den.. well my wife spent the weekend with me den ooo... and something happened and we re still together... if girl no good na im she go hide her self for relationship cum show u true color for marriage.. |
U're just being a True Nigerian.. Read your Dictionary for what DOOM means? Nigerians are not realistic people..... cos u sound so stupid and not being real. Call a spade a spade.... |
This is total doom to the FMDQ,, if CBN or the FG can't attract foreign investors for dollar to still float in the market then plz trust me. YOU Nigerians are out for DOOM.... the exchange rate is swt toe here in d u.s...... vcos na land I dey aquire but I feel so bad. Cos it's stupid dat a state can not even think f ow to curb the dollar.. .. abacha curb am. Den up democracy no fir for naija..... mak na think am. |
I really pity my naija people na total mistake be dis na presido oo.. God. I feel for na just here in Brooklyn I dey read all dis tinyz my hrt dey boil. Abeg it's well... a whole president dey look for Oil cos e want am for im region, totally madness and God. I know wetin to call dis one. Abeg my na manage, op say beer no change price shaaaa. |
Rubbish..... Trump or Thrash I mean. Hillary Clinton for President.... any Nigerian like dos few above saying non-sense are same people who voted APC now see naija,, well am in the U.S and voting Hillary... |
FOOL..... all the while she was sleeping on the floor, she was F***ing another guy.. idi** test. |
Rubbish...... make she do less and see who go carry am put for house, total non-sense. For the Sex tiny has anybody ever buy a car with checking the engine? Dat naija we na dey GIRLS the person dat put this put is trying to make u lose ur future hubby. Who is perfect? NO ONE.. do wetin dey ur mind. |
Dats one of the most dum ass tiny av heard, ,, dubai abt wetin u talk? Am in d u.s and mu brother I wrote exam alone wiv visa fee jst to get here. May God punish d agent for scamming u. Cos ur people know say u don travel. U must carry load cum back...... lol. To bad but best of luck oo I no get advice for u. |
Don't start oo. Cos my own plenty... up to d extent I open car jst to sleep for floor in front of pekas at opebi... God av mercy.. Dts jst one of dem... But men I keep in drinking oo. Na high dey cure high .... |
What is wrong with police round the world, first was a white police shooting a black man in Minnesota, now in my own Nigeria again. Make dem Commot Gun of all of dem hand. Make we rack am face to face. Police kill another in Louisiana.... which kind police officer dey dis earth sef.. |
Put the Nike full name mk we search for her online, den finish her rotten boobs.. dat way she will not only leave ur husband she go park Commot for naija.. |
Its so sad dat ISIS will not allow the world to rest. God help us all... religion of Peace indeed. After Orlando now Istanbul...... |
Another ISIS act.. again when will all dis act of terrorism stop in this world, innocent people losing loved ones for no just reason. What religion preaches about killing fellow human beings. RIP to the 38 souls God grant them eternal Rest. Islam extremism needs to be stopped. I was thought that Islam is a religion of peace, but why na dey do this to this beautiful world. |
When he carried Tottenham team go play Euro... now we know the EPL is so bad.. imagine Kane, rose, Ali Jst to mention bur a few.. take Italy manager dat dropped Giovinco,, who is on top of he's game but not for tournament like dis.. let dem go jur.... #teamconte. |
Remove that stupid Nani..... queresma in.... Nani no dey allow Ronaldo play at all... |
This non sense protest mk me no travel out today. God punish NLC and dos leaders of deres. In short God punish emirates airline sef. |
Rip |
1 2 (of 2 pages)