Ekukeku's Posts
Nairaland Forum › Ekukeku's Profile › Ekukeku's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 31 pages)
Fela Let Dagrin be his backup After dey reach, Dagrin will now run away from Fela & stand on his own... I use style to bring two people ![]() |
Most of Dem will be playing ball on d street dat day & all dey do is to follow-up online. |
Dey still have case in court with d formal chairman But here dey r again Dey r not serious |
D punishment will be louder dis Time, M waiting patiently to read about it... I'm sure d fans will learn dere lesson dis tym Football is fun & not vawulency |
I farabale read all dose comment without missing one, it's interesting I don't even know how it works, i don't have a single interest but sometimes frustrating Sha! & Still interesting |
R.I.P. to d deceased Mr cover will be like For more bad news, check naija...... Agent of bad news |
DSS killed ESN Next news ESN beheaded a police officer in orlu or korlu W r trying in dis country o D news is horrible & d news is not new again How can u be happy dat someone kill, can't u arrest & use d information gathered from Dem to execute others arrest... Nothing intelligent about dose dudes joor |
How? Someone in EFCC custody for interrogation of embezzled public fund someone who dey broke into his apartment with bullets like a thief(not arguable or arguable) Dis country not clear to m o So he is planning to rule us Weldone sir |
Kwaku tuale o! MR BUHARI self no w can't afford someone like him Dats y he want to give us a sound & healthy Candidate Just give us Osinbajo Na beg w dey beg u I hate both parties but Osinbajo my Choice |
No waste tym Fp |
D driver divert d frustration of d country to d innocent small car |
Make Dem drop one in my area, make I con c am, walahi I may not marry 10yrs to come, I will just take care of him/her Na my own be dat Dose girls out dere na tuhe tuhe |
En |
Issorit |
crystalpapers:Ogbese in igbatoro area of Ondo state ![]() |
Na 5 score if I want to be sincere o But I don stop to do 15 |
Nice one niyen o |
Nothing independent about dis fools called inec, dey r only acting according to deir party APC... |
FIRDAUS3:M preferred Adelabu to loose against SEYI, Folarin just hijack OYO APC from d elders & dey r not happy, most of d elders in d party won't support him, dey used to call him Atounrinwa(a stranger) in d party But PENKELE would have been a better opposition to Seyi because of his father's name, but both of Dem will still loose against SEYI |
Teslim finally took over Oyo APC by force But unfortunately for him, he conquered APC at d wrong tym... Omo Makinde will defeat him, even it's just a walk over for SEYI Because APC in Oyo will continue deir unfinished internal conflict. Adelabu would have been a better candidate for Dem At least a better opposition |
Hi |
But u said NIGERIAN need a mad person to rule Dem.... Wats dat? Wike n wiwi kuwi Buhari just exposed dat anybody can just rule Nigeria anyhow, dats y u all want to become president all of a sudden |
Just for standing for justice Arresting media man like him will surely lead to d root.of d death of Adegoke, because d media will not leave Dem alone But I'm sure he will soon be release Customer daadaa ni |
From d comment section, u don't need to stress urself, Mankind Deserve our votes No one from d other side can defeat dis man Either Teslim or penkele Dem go chop am |
Guestiboa:Dis is wat caused d party an aggrieved member [/b]in d state But my [b]mankind no send dem |
Gb or gig |
Wats GB? Stupid tin almost spoiled my relationship.... I got angry with my gf & I recorded a bad message to her Wen my head come down, I quickly deleted it, but I noticed she just changed to m... Got surprised But wen I noticed wat I recorded was reflecting in her statement.. I just told her wat she did to m was wrong & I even got angry but I ve deleted d message... M no send her, wether she saw it or not |
One day I will kill d snake |
Kingzeez10:I hope she get papa D weereh go still get Husband tueh tueh She don loose hope or may be dey don use her tueh tueh |
D judge is not serious joor Oluomo is now in-charge of PMS & he is d deputy Gov of Lagos State ... One day dey will get sense & scrap those guys on d street, no different between Dem & d police extorting money all around |
If truelly Deserve d award, he should come out & walk without any bodyguards, w want to congratulate him in person.... Accountant general of d federation in charge of NIGERIAN money is corrupt Dis explained it all |
Dat bitch on d floor should just ..... I'm out words for dat shit nigga |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 31 pages)

