Ekukeku's Posts
Nairaland Forum › Ekukeku's Profile › Ekukeku's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 32 pages)
Cyphar:Where is ur location in Ibadan |
Power returns North |
[quote author=Dannyset post=111359983 Most of us underrate how water � can prevent us from visiting the Dr. Drink enough water! I just took another cup of it. [/quote]I believe u |
[quote author=BigDawsNet post=111312549] ![]() All they know is Elections Post Appointments Let's talk about Economy Gas Roads Power Security Unemployment... It has been designed a yr b4 deir stupid tenure to be a waste on political affairs Mo ti gba kaamu |
helinues:Na China borrowed us d money o D money still going back to Dem indirectly But wait o If dey share diz money for us nko |
Instead of Dem to be in training & use Ghana Victory to appeal to W Nigerians.. Na tik-tok skit dem go dey do up & down . Make una win @ least let d masses smile a little bit |
If u want to be in FP Just kill a snake U r good to go |
Some people will just be monitoring FTC, wen people with sense want to contribute... Abi FTC attract prosperity ni, someone will just type H, G or q & u don comment niyen o |
He should pls starts to be calling Tinubu from now till 2023 I'm sure Baba won't pick but Nigerian prayers will push him to pick W all know it's gonna end in doom |
Weldone sir.... Politician will be claiming dey did dis, did dat Say na their money dey use do it ni.. Untill w realize dat Des people na our servant Dey should stop boasting on nothing |
W stood for Dem during d endsars protest But instead of Dem to join dem, dey keep shooting at us & Now u want to go on strike, isinkuyinoniseorire |
Just like dat Wat of w dat carry goal-goal nko |
overdrive:U wan give up ni ? |
No other news again except pick forms, buy forms, ilu le o |
Justman2020:When it's not SNAKE LALA |
Wen d stone go reach our rep here |
Toks2008:He has already disappointed us Because he said he won't contest against his boss (Tinubu) & I promise him to just forget about becoming Nigeria president in d future again because wr begging him to rule us & he declining us. Im still expecting him to just accept our plea & declare his intention but I doubt it |
Some people will still come here & started another argument whr it's not necessary Naija to d world |
DryMouth:I'm forming porche� I dont want to talk b4 I read most paragraph twice kilode |
God will reward UBA aboundantly Dey chop my 10k+ & Dey r still telling m dat dey can't trace it. Dey kip posting m like say I be fool |
cover |
It's cheap in my village U can cook ur rice & quickly go to ABA PAANU in Ondo state to get a whole paadi ogede gan ni meta waso |
Most people commenting here r all into one tin or d other stuff, drinking is part of addiction, hope u know too & most men do it on a daily basis... U should be thankful dat u even know... Most ladies don't know dat dere men dey do it outside, I hope he wish to change dats y he told u I pray he change along side other guys out dere ,� |
Wen r w going to hide under 16yrs of PDP Wait o, so APC is planning to revenge PDP 16yrs of anoda suffering W don enter shobo car o(oko shobo) |
U people cannot hold meeting with d president here in NIGERIA, or y UK Just keep spending our money o |
[quote author=todaynewsreview post=110872221 FTC on my birthday on a birthday tread.[/quote]Ur new age is blessed already |
Oga shut up joor |
So Tinubu is active like dis & he no dey talk anytin about national matters rara Even Buhari led a scam protest during Jonathan regime Now dat fuel is now 250-300, I hope Mr Tinubu should emulate his ancestor |
Knock kii u dere |
H.E Proff.YO I have big plan 4 u sir Firstly I hate APC or PDP, same same But sir, u have charm m o If mistakenly u r not in dat list on d election day Sir, I will write it myself & vote 4 u to be my President Shikenna or lobaran |
Calling Dem is just a waste of time After seeing Dem collecting N50 on d road without checking... Calling police is at d owners risk |
Them too they deny Tinubu Walai Allah.. I swear ..[/quote]Even m no want Tinubu, he is too old 4 my liking, he will surely spend most of his tenure at Uk like wat w r facing now... I hate both both party (PDP or APC, but Osinbajo my choice |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 32 pages)
[/quote]I believe u
