Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 335 336 337 338 339 340 341 342 343 (of 374 pages)
She is beautiful,firm and standard.She's got everything a man desire in a Lady. .Una haterz should go and drink Otapiapia |
Show us the one wey make sense madame,back it up with pinsurespretydiva: ![]() ![]() |
I queue behind U on dis.Even dos who look like panla/shapeless go yab#Perfectly in order# kennygee: |
Nah persin wey u go scam u dey look for abi?obina4life: ![]() |
We'll surely overcome those BastardsJakeattah: |
Are those girls Zombie?May be they think say nah toy baby they strap to their body.Jakeattah: |
What evidence do U have to prove that GMB is/was behind this madness?Was he responsible for Kano blast too?Think well abeg yorke1: |
U and ur peeps should apply nah,pa Ayo will gladly supply una Dane guns.. vaanguard: |
Shey the witch clock dey print money/fit detect fake thing? Alenkakent: |
Persin wey PDP go rig in.By the way,no bi U dey sell Agunmu for Ejigbo? adedayourt: |
Stealing is not corruption. ![]() Ikpewe: ![]() |
corruption give award to the corrupt.No problem |
Like play,like play.jonaTAN going! G![]() ![]() |
Pathetic ![]() |
He shud reduce it to 15k.Peeps there struggle a lot especially those who reside in town. |
Not impressive |
> He is indeed a clueless man like the mumuni wey occupy Aso rock ![]() GhaliNaaba: |
U'll bi a hit than dos clowns like Ali BAba,AY and co with the dry joke dey churned out ![]() dhammyg: |
No bi d same Nig we dey so?Dnt be surprised if by tomorrow somebody come here with another version of propaganda that Jona was seen sipping Lacasera and eaten Boli with the students/they dance and make merriment till Jona left.Whoeva cook dis tales need deliverance of the head.What a confusionist?Anyway,dat one nor concern us,make he dey prepare him handover speech/note come MAY,2015 akinsadeez: |
Forget the past and move on.I also tasted the same stick like oda ardent space bookers.Nor vex biko vheMa: ![]() |
he's probably their target.Eni olorun o pa,enikan o le pa. |
Who knw d magic wand wey dey him pocket?Sometimes ago,nah one 'Okon'(Ex deputy,ex senator) Iyiola Omisore dey chop corn and now nah Adaobi.I suspect he wan use style hoodwink Anambranian as election is few mnts away.Season of scamming with corn,banana,expired rice etc.Thieves |
*Yimu* OAU presido and his selected executive don collect saTANISt gbemu(Owo ehin)bribe,dey com dey yan opata(Sing discordant tune).Truth always outlay the Sun.Una weludone |
![]() |
Isn't the same Taribo dat told us that Keshi and his boys are good?Why did he resort to selective blame/single out 3 playas out 11? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 335 336 337 338 339 340 341 342 343 (of 374 pages)
She is beautiful,firm and standard.She's got everything a man desire in a Lady.

Stealing is not corruption. 

: