ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 119 pages)
dis ur accent just dey trip me ![]() |
*wakes up after drinking 3 cartons of champagne*man i think i knocked myself out |
i wonder oooo, na true u talk eldav. People don kolo for dis world ![]() |
lol u got a point ![]() |
i can really see dat you are anonymous abeg where jacky, make im come open fridge jor. ![]() |
lol chai, fake bobo ![]() |
lol na normal thing, which celeb u know wey im head no dey swell ![]() |
eeyaah she don miss me die ![]() |
yinka on d yimming levels ![]() |
them don resume duty again ![]() |
[quote author=Mr.Bones link=topic=651816.msg8362052#msg8362052 date=1305920694]abi she don teach how to, Bad boy [/quote]May God save youID don come again with her yarns ![]() |
how did u know. Hmmmm, well as they say, experience is the best teacher ![]() |
see im brown teeth ![]() |
too bad u were mad enough to branch ![]() |
lol tnk u jare for putting him through ![]() |
relax, na because of dat u wan come tear ya clothe ![]() |
naughty guy, so wats up self. Its been long since i saw ur ugly butt in Nland ![]() |
i think i would be happy dat way ![]() |
man old age don dey affect memory bro ![]() |
lol, no probs El, sha take am small small ooo ![]() |
lie lie girl, i aint saying anything ![]() |
wetin na? abi rule too don dey for nland say make we no ask question again? ![]() |
Ha u cant tell me u dont know, am not saying anything ![]() |
El Guapo:who and who are the we? ![]() |
yinkalink:Ha!!! now i know u are bad ![]() |
ur welcome *clears throat* errmm El, u sure say u never start to dey late, dis one wey pikin and wife don dey monitor u ![]() |
Odunnu:but u sha kiss am. Case certified!!! ![]() |
like u self no get am for body small ![]() |
El Guapo:AHHHHH!!! ![]() yinkalink:seems like u are sweating already, never die ooo, should i drive u home? ![]() |
yinkalink:GBAM!!!! |
lol i havnt kissed ya yet, so i dont think my lips can take ur shape ![]() |
i wonder oo, importance like me go come dey poke liability like el ![]() |
