Elgaxton's Posts
Nairaland Forum › Elgaxton's Profile › Elgaxton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 35 pages)
O'l boy answer my question, How u wan take meet Yar' Adua, when I dey Abj? You no even ask where i dey stay for the Abj wey mosquito no dey, You see yourself? Isi aki, Go come back! u hear! by then I go employ you for my Company, just to help thee, Oh i forget sey na shit u specialize sef, wetin u dey study for school? Shit packing technology abi u even dey Unihome sef dey do sit down look, pack shit and sleep! ![]() I know sey na Niger Republic u from come! Na him make UK dey shark u! |
Kelly inane my guy yoyotete!(Pidgin hailin) |
Daffy!! So na me u dey form Baddo for eh, so U want make i enter UK make I come be like u eh( no way o) Na only Holiday or training fit carry me go there, If I no fit go Yankee straight na him be sey I don stay my house for ABJ at least na only light and water una enjoy there steady , meanwhile u don use perfume so, I know sey the toilet wey u clean today carry big blocks(shit), O'l boy wetin be colour of Oyibo shit? e dey white? Oya go baff!! Na only pple like u na him Cameroon be abroad for, I know sey na all those kind korro u follow sneak go UK! No too yarn o, I go contact the embassy for there make dem check out ur visa o! |
Daffy Dafy Duck! Darfur! so u dey travel go the work! chai too bad! na wah o! I sey me i no wan go London, if u get links for USA then we go talk! How many toilets u don wash now, na wah for Oyinbo so dem get internet for toilet chei!! ![]() maybe na that one carry u go Jand eh! |
@soul patrol! na ur turn now eh! ok o! The question is wetin I wan South africa go do wey groove Abj! |
@ Darfur ! Use better perfume o! when u finish today own o! ![]() |
@ dafur! I no dey for Uk groove! Na Yankee be the groove, I go hail u wen I come Uk for Hols or something! me i know want phone wey dem pick -pocket o! |
@Darfur I no get bad belle o! U just dey Yab nigeria like sey no be country again afterall no be sey make dem born u here o! @soul patrol! C'mon so na to buy soap and all those kind things , that's what me I'm working for sha. |
@ Jaguda! U too much Jare! I feel ur style! @Darfur Hmmm! wetin dey smell for here! U 4get to mention say U go dey smell shit and piss enter class the next day , by the way me no go UK for those loitering as per sey me I don dey thru wit skool and as a Big Boy na only trainig fit carry my two legs go UK or Holiday. I no dey ur kinda hussling! |
hmmm! ok o, My own na make i no go any hotel for UK come see any of my naija Bros dey clean the toilet, becos me I go laugh openly o!!! Ehen! ![]() |
@Siena Life's what you make it, regardless of where you live. That's cool, I wish all our brothers for there go learn that one! |
@Darfur! The God wey with u for UK no dey for naija abi wetin Well as the saying goes: A crocodile in Nigeria will not become an Alligator in Europe, so guy The trans- fare wey u carry go jand for reach u open Cybercafe without plenty Taxes for ur income! Think am o! |
@ this Page 7 posters una no fit kill me with laughter! The two Omoges I am not as bad as u guys think o!, Ok maybe I'm bitter about something and thing dey pain me Ga gao ! I don change my mind @ least 85% of Uk posters on this thread are sayin the same thing and I don't think they are all wrong , just that Omoge just dey make me veexxxx!!! @hbrednic, I gbadu your style @Omogenaija , I am not I'm an ingrate o by the way if u go remember before u left for jand(that's if u've not been there all time) You dey think this same way too. Omoge! Omoge!! Omoge!!! How many times I call u? Hmmmm Oya make una drop una number and see if i no grin grin una, If I ask for money, drop the phone and come here come post am! @Darfur! Mosquito no dey the part of abuja wey I dey stay o and Light dey 26hrs of the day, |
omoge:I no know wetin u dey talk o Omoge, I said i no disturb person o! You no dey hear that one @ all. Although monkey must answer him name now! |
Nna Na wah o! |
soulpatrol:How? I simply agree with Babyosi on her ground to say no to whoever, no be by force! |
babyosisi:Shikina!!!(hausa) Simple smart Reply!! God bless u jare! |
babyosisi:Thank You o!! |
@Jackal! Dont mind my primitive outburst, She was just too sarcastic. @Omoge That's all u've said about this topic, If u beg people money, well I am not in that League, I've explained my reason for this thread but u no go hear! @soul Patrol Thanks! My point is simply the mentality behind their not giving and that is "Money is hard over here" Fine we all know european countries are kind of expensive but any man who wants to succeed should have the right mentality towards making money and not the Lack Mentality!! |
pat4:Lol @poster! I think u sholud just move forward with ur life, it's possible the guy has a serious relationship to protect, U dint tell us about that! |
blue-sky:All dis pple wey go London go park shit, allow me hear word, Hustler like u!! |
Panache:Some pple will still read dis ur post and carry their big head to UK!!! to go and hustle Oh how that word pisses me off |
honeyzz:all those in naija are not beggars Well said honey, Y person go carry half a million or there about travel come dey complain, them for just stay naija enjoy business! |
omoge:, LOL I'm not in the groove of asking pple for cash Jare, just that The mentality of oour bros and sis gets me scared and, I'm a big boy on my own so I dont go about asking pple for cash but about there own welfare By the way chocolate groove was a long time ago, some four years ago so this thread aint about that! |
Siena:How do ya mean? ![]() |
soulpatrol:nothing would be much better than chocolate! |
In Fact Nigerians in Uk are STINGY, HOOO! HAAA!! na so one dey travel come back one time na CHOCOLATE e see buy for the whole UK, ah ah I'm tellin u, this is someone i know to be a correct giver, I mean this person is doing very well I'm not talkin about a starter in the UK, carry one small bucket of chocolate come decorate am with some kind ribbon. I could not even guess it was choco! Damn My friends laughed at me eh! kai, lol |
omogenaija:Where u? Uk pple cannot take care of me to start with, so far be it from u that I need anything from any of u workaholicks, By the way if you are really sincere with yourself u should know that when a man travels abroad, he's goin there for a honorable jab not for a low minded man's job I don't need any person's help is just that it bugs me to see beautiful nigerians settle for less with a horrible mentality for that matter, habba! @Slimfella; I feel u but my own is the mentality of some nigerians in UK It pisses me off mehn! No be person get the cafes wey una dey wash plate for there? Hey it's not bad to do meaner jobs but what are ur plans for life? to work as a meagerly earner all ur life? |
O'l boy! Na Notepad dem take design NUC website o! Kai! |
Angel! This one wey 101 dey ur name Una reach 100 for una house? by the way spelling of kind is "kind" not "knid" ![]() |
@Siena Cant u just read posts before your own, I said i don't need anybody's assistance abroad, can't u get it I'm just sayin that there is this mentality that eats them up once they get abroad and that is: " Money is hard here o" It is the wrong mentality! That will not make any person wether in Nigeria or Abroad a millionaire!
|
Ndipe! First of all, Y would u travel abroad to make ends meet, I'm not one of the folks u're talking about. Wether u're abroad or not u should learn to keep in touch, Nigerians dont beg anymore xcept the poor in mind So far be it from ur mind that I'm begging, I just dont understand their mentality towards money once they get there. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 35 pages)


. you see Hershey chocolate and you dey complain eh? 
