Elgaxton's Posts
Nairaland Forum › Elgaxton's Profile › Elgaxton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 35 pages)
Virginity their but lose 've women |
Which kind thing una dey yann for here! so Yar' Adua should start wearing suit becos una dey Yankee! Shame on u guyz mehnnn, U've lost ur Identity. Agbada is a recognised formal wear and Whites in Nigeria wear them for formal meetings here in nigeria, One go even wear his own come work tomoro for Friday work, he does not miss it. U guys are begining to loose ur ID cos U're Abroad, It's not good o |
@Cabali ![]() |
@Lbabes Habba! I'm not talking about dem Gold- diggers u know, Talking about Good friends that you call at least U're on my safe book! Lol ![]() |
@LBabe! Is this ur calculation for real? ![]() Na wah o but at least contact is necessary irrespective of this whole stuff and not talking about U dashing pple money! U get? @BabaSegun Good for you, at least u know who ur real friends are and you are still in contact with them( We are saying the same thing here Mehnnn) |
Sieenaa!! Na wah o! It's not only pple in UK that work hard o! U come dey even vex pass Darfur sef! |
sandykoko:Abeg Sandy! U toooooo Muccch!! Thank God sey person dey wey don follow me observe my Uk Brothers! God bless u o! |
@Darfur! Eheeeen!! so cash don hook u bad so tay na Eyaaa u wan convert to money now eh? even to naira, Chei Osalobua! SandyKoko no give am anything o, Give and it shall be given unto u that's the natural principle of receiving o!! Sooo Ko-ko-ko 4 u! |
soulpatrol:Abeg How much u want Jare, give me your Bank details make i transfer am sharply! Siena:Are u sayin UK is safer than nigeria? ABi no be the UK wey them drop Bomb some months ago for inside train? |
O'l Boy I salute ur lie, I just click on ur weblink wey u put as AidDarfur.org, If to say u get sense u for know sey that anyone seeing that will not bother to know if its for adverts, I for say how Stingy-ray like u go come dey help refugees, I talk am sey na scam u wan take am do, U see urself? As u even get sense reach u come stil dey broadcast am sey no be ur site after u don add URL as aidDarfur.org, O how thou art fallen in ur lies! ![]() Just see urself!! Go ask pple wey know me for ABJ( i know dey for boast na u just dey ull my legs) at least Ask Ne4real she know na! ![]() Just see urself.
|
Me against the world of Nairaland! Na wah o no shaking sha! I must win
|
@ Daffy Duck!! Lol, u just keep getting better in ur madness, U sure sey no be dagbo u dey do with that money wey dem dey post for that ya site( u sey u no go ever give ya brothers wey need money for here but u dey collect for refugees), becos me i hear sey another word for hussle na scam for yonda, oh I 4get u're HONOURABLY CLEANING dem dirty toilet, Y u feel sey I dey post CV everywhere?, I get good work! @Tats! I sey pple like Cabali na him dey stingy! ah ah I still get friends for there wey like me now. ehen I no talk sey i dey beg dem money o ! ![]() |
Cabali! Cabali!! Cabali!!! How come You've been labouring to misunderstand me since this thread started, I made it clear that the idea behind this thread was to address the mentality of My UK brethren, and not to dis whatever they are doing, Na wah o at least try read the first page of this thread before u conclude eh! Daffy daffy Darfur, You still dey follow the thread, I like your website aiddarfur.org, so how come u dey vex with nigerians sey u no go ever helep them, but u dey help refugees!!! Remember sey the people wey u suppose call or give money no be them wey dey cause wahala 4 this country o! By the way how work today? ![]() |
Thanks Sienna! But u get my point now, every nigerian in nigeria believes in this thread! |
@Cabali Why are u taking this stuff o personal, If u are not a stingy, U'll just drop ur posts and move on, I never know y the thing dey bite u at all @Kit I turned it to comedy one kind becos the thread was becomin too personal and 'em I'm not angry at anyone, I just simply aired my mind and every nigerian knows what I'm talking about. |
Siena:Enjoy the comedy jare but learn small thing sha, shey with this Thread, I've kinda kept contact with dem UK bros, Like Darfur, Cabali although I'm not sure he's in Uk and all of una! ![]() |
cabali:O'l boy I talk am say u don drink, Just read through all your posts and see your contradictions, so u even begged for $500 eh or they dashed: Have u ever dashed anyone? by the way u've not identified your location o( Scammer like You) I know sey Cabali na your scam name and na Cyrus or Kigali u dey come dey call yourself Jandon eh. @Fatliar! See that mumu fatliar, You are just busy narrating your begging experience so Una dey even beg nigerians wey dey here money through Western Union! Onyeiberibe
|
@ Uchetobi! Pls find out the meaning of the word "IF"? @Angel101! Angel angel Get thee behind me o u angel of doom ![]() |
Keep There heads ringin! by Dr. Dre |
Ps 138:8 The Lord shall perfect that which concerns me |
Whaaaaassssssssssss up Y'all? Dint Know there were Good chess players in Nairaland o [size=24pt]Oya u guyz migrate to www.chesspark.com! so we can play real online games.[/size] |
[size=20pt]So You guys mean Dangote is worth more than Opray, na him be sey the guy hold am sha![/size] Question 1: if he was not connected to the Government/Politics would he have so much money? Question 2: If he was payin half the amount of tax Opray pays will he be able to boast of such? |
fatliar:I see You are representing ur name very well, keep it up! |
cabali:This Guy u're a complete Agbaya, just listen to urself, contracdiction everywhere, If it's better Why u never go Jand now! E dey that easy na him fowl no dey urinate?! |
@Cabali! I no know wetin dey worry u o!, na insult u just arrange come for me cos of this thread abi, Enjoy! The truth is that u're the one with a complex, from all ur posts on this page, u say something and u tell Fresh-B to hide it cant u see how cowardly u are, even went as far as broadcasting my age but no probs, if u get the mind tell us ur own age Mumu idiot wey no know himself, Onyeribe! @Omoge I dey I just wan take my time jack up all this stuff @Sadam Abeg help me ask them o!, If dem no fit stand d heat i wonder wetin dem still de do for the kitchen! True Brit:For ur info I'm doing very good in ABJ at least to live in a one bedroom flat for AREA 11 is not Yam , ask pple wey know ABJ |
@Omo Eko1 Ha ha ha, I like it Jare!! |
The Idea is: You Reverse the the signature of the Nairaland user without reversing the definite Article i.i "The" For example Seun' s signature is: "The Glorious and Merciful Owner of the Land" Reverse is: The Land of the Owner Merciful and Glorious! "The " remains at its former position. so let's play!! |
@ Omoge! I oya call me now! |
cabali:, Guy na mouth u take dey talk abi na nyash, UK can never be preferable over NIgeria anyday I know u are one of those stingy lots, na me sey make u go where dem dey work to pay for only bills!! |
@Nynlicious! Thank You O! Na oly u be the UK person wey don help me observe this matter, , Darfur!!! Give me ur phone make u see if I no go hail u, I'm not talking about 3mins talk o! |
Laptop! Have u had sex in a swimming pool before? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 35 pages)
