Elgaxton's Posts
Nairaland Forum › Elgaxton's Profile › Elgaxton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 35 pages)
Na wah o! I thot I posted a reply to this thread yesterday abi is this a fresh thread? My post is gone! |
@omoge So Darfun owns u now eh? Okay o! Oyah make i draft the application letter! @Darfur! Dear sir, Permission to Yarn with Omoge I humbly indicate my interest to drop a message or Yarn with Omoge! [s]I hope you 'll understand since you are more into recruiting shit business oriented people[/s] ![]() Allow me o ![]() Yours faithfully, Elgaxton! |
@Omoge Thanks for asking! My weekend sweet well well I never understand y u still trust darfur like dat ![]() @Darfur My go soon catch u! ![]() |
we dont receive Hitv signals in abuja o, i dey vex, no live matches again! damn! |
abeg wetin cause all this wahala sef? |
@darfur O'l boy e don tey true true how ur side? so e don be LG(life's good) for ur side eh That's good, that means shit business is truly a good business ![]() Thank God for u! LG for my side too o so no think that thing wey u dey think! Hail ur CEO for me o! @Omoge Which number u want make i take call u na? |
[size=18pt]CON-SOLUDATION is the opposite of CONSOLIDATION Please Define SOLUDORIZATION: It is the process of converting 1000 Naira to 1Naira[/size] ![]() |
@OmogeNaija Abi i beg u make u no go uk, u sey u too sabi, e don be for u! U must go that STINGY UK O! STINGY DARFUR! HOW LIFE AND THE TOILET SCRUBBING DEY GO, HOPE SEY DEM DON PROMOTE U O! @Omoge! No worry make ur mind no fly! give me ur number make i call u nah ![]() |
Thank God for this thread o, at least our naija bros don manage dey call o, na wah about 45 minutes don goooo and the guy still dey gist with all of us for our office. Bros u try o at least! |
O'l boy!! Girls dem wahala toooo plenty infact e plenty pass water wey dey Ocean But some of them make sense sha! |
@nossyCheek so na to enter plane be fulfilment of your destiny for this world eh ![]() |
@denex The truth be sey na pressure make am even declare am that means its possible he did'nt say everything make we dey watch sha! |
After much Pressure, Good Luck Jonathan Has finally declared 295.3 million naira: http://vanguardngr.com/articles/2002/headline/f109082007.html Do ya think he's lying? Please your comments |
My first air travel was cool though I was very young Mum said I and my younger brother was disturbing the whole plane: "Its going up its going up it's going up, it's coming down, its coming down, it's coming down" That was all we were saying, The hair hostess enjoyed our company and afterwards they gave us a carton of of Capri- Sonne as a gift. |
How come cartoon network does not show Power zone anymore? It used to be my favourite and em World Premier cartoons I mis them so much |
Hi everyone, Just wondering why I dont get hear about a vacancy in this discipline even though it's the mother of all engineering disciplines. Please post ur comments |
'em 'em what course is he studying exactly? |
good for Abj At least the guy no get class mates so nobody to bully around with EFCC ![]() |
@poster What's the point coming here for just one year, Just stay back in Yankee and earn more cash abegi Abuja is really kind a expensive so just chill unless u have a business that is gonna tripple ur normal earning abroad |
@BENIT Abeg helllep me tell them, Nigeria's problem will always be that of priority and negligence to duty, so na to arrest pple as dressing na him dey envogue for Police!!! Big Shame on them I know sey na becos fashola wife no know fashion na him cause all this one, if not! |
@westsidema Ur phone was stolen and not mssin so allow us hear word @poster OPRAH NO GO SEE THIS ONE O, NA ONLY TO SEE FRAUD NA HIM SHE SABI |
My guy na ur eyez u go sharpen becos e be like sey e don dey happn, Next time oen ya eyes duuude! |
[size=18pt]I LOve Militia[/size] ![]() |
If Church services are boring to you then no interesting activity is goin on there I therefore invite you to my church: Christ Embassy===== Ye I know u've heard so many wrong things about us but give it a try and see for urself. I promise u, U'll never forget any experience with christ Embassy. It's Interesting Yet spiritual and Uplifting and U just learn new things. Just give it a try! |
Hey men! Go for the part time school in he same place where u are schooling, then invest your money in the skool premises like photocopier machine or something, while u are still working. Don't leave ur job unless u get a better one o! U try wey u fit save that kind money out of 37k Wish u the best! |
How can say that Genny is finer, at least I've seen both of the at close view--- enuf tiny pimples for genny face while Omotola is cool even without any Makeup |
@Vivi! Prove me wrong now! Just post ur pix shikena. |
@Vivi U know that was a typo error--- whatever sha at least it will good if we can see who's arguin about Omotola's beauty I know sey she fine pass u wether u like am or not ![]() @Mystique Is there a Butt reducing technique u know? Abeg tell me o! I fit take am make money! ![]() |
Hi everyone! Just wanna let You know I have A Huge store of Video tutorials on Learning Flash animations, Dream weaver and Php/Mysql If You are interested just call me 08032901183 or email me at elgaxton@gmail.com *** Just to let you know that even if u dont know gyn on HTML I have good ebooks to help u*** Hope to hear from u soon! |
My pic is in my profile! click on my name by the way to upload ur click on update profile It's up there and it says pls update ur profile |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 35 pages)
