ElrayKhalifah's Posts
Nairaland Forum › ElrayKhalifah's Profile › ElrayKhalifah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
. |
OMG! These zombies aint getting it right, imagine! Just see how zombies just de post rubbish for here..... Tryna pretend to be safe under this bubu government....... ^ Aint ur fault though, a zombified individual just has to behave like one..... |
Oxenomy:that could accommodate a lotta zombies |
Try to specify and stress a little bit further when you're tryna post? Which kain dad? And BTW, where d pikin mother dey, she get jedi for back ni |
No silly complain, na uncle go drive or im go find cab or okada |
olatade:Lol and does that mean you shouldn't have too or break it if you have... Why are Naija zombies mentality like this? For God's sake, it might be that it's recently broken... |
masterchi:Which kain mistake be dat one? Dem for write HEAD IS FOR BJ |
naijafengist:Like seriously, i still don't know why the post ume of schools like this will still be advertised..... Zombies that'll go there already knew themselves except scholarship application is attached to the form... |
FlawlessRebirth2:Like seriously! Nd u decide to take this as a topic to post.... ^ Very well, not all comedians joke can make you laugh But you gaz to glue to that nollywood sanyeri and {aki and pawpaw} trash that you watch......... |
Praizekeyz:Is dis nigga alright? |
There was this crush of mine wey i been take everything wey i get 4 my life de chase. I don use money, use her friends, i don even use jazz dey tell her say make we de roll, she bin no gree... I con tire....i had sleepless nights thinking about her, she no give positive reply Na on this faithul morning she call me say she get something surprising for me,,,,, WTF, I was like person wey i de toast wey no gree na im go get surprise package for me so, i was heartburdened, she tell me say make we meet for one restaurant like this, I was so happy, in fact i borrow money join the one wey i get go meet her for restaurant... As we reach there, i swear the girl no even talk anything as i pay for bill...as we dey sip, my heart de jack jack say na wetin dis girl get for me like this, Naso she talk say she tell me say she get suprise package for me, i say yes na.. She ask me say na which month we dey, i first wait say why dis kind question now... I answer say april, na so she tell me say na april fool she do me..... I nearly kill myself |
Ah! I no even know wetin i fit talk....it looks like it might be true cos the kinda heat i de experience 4 my side, no be small thing man Buh wait o ^ Shey dem be God ni? |
Hmmm......KUDOS, and some wailers go still talk say dem never learn from this... ^Naija zombies anyway |
Lol, quite funny ^ Should i take this to fp, wait lemme ask |
makingsense:It maketh sense..... ^ I mean it's makingsense |
Please can someone just tell this wailing zombie that calls himself a governor to come and register on nairaland, meet his wailing mates and wail better cos we got ZAN{Zombies association of nairaland}..... What a governor |
This man, u try o |
There was this crush of mine wey i been take everything wey i get 4 my life de chase. I don use money, friends, sweet and sugarcoated mouth dey tell her say make we de roll, she bin no gree... I con tire....i had sleepless nights thinking about her, she no give positive reply Na on this faithul morning she call me say she get something surprising for me,,,,, WTF, I was like person wey i de toast wey no gree na im go get surprise package for me so, i was heartburdened, she tell me say make we meet for one restaurant like this, I was so happy, in fact i borrow money join the one wey i get go meet her for restaurant... As we reach there, i swear the girl no even talk anything as i pay for bill...as we dey sip, my heart de jack jack say na wetin dis girl get for me like this, Naso she talk say she tell me say she get suprise package for me, i say yes na.. She ask me say na which month we dey, i first wait say why dis kind question now... I answer say april, na so she tell me say na april fool she do me..... I nearly kill myself |
Mehn! Dis babe fine o, she as she resemble Zombie |
A train accident!!!
Chai, lemme hear a zombie hail wike again |
And some zombies will still be hailing buhari....like a poster above me |
Eboski:nd you call that {ZAN} |
chibwike:dah kind food dope na |
HRich:your food combo is quite nice, i do eat beans and egg... it's such a nice combo |
Olabestonic001:and mr man, if i decide to curse you now or bang you with 'agbawo' ring. Your insane body on the street or your dead body can never be of any benefit to Nigeria.... No wonder niggah's say common sense ain't common.... How dare you copy all post just to post this trash #fuckstard |
emerged01:sorry to say, Nigeria can break up so far the OP posted the pictures of all his aforementioned sicklers but exempted GEJ'S picture....... My brother, Nigeria can break joor |
Mzhiphy:when are u storming ilorin? Cos am going tomorrow |
blithe:. Agricultural |
blithe:what course? |
Hornydude:I just got man |
Good morning peeps |
PriusDescapolis:issorice |
it's such a nice combo