ELVIKING's Posts
Nairaland Forum › ELVIKING's Profile › ELVIKING's Posts
I was their and I saw it myself. It was real |
slex: ***Yawns*** pls tell me smth i havent seen or didnt see in my camp. Raise your hands if you went to Anambra state NYSC CampGuy na d snake own tire me pass |
D beauty of dis post is dat all dis fruits can be found in Nig., not some yankee reports wey we no fit relate to as born n brought up in Nigeria pple. Tanx Anii |
D woman fyn oooooo |
I sorry for all of una, una no see say all dis our oga at d top dey use us play Koso, y we no dey learn sef? SMH. |
Sorry but dis Tonto don dey do drugs, I bet u. |
Sijo01: Whats so special about the name, APChahahaha.... Dat was wonderful, u made my day... Boiz at d bottom...hahahahahha |
Mr Kabakar, can you kindly send me a copy of your pure water manual. My e-mail elvi.king@yahoo.com. Thanks so much for your help |
Pls kindly send me a copy of ur pure water proposal and ur phone number, my email is elvi.king@yahoo.com. Tanx very much |
Pls kindly send me the ebook n dat. Of reducing weight. Tanx. elvi.king@yahoo.com |
Congratulations Chairman Seun.... More grease to ur elbow. U make us proud. |
Pls r dis health workers foreigners cos I don't understand d Dollars thing ooo, abi we go soon start to d use Dollars for Naija? Just asking oooo |
See y its good to marry 4 luv n not money or beauty. Everything go just dey match for una life, kidney, lungs, happiness, even... Infact every. |
Make dem go abeg, I think God use dis merger to show GEJ and us Nigerians dos pple wey dey spoil Jona govt inside PDP, make dem park well make Jona work well without dis devils in sheep clothing. Up GEJ 2015 |
Wat a shame, is dis all they have to offer, I think dere have a thing or two they can learn from Nigerian Celebrities. No be by big designer names oooo, na style, we get am finish, wish I had time to post pix of Naija celeb, in fact I think dis is wat I will start doing from henceforth on all sites I can find. |
Excuse me oooo, r u guys enchanted by dis people or wat, there r all ugly if u ask meak see skinny legs, artificial everytin n yet una na dey wao here, wao dere, abeggi dis celebrities r zero, give me Naija sister any day. Wor-wor tins.Bad dream. |
[color=#000099][/color]make we come back come build our country abeg, wich kind embarassment sef be dis every time. Very shameful. Na by force to travel, see Botswana too. Kai we don suffer, pls can all Nigerians come back home, una no dey shame, see nw dey don corner deir properties n money, yet some still dey prepare to travel out, our gvt sef no dey help matters, kai my heat bleeds 4 my beloved country. |
I think d girl on Red in d second pix is prettiest not the winner, my choice though ![]() |
[b][/b]If [i][/i]Re[font=Lucida Sans Unicode][/font]ligion dey bring all dis kind confusion, am thinking seriously if going d oda way oooo |
jchime: How i wish the flood drowns any of his relations probably the mumu r evil |
O God....76 times... My eyes have seen my ears... |
Pls. She is not fine again oooo, Y must ladies n guys prefare dis emaciated n bony look, lep ni. I luv a gidigba lady anytime any day not dis sickly look. |
Becos of dis flood, hunger go dey next year ooooo |
Pataki: When our foolish president cannot explicitly state what is wrong with his wife to the people who voted him in, please allow all sorts of medical reports to be stated about her.R u really okay, Y d abuse on d president. I tink u r rather d idiot since u can't get d part abt a persons privacy n personal family issues, if he chooses not to tell nigerians abt her conditipn, its his choice, afterall its his wife n not urs. Besides if he tells u, wat do u intend to do about it, hediot!!! |
Wetin dis one mean sef, carry am up na part of governance, abegi nonsense stunt n y all dis comparism btw Naija n America sef, |
Publicity stunt, d fight na wash |
Why can't we stay at home na, dis kind embarassment evry time, abeg d govt shld help us stay home by improving living standard, imaging someone working in a restaurant for twelve years n still been owed, kai |
Eedris u don enter |
Eee don buy market |
Can't doz oga at the top use another name? Must they fight over one