Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,569 members, 7,816,399 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 10:40 AM |
Nairaland Forum / Elyte89's Profile / Elyte89's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 200 pages)
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 7:27pm On Jan 22 |
Who else saw dt peseiro facial expression,more like shey dis my players Dey mad 😡 ni …wetin dem dey play 😀🤣🤣🤣😊🤣🤣 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 7:15pm On Jan 22 |
Moses Simon shld stop getting invites from now on 1 Like |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 10:51am On Jan 21 |
comodo: So u were expecting him to stop dt ferocious shot wout tilting d ball away with his hands? Na wa o 4 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 11:17am On Jan 20 |
yinkeys: Nobody is regretting 🤓 5 Likes |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 6:29pm On Jan 18 |
Na daisy una Dey blame…mumu osimhen Dey lose goal anyaw 😊😊😊 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 1:31pm On Jan 18 |
If Ivory Coast 🇨🇮 defeats us today…Dey shld sack peisero on d spot and let finidi finish d tournament 🏟️ 1 Like |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 6:28am On Jan 16 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 10:40pm On Jan 15 |
Marjoribanks: If to say na area football ,osimhen go chop 3slaps by d egbon s wey don place bet for d match b4 him go aws 😊 6 Likes 2 Shares |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 12:21pm On Jan 15 |
comodo: I would give jpes 9/10 yday …na our mumu striker no gree score 4 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 10:48pm On Jan 14 |
Papi85: Na dt guy deny us world cup…d guy pocket osimhen ,since den I knw like d guy 😊😊 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 7:16pm On Jan 14 |
Barryseal: U c dt one….na real werey ,make dem no Dey invite am again |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 5:16pm On Jan 14 |
Blueelf: Lol yeye guy 🤣🤣🤣,we go qualify |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 5:08pm On Jan 14 |
Oasis007: Dis is osimhen first competition…so it’s unwise making comparison…he is yet to impress in a full blown competition and him don Dey play like mumu already …he better give himself sense and play well for d country |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 5:03pm On Jan 14 |
Osimhen is an idiot …d guy Dey play agbero football for us, no intelligence whatsoever, aw could u miss such a chance in afcon…d ex international needs to re oreintate dis guys and let dem realize d importance of afcon 4 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 4:41pm On Jan 14 |
E b like osimhen Dey craze 😏 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 4:33pm On Jan 14 |
Nwakali is not good enuf because he’s not playing in top tier league….na una Dey c so 😂😂,una just start 4 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 9:52pm On Jan 13 |
1 Like 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 5:57pm On Jan 12 |
Marjoribanks: So oliseh and amuneke na same person…Abi den both get same ego issues ? 1 Like |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 7:44pm On Jan 11 |
Tessyy1701: I doubt ….except if he wins d tournament 🏟️, dt one sef no sure..cos by default, majority of d fans don’t like him |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 9:17pm On Jan 08 |
robosky02: Ok now I get ur point…well dem mumu truly |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 9:09pm On Jan 08 |
robosky02: Na d nff Dey coach ? |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 8:49pm On Jan 08 |
Marjoribanks: Even if we get to impress or perhaps win 🏆 the tournament,I doubt Jose akute peseiro will survive d axe 🪓…dt guy no b coach 1 Like |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 3:47pm On Jan 08 |
mostob: Dts one of d most silliest excuse I heard during rohr pre friendly matches prior to 2018 World Cup 🤣😂😂 3 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 2:57pm On Jan 08 |
Sack peseiro now ….it’s neva too late 😊😊😊 3 Likes |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 3:31pm On Jan 03 |
mostob: Dis years afcon will not be interesting cos d quality pic will not be top notch ,since dstv is not airing it …we go watch am like dt ,if we c am watch |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 11:21am On Jan 03 |
Daninya33: I even want to c dis alhassan yussuf guy…Thesupernerd really rate dis dude so high. 😀 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 11:06pm On Jan 02 |
Danielnino00: Y am I feeling dis ndidi injury is a lie…he’s vital to their chance of promoting back to epl. |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 2:35pm On Dec 30, 2023 |
charlesemeka85: Isn’t it obvious to u dt he’s waiting for 🏴? Aw many times him Dan flaunt nija jersey online with no action If england is not forth coming, I am sure he would want to do an ameobi on us against 2026worldcup 1 Like |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 6:38am On Dec 30, 2023 |
charlesemeka85: I pray dis materialize .. d guy Dey ball 😎 3 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 8:33pm On Dec 29, 2023 |
Musa is just one player out of 25…I no wan hear pim or any excuses like say na musa no make us lift the nations cup .let’s kuku assume we re taking 24 players to the tournament 😎 6 Likes 1 Share |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 5:13pm On Dec 28, 2023 |
solonnachi: This news is always popping up whenever we re about to start a major tourney …e fit be say na Vic mo Dey try test him acceptance with dis pr 😊 |
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2023, 2025 And 2026 World Cup by elyte89: 9:12pm On Dec 27, 2023 |
Marjoribanks: Bro u neva drop prediction o Where is super eagles 🦅 ending in dis coming afcon? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 200 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |