EmekaBlue's Posts
Nairaland Forum › EmekaBlue's Profile › EmekaBlue's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 675 pages)
Beverlyjean:Because we kinda know how women make their own money by just opening their body |
E-money na the new Ezego Just look at that house. Nna mee money is sweet but i no send am again...i don find am tire, eno gree come as i want. Make i manage my poor man life
|
What she really means is that her kpekus need rest but she is enjoying the money income |
BENEAMATA: dem fit even just dey talk normally things wey cross go just dey move upandan |
Queenslander:Queen you look exactly like my ex gf...if u doubt me show interest and u will be astonished to see your doppleganger |
Gelato u say u go give am 5million then u gave him only 1.5 million Ibile na quiet selfless guy, so he just lockup and no wan talk to u |
That's how humans are now. Yankee still better pass Afriko in many ways |
But if u chop am...u no go know |
Nigerianization:camera in bathroom...is it reality show to see dem naked or? |
He has lost interest |
Dem don catch u abi...17yrs not to small though not up to age. No worry dem go pardon u |
Big wahala for general |
They just hate Trump. That's why they want to make this guy president by all means quickly. I no know politics but i bet trump's claims might be vital |
Igbo Amaka. Everywhere you go. |
Unfair life for animals. See as u killed mother and daughter taking a stroll in their Bush territory, you carry your city life hunger enter their hood come kill them join
|
If truly bcoz of d suspension then she is a foolish girl. What of we with responsibilities wey covid-19 end our contracts till now |
Tareq1105:so different bro...where these things are existing already for long like Columbia and mexico still live a security friendly life. Not the one terrorist will just kill citizens against their wish. Drug could be ur choice and others controlled to a fair level Not massacre massacre here and there |
That's why chinese full here without visa maltreating citizens Yeye FG has sold nigerians |
Did You suck her breast during d process? E get why |
1million naira Following |
Shut up...see ur mouth like beg to die. Stop hyping this weak naija version of covid-19. Even typhoid fever symptoms are more painful |
Crayfish09:All these are 100 times better than Terrorism, Bandits, Killing killings killings |
azraeljaheel:na calistus raphel follow abi |
[quote author= post=97769144]The Real and Original BIG BROTHER NIGERIA!!! Laycon still dey learn......... ************************************************** Btw, Good members of Nairaland, One day in this Year 2021 Your mom will ask you for 10K, But you will send her 100K! #JustBelieve. Happy New Year y'all! We Rise!! If u come wan talk nko? Emeka, which bicycle tyre your Big brother Chukwudi don buy for you before? Instead make u keep shut, na so so bad belle and hatred 24/7. Dey make people call us name anyhow. Shame on you![/quote]hate say dem buy car for another person? I just dey yarn my observation....especially the no need to loud am The gift not worth making headline except mockery |
foleskay:i buy for myself |
![]() Make i no talk but that car cheap and don't need to be announced. Yoruba pple stingy die |
Na still aboki Na only hausa people know u or dey listen to ur music. I dey sure one aboki polithiefcian dey patronise u with money from stolen nigeria wealth if not who dash u |
See as Kc dey follow his younger brother for yansh Money is power. Ego dinma |
I hate politics but please these men should stop all these kind of talks. It sounds like Ndi igbo tribe is begging. Just calm down...the day igbo enter that seat... Kai,.i pity how low some people up north will become...they will go full time to shoe mending, gate men, mai ruwa, mai suya and the leaders who ate money in d past will maybe serve them almajiri style food once in a while and ofc will never climb president position ever again. So they should Enjoy It while it last |
But dem no get weight or body to support. How that light feather thing come kill rat sef |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 234 235 236 237 238 239 240 241 242 (of 675 pages)
