Emeskhalifa's Posts
Nairaland Forum › Emeskhalifa's Profile › Emeskhalifa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 300 pages)
The only thing are good at is "sweet tongue " With a sugar coated tongue, u can even make an enemy smile |
dominique:Been using it now for the past 1yr with no hiccup |
Nawa oooo. Its sad it came frm a man who is supposed to look for the best interest of we guys. Like wtf happened to bro code ? |
Gwarimpa abuja 247 light. Only take it wen its emergency and return it within few mins |
Udonminiit ![]()
|
![]() |
Abeq i no want too much grammar. wat will be the faith of my Tecno J8? |
vanida6:Wow ur cute!!!! Emmm make I dey my lane abeq, fine gehz like dis dey sabi break pesin heart |
[quote author=lefulefu post=70360349]1: excessive calls from different men 2: she's fond of calling the men uncle or daddy on phone 3: she's always travelling 4. The location she snaps her facebook pixs are hotels,swimming pools 5: most of the male friends on her facebook are mostly much older guys(45 yrs and above) 6. She's always involved in all dose pepper dem gang tinzs 7: she's always going out late at night and returning early in the morning. Hope this helps.[/quot] Am done with my relationship.. Thanks for this |
Prognose: My girl jus matched ur discription I have always suspected her especially how plumpy she's turned lately and how bold she is about intimacy. Pesin wey dey say off light now tell me she'd love to see my face during thw action that it turns her on the more. |
adontcare:Madam even at six times a day?? Hmmm even if na him Romeo + Ramsey Noah, e go tire d woman |
Yewandequeen:Dem lock wan of my friend like that so we come go to bail am after some days. We were asked to pay 10k, we told dem we no get so na so we begin haggle the price, another of our friend wey devil tempt come open mouth for police station say "officer, isn't bail supposed to be free?" before e go close mouth, the kind slap wey land for him face eh, e jus dey like wen building collapse onto pesin. Las las we paid 5k before our guy comot |
U don kuku give dem go ahead to refer to u as hin baby mama b dat |
The undisputed!!!! While WizKid is doing international, wan baba is doing local and forming ontop. ![]() I sha no call name o. If ur mind go to Davido na u sabi ![]() |
![]()
|
$305 btc needed to BC |
lirusehn:Lolz tried but couldn't. Tell me na.. Am currently facing a situation that this ur quote motivates me. |
modath:The one that is the President?? |
lirusehn:So what is fact No2? |
And the midget is still chest beating in one club he has played his whole life for. If e be man make e go another club make we see n Abeq Cr7, na u be d Only GOAT wey the world know. The other one na female goat ![]() |
modath: |
Na d kind place wey dem supposed dey carry our polithiefcians go for questioning b dis. Not the puppet nta and co |
Radiant1020:Lolz keep playing smart oo. Tell us how many guys u don give "the sack letter" make we hear |
kimbraa: |
Radiant1020:With how u take fine like dat, swear am sure so many guys don collect red card for ur side |
So na only chest this people sabi beat sef. With the whole mouth, dem stil dey lick APC asz |
Olosho kobo kobo Dem plenty well wel for abuja na. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 187 188 189 190 191 192 193 194 195 (of 300 pages)
? 

