Emodeee's Posts
Nairaland Forum › Emodeee's Profile › Emodeee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 173 pages)
Rapmoney:Ohkies, thanks. |
IamLEGEND1:Thanks. |
mirexxx:I sha don advice u be dat. Na ma instinct say make I advice u and I don advice u. When night reach, u sef think about am, u go see say na true I dey yarn. Sheeee dem nvr dey disturb u for house say mk u go marry? I sure say dem don dey do am. Nairaland luv will nt pay u, create more time for real life guys, na them go marry u. |
naijaboiy:Download and listen, den u can rate it. Thanks. |
naijaboiy:U didn't listen to the song. Today na sunday, don't lie. |
Onyinye by emodeee http://xchanger.mobi/v2/file.php?fid=511204. Download and listen to ONYINYE by EMODEEE. Rate it. |
mirexxx:M not, I dey advice u ni. E nvr reach make u marry? U r of age darling. All this nairaland luv dat u r playing will nt pay u. Get real life husband. |
mirexxx:Una no go do make una go marry? All dis bleaching dat u r bleaching will nt pay u. |
These fools will Never learn to see nairaland as a place to catch fun. Those silly girls will believe dat I luv them truly, I'm here to catch fun. |
tpiander:M just asking. |
tpiander:U r currently a student of which school?@op |
u don't have money ni, if u have money, u nor go toast girl. wizkid don pass stage wey e go dey toast girl. U no hear am 4 him song? "we get sex for free". Why u wan get g.f? No be to nack the girl? I'm sure u are not ready for marriage nw. |
tpiander:U answer the question 1st na. |
Deejavuu:dat means u r a virgin. Guy go dey YANSH u and e no go fit send u card? Na wa oh. |
funmijoyb:u r a wife material, will u marry me? |
Emeraldcute:u no finish d story na. So u mean d guy no YANSH u? Except u wan lie. |
Missmossy, how will it be? If i'm giving it to u like dat Pukka36, i know u like it dat way. |
The beauty of yabatech part time form is dat, u will nt write entrance examination which most of y'all call post-utme, it is only the full time student that do dat. Another beauty of part time is that, the method of admission is based on FIFO i.e first come first serve. As an aspirant if u purchase d form very early, the possibility of ur admission into d institute is 95% bt if u purchase late form, m sorry u might just be wasting ur time. We are in d early days of d form now, it is advisable dat u purchase it now. A word is enough for the wise. If u av young ones who newly graduated from secondary sch, u cn advice them to purchase d form, no time to waste time. Staying at home will nt pay them. If ur own brother or sister performed woefully in the last jamb, yabatech pt form is a better alternative, the possibility of admission is very high if u register early. Enough said, to purchase the part time form, contact me on 07037176886. U can go to the school, enter any cyber cafe, u will be instructed on how to go about it. So many scammers out there though, wit me, it's safer. |
Sleekyshuga:i'm sure u will be delicious down dere. Perhaps, dats why u bear such a hor.ny moniker. Do the needful lah. |
gifttracy:ur bum bum!. A picture evidence won't be a bad idea. |
Sleekyshuga:i'm david. So what's ur number? I like to hear ur scintillating voice. |
lagmostkuit:m saying wetin dey worry u? U no c me u no ask of me. I dey miss u lah. |
lagmostkuit:lagmostugleee, wetin dey worry u? |
Oyind17:yeap, m good. Tk kia, we gonna chat from time to time. No 4get holla me when ur phone don dey well. |
sinaj:u do business? Dis girl is not a virgin and she must av a lot of space down dere. |
Oyind17:when u c the length, u will scream "AHHH" lyk tvc entertainment. Na wen u come ma house, u go knw say nor be pseudo, na true yarn. |
safarigirl:dats how we roll#smiles. Dropping it here won't be a bad idea. |
safarigirl:Gv me ya number make I control u na. |
lagmostkuit:Lagmostugleee, howdy? |
Oyind17:Lol. Bigger dan ur expectation. Na when u come ma house u go see am o. |
Sleekyshuga:Ur beautiful physique can make a man RISE, if u know what ah mean. What's ur name darling? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 173 pages)

[/color]
[/color]
he's soo cute

?
*just wondering* 
