Eniteden's Posts
Nairaland Forum › Eniteden's Profile › Eniteden's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
I still need una visa abeg, I started dodging bullet from age of 16yrs for Okirighwe and amukpe fight for Delta wey I go primary school. I no dey fear gun, but I fear poverty pass death, if una like make una dey shoot everyday am still coming Las las na only gun. But for my side e worst, bandit go shot u nearly die then bokoboys go come revive u with Ak 47, just wen u won die heards men go use cutlas wake u up then unknown gun men go come whisk u away to unknown location den for that area Nepa go come take light join den the ungun known men go come give commissioner for hunning generator Las las na low voltage go kill u there wen u hear say your president get ear problem no come dey hear u shout hep hep ![]() |
Guy why now u won kill me? which one be Jagabum again? na explosion or wetin happen, laff won key me here o ![]() Oplomo: |
Oh sorry about that, please apply for NERC I heard they are recruiting. |
![]() DoggoneDogg: |
Seconded, that man na clown, I for prefer woke bought drama go too plenty. Udom best for me. Morgan9: |
Bros. Come back o am ready to do change of name for your Papers if possible. I won replace you for that hussle, bros i beg you. Come hussle my hussle for here. By the time you Draw Generator Rope like 50 times per day for on and off Nepa, your life go change. ![]() God come punish you your Gen come dey grand floor while your shop dey 3rd floor u dey well for NEPA hand ![]() As you on am dey 2nd floor light go come as you dey ground floor to go off Gen Light go Off again ![]() Or NEPA and FUEL no come dey the same time, bros na village go dey hungry you. ![]() |
Am ready to replace him up there, let him come and see real hell in Niger .As you said if he really hard there wetin him dey do there? ![]() ttobizz: |
Sharp guy, real niga, so that you go the help boss out ba? ![]() Creamypie: |
This one na dress? ![]() |
She win anything? Oh sorry the cow head na trophy ![]() |
Them no dey feed am? ![]() |
No shaking, make blo blo burst mistakenly person come die na there una go know say blood dey hot and some blood colour different. |
This one dey poor water inside river ![]() You never see Bull talkless of Van, dey Carry your lekpacious allowee dey find attention ![]() Islie: |
They do, I have seen one. I have your mind til. That day Danibonk: |
Make God bless that your eyes, I no see her before o kriss2I6: |
Microsoft Word is a widely used commercial word processor designed by Microsoft. Microsoft Word is a component of the Microsoft Office suite of productivity software, but can also be purchased as a stand-alone product. https://www.youtube.com/watch?v=zlo8nSRtTZs In this video you will learn the following under the File Menu: How to Create a Blank Page Open Save Save As Export Collate Orientation etc Microsoft Word is often called simply Word or MS Word. |
Thanks QuinModah: |
Oh my God, this worth sharing to all to learn from. Please permission to share this in my page I beg u. |
Sex Maniac? Bros prefer am pass Homo. See person wey dey talk, u get governor wey dey work come dey flex with babes u no happy. Come my state first make i show u something, na u go use your hand give Emmanuel your Sister to marry. ![]() |
Will written signed and stamped, death processing but who know tomorrow? In the past David killed Goliath ![]() |
Hope you have 9pacs too, I pity if u get 0 PACs like me ![]() |
Before i can even read this i already knew its airtel, this perculiar to airtel, although all network does it but Airtel na number 1. |
Yes o but when a twerking and silhouette challenge is going on every Nigerian girl will know and join ![]() Baawaa: |
Well I get u bro, the bottom line is vagina has it original smell but not a bad one, was joking about crystal clean sha. Cheers. Kobojunkie: |
Your father/mother is the best persons to give that to if u really need eternal blessings, don't let anybody decieve pastor this imam that, they are somebody father's and mother too. Go and bless they people that brought you to this world and took care of u till u became adult, their sincere prayers na atomic bomb. ![]() |
Bro. Let me be sincere with u, nobody dey worry u. Na u dey worry yourself. I was almost like u until I discovered the truth, which is. Learn to discipline yourself nobody will do that for u Bro. 1. Avoid Borrowing 2. Save for the raining day 3. Be very thrift with money 4. Have a plan, like I see u don't at all. 5. Don't throw your money at anything that comes without weighing the risk. Always risk what u can afford to. 6. Start saving with this online apps that can lock you money away for u make i see the juju wey won collect am for there, or allow it save for u daily, weekly, or monthly. This one really helped me a lot and I tell u, last year the money I spent I can see it all over my living room and am glad. Bro. This little I can advice u for now, Discipline yourself, Save, avoid borrowing this will kill u quick if it's for the wrong thing, learn to invest in stock, ETF, REIT and co since money dey enter your hand well, well unlike me wey na proper Hussle I dey. You will get back faster than I do in Christ name Good luck |
Vagina dey smell vagina dey smell no be the one wey them dey lick � o ![]() Because if u try am na death be that o. Omo I disagree with u. Some are crystal clean sir, this I have experienced and this I have seen, touched but never, I repeat never lick am before oo ![]() Kobojunkie: |
A broken relationship is better than a broken marriage... |
If she doesnt have intention, what is she coming to your house for? After God FEAR women. E come be like say even the married ones nai come worse pass, women no longer have pride and self respect. This is so painful, bros. God Bless u for that decision, u took the Panadol before the headache came. Cheers eh.. ![]() |
Hassanmaye:Thank you my brother wey get good eyes, you are a great man in the making. See truth and say it. My android don work money wey i take buy am x6 since i buy am. My Iphone just dey useless until i snap babe ![]() |
BLoomfrancs:Oga funcionality tell me what i dont know? Since u dey the league of youth without brains. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)






