Eniteden's Posts
Nairaland Forum › Eniteden's Profile › Eniteden's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
For somebody that didn't go for verification for the first batch can he go for verification on this batch? |
Ok |
For sure ma queen (UyaiIncomparabl: |
Bros u no me before? U no where I don enter? See just chill, I get guys wey dey that same place start like this homeless but na big boys them be for naija now. That's why I say u no muffin no lazy about for naija or let somebody deceive u. There is a saying that those who try n fail never failed really but those who never tried at all are the real failures. Please be Obidient e nu go? sihamey: |
Amen in Christ name and bless you too. Correct guy. Hamachi: |
Trust me when I say, you are a candid lady. Your type are rare, it's difficult to see a lady who knows what she really wants this days. If I catch person like you na ring straight ![]() Candidlady: |
Rubbish then why u dey there if it's that bad? That homeless person dey recieve stipend from government if na citizen he be. And i tell u that homeless guy dey make money pass some of us for here per annum. Bros give me visa I won come stay that kind place abeg just give me one year I go come naija scarter ground. I slept in uncompleted building in Abuja here 12yrs ago n till na I never blow, it can't happen there. |
You fine but your dp go send person to hell ![]() UyaiIncomparabl: |
I still need una visa abeg, I started dodging bullet from age of 16yrs for Okirighwe and amukpe fight for Delta wey I go primary school. I no dey fear gun, but I fear poverty pass death, if una like make una dey shoot everyday am still coming Las las na only gun. But for my side e worst, bandit go shot u nearly die then bokoboys go come revive u with Ak 47, just wen u won die heards men go use cutlas wake u up then unknown gun men go come whisk u away to unknown location den for that area Nepa go come take light join den the ungun known men go come give commissioner for hunning generator Las las na low voltage go kill u there wen u hear say your president get ear problem no come dey hear u shout hep hep ![]() |
Guy why now u won kill me? which one be Jagabum again? na explosion or wetin happen, laff won key me here o ![]() Oplomo: |
Oh sorry about that, please apply for NERC I heard they are recruiting. |
![]() DoggoneDogg: |
Seconded, that man na clown, I for prefer woke bought drama go too plenty. Udom best for me. Morgan9: |
Bros. Come back o am ready to do change of name for your Papers if possible. I won replace you for that hussle, bros i beg you. Come hussle my hussle for here. By the time you Draw Generator Rope like 50 times per day for on and off Nepa, your life go change. ![]() God come punish you your Gen come dey grand floor while your shop dey 3rd floor u dey well for NEPA hand ![]() As you on am dey 2nd floor light go come as you dey ground floor to go off Gen Light go Off again ![]() Or NEPA and FUEL no come dey the same time, bros na village go dey hungry you. ![]() |
Am ready to replace him up there, let him come and see real hell in Niger .As you said if he really hard there wetin him dey do there? ![]() ttobizz: |
Sharp guy, real niga, so that you go the help boss out ba? ![]() Creamypie: |
This one na dress? ![]() |
She win anything? Oh sorry the cow head na trophy ![]() |
Them no dey feed am? ![]() |
No shaking, make blo blo burst mistakenly person come die na there una go know say blood dey hot and some blood colour different. |
This one dey poor water inside river ![]() You never see Bull talkless of Van, dey Carry your lekpacious allowee dey find attention ![]() Islie: |
They do, I have seen one. I have your mind til. That day Danibonk: |
Make God bless that your eyes, I no see her before o kriss2I6: |
Microsoft Word is a widely used commercial word processor designed by Microsoft. Microsoft Word is a component of the Microsoft Office suite of productivity software, but can also be purchased as a stand-alone product. https://www.youtube.com/watch?v=zlo8nSRtTZs In this video you will learn the following under the File Menu: How to Create a Blank Page Open Save Save As Export Collate Orientation etc Microsoft Word is often called simply Word or MS Word. |
Thanks QuinModah: |
Oh my God, this worth sharing to all to learn from. Please permission to share this in my page I beg u. |
Sex Maniac? Bros prefer am pass Homo. See person wey dey talk, u get governor wey dey work come dey flex with babes u no happy. Come my state first make i show u something, na u go use your hand give Emmanuel your Sister to marry. ![]() |
Will written signed and stamped, death processing but who know tomorrow? In the past David killed Goliath ![]() |
Hope you have 9pacs too, I pity if u get 0 PACs like me ![]() |
Before i can even read this i already knew its airtel, this perculiar to airtel, although all network does it but Airtel na number 1. |
Yes o but when a twerking and silhouette challenge is going on every Nigerian girl will know and join ![]() Baawaa: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 22 pages)
(
No wonder when people like you finally Japa come realize the truth about abroad then they become frustrated and start thinking of alternative illegal way to make money, that give Nigeria bad reputation everywhere.



