TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:58pm On Feb 18, 2017 |
konji don lock bisola brain |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:57pm On Feb 18, 2017 |
Did debbie just try t kiss bassey |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:56pm On Feb 18, 2017 |
o na-eme ka onye di gay Nikapetrelli: Biko John is not gay.Unu akogheri zi na up and down |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:53pm On Feb 18, 2017 |
pop something |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:53pm On Feb 18, 2017 |
na wa o....kemen n Marvis...wt!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:48pm On Feb 18, 2017 |
Bisola.....If only u knew |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:45pm On Feb 18, 2017 |
Bassey just de drink like monkey wey dem just discharge from zoo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:45pm On Feb 18, 2017 |
lol @ struggle kowema: Debbie be looking like a struggle..
Such a failed mission @ Payporte |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:44pm On Feb 18, 2017 |
If a hear he's not  eosigwe: Jon dey drink malt and you want me to believe he's not gay.
Whedone. Kwontinue. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:41pm On Feb 18, 2017 |
Ese is a natural high! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:40pm On Feb 18, 2017 |
This kemen dance na wa o! If he neva nack him 'kporo' for woman body, he no go free am |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:33am On Feb 18, 2017 |
Efe and Ese dey vex me ds morning..... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:26pm On Feb 17, 2017 |
Marvis, if Na eba now...u go crack am sharp sharp |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:24pm On Feb 17, 2017 |
Bwahahahaha  newguy1: Efe na sour losser. Y he con luk like damm almajiri way lost their cows |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:23pm On Feb 17, 2017 |
Na HOH dem send am com do abi Na to win money MizOmalicha: Iyam not understanding him again... Forming Moody dese days! O maka d HOH thing? Maybe cus he's no longer HOH? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:21pm On Feb 17, 2017 |
Y evuuls Donbabajay12: Abi now ,from Federal Internal Revenue Service ........  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:16pm On Feb 17, 2017 |
Debbie-rise pls rise |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:09pm On Feb 17, 2017 |
Tboss wanted to win so that she can spend d nyt with Long Jon |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:08pm On Feb 17, 2017 |
Ninja see half-caste, forget himself |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:07pm On Feb 17, 2017 |
Tboss wants t scam us in broad daylight |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:04pm On Feb 17, 2017 |
Bassey just needs to go home from ds arena |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 10:02pm On Feb 17, 2017 |
Bassey don fall hand |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:59pm On Feb 17, 2017 |
 janellemonae: I don't think she will even get to d rope. Lolz! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:50pm On Feb 17, 2017 |
Bassey cool down Na.... Y ya face tense Lai dat |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:47pm On Feb 17, 2017 |
Instead of ds old woman t use her brain, she is making funny faces |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:45pm On Feb 17, 2017 |
Aunty Bisola if u like fall for d rope again today |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:44pm On Feb 17, 2017 |
Waawu!!! Finally Kemen is leading.... I hope he wins sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:43pm On Feb 17, 2017 |
Kemen is smart!! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:42pm On Feb 17, 2017 |
Eehyaah! Gifty tried o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:33pm On Feb 17, 2017 |
ESE just flip d green triangle naaaa! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:27pm On Feb 17, 2017 |
Ds ninja Na ashewo.... He opened it for ese for a longer time |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by enque(f): 9:25pm On Feb 17, 2017 |
Finally Jon gets it |