Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:12am On Oct 31, 2013 |
mincuu: if u ask me question back, hw i wan take get answer for my own original question?
 Why u no go answer the original question? No be naija we dey? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:12am On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: Abi u get final answer? u dey mind am? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:11am On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: No b dat fone dey outdated? Or people still dey use am? No be wetin I dey yarn be that? No be pesin ask of am so? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:10am On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: U dey vex answer me?? Abi C1 get charger sef? Which kain talk be that? Why u dey insalt my the small kposia when I dey manage? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 10:29am On Oct 30, 2013 |
Damex333: C1 no be phone? Na charger? You dey mind am? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 10:25am On Oct 30, 2013 |
Damex333: na you she ask question? And if no be me nko? I no fit ansa random question b4? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 10:22am On Oct 30, 2013 |
Damex333: if i get the charger nko?
Make i borrow you? Why u go get the charger at all? Who be borrow borrow for here? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 10:21am On Oct 30, 2013 |
PretiEbony: C1 na phone? Na Nokia 3310 com be fone? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 7:29am On Oct 30, 2013 |
Jovanna: u no sabi anytin o, i dey use am nw, abi u get d charger 4 hand? That charger still dey exist? Abi you no dey see say na C1 charger I dey use? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 7:28am On Oct 30, 2013 |
HumbledbYGrace: You, Damexx and Chistar, ya'll are my boys.  Yea, I didn't object to that but You Don't Pay You Dues..  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:13pm On Oct 29, 2013 |
Miss prettie: Abeg wetin dey happen? Dem don call off ASUU strike? ASUU gree call of strike? No be una when dey under ASUU/Asup go worry? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 7:18pm On Oct 29, 2013 |
mincuu: na wa o, nobody wan answer anybody? na german you dey spoke? Anybody and Nobody na person name? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 5:41pm On Oct 29, 2013 |
Jovanna: abeg se google don strike ni? Google still dey strike? |
Sports › Re: Nigeria Vs Iran: Fifa U17 WC (4 - 1) On 29th October 2013 by ERF: 5:06pm On Oct 29, 2013 |
Space booked
|
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 3:42pm On Oct 29, 2013 |
temhab: EF or ERF What is d full meanin of erf?  Emiru Reborn Foundation. Why you dey ask? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 1:24pm On Oct 29, 2013 |
temhab: What is all this now? Read my signature below must u comment Why you no go comment b4?  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 1:23pm On Oct 29, 2013 |
mincuu: tire ke? wetin we start b4? You dey mind am? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:15am On Oct 29, 2013 |
Jovanna: who tell u say i neva change? U see mi ri? Them need to tell me first? Must I see u b4 I know? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:14am On Oct 29, 2013 |
Jovanna: if u ask me na who i go ask? If person ask you question, you go ask anoda pesin? Or you go answer am? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:47am On Oct 29, 2013 |
Jovanna: Lwkm for dis thread o, so all of una sabi use question ansa question like dis. . Wen una go change na? You yourself don change? |
Literature › Re: What Lurks In The Dark by ERF: 12:09am On Oct 29, 2013 |
Wait a sec!
There is something I don't understand- is this update short or I just find myself wanting more?
Choi... This story is very very very sweet oooo..
Let's see what's up for David.. |
Literature › Re: Life Of A Uam Boy by ERF: 11:51pm On Oct 28, 2013 |
[quote author=sкчscrαρεr™]Also, you're using where instead of were.[/quote]Ehen, bros. I still have some miss ups there, if you don't mind a candid elaboration would do sire  |
Literature › Re: Life Of A Uam Boy by ERF: 11:49pm On Oct 28, 2013 |
My Oga Boss... You beating my imaginations oo, I never knew you were this good Choi!! Thank God I still have a front seat here, come what may. Keep thrilling us jhoor, you've got it in you... Lemme play with you updates small... From your loyal boy. |
Literature › Re: Prisoners Of War by ERF: 10:02pm On Oct 28, 2013 |
Boss Eze, I'm on my knees oo. Come and Update please, you hiding nothing... |
Literature › Re: What Lurks In The Dark by ERF: 9:59pm On Oct 28, 2013 |
Hey, my boss come and update oo.
But Amanda has a complete body too nau?
I wonder if Amanda is Sandra's reincarnate, they must have something in common- okay 'a reflection of David's heart/love' okay!
People that reads and run away, God's watching you all oo!
Nice Job My Boss.. |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:49pm On Oct 28, 2013 |
Boss Ttdiamonds: How I want take like am..? See mumu question wey you dey ask me, I resemble google?? Person dey craze..?? why you no sabi talk? Must I teach you everyday? I no tell you make u talk politely evrytime? Wetin come dey do u? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:48pm On Oct 28, 2013 |
kwangi: Na imbecilee laff. You no like am? Them dey cari dey like anyhow thing? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:08pm On Oct 27, 2013 |
|
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:07pm On Oct 27, 2013 |
HumbledbYGrace: All my boys in one place, great.  hehehe? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 5:47pm On Oct 27, 2013 |
Which kain thing una dey talk self? Naija itself no be joke/play?  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 1:48pm On Oct 27, 2013 |
Damex333: him don slap you?
Why your blood dey hot? Who tell you say my blood dey hot? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 1:48pm On Oct 27, 2013 |
mincuu: why u dey ask, if i no dey see?
wetin dey my forehead?
na teeth? abi, na mouth?
hw i wan know say u just dey come from church?
no be people dem form night vigil dey go club?
u no wan cool down?
 why u wan fall my hand na? How I go take answer all this questions? I be computer? |