ERF's Posts
Nairaland Forum › ERF's Profile › ERF's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 36 pages)
PretiEbony: how i go take knw??Why you no go know? Must u send me go school first? |
PretiEbony: y i no go fear? Coz u dey comfortable, u wan mah follow dey comfortable?Me na good teaching person oo, I get PHD for teachingnomia. I go make the things sink for ur brain and u go come dey think about them foreva. I good pass all ur big bellied, womanizing lecturers oo. We go dey comfortable after the first 4hours of steady none stop prophessional lecture., No na, as u be my mentor so I go be Uncle Junior na ![]() |
PretiEbony: na wetin u dey try talk nw??No be the matter be that, the thing be say u no dey reason my side. Since last week nai everybody dey embarax me, u side me?? Na com good thing be dat as a mentor? ![]() And u still dey expose some of those small secrets wen get security.. |
PretiEbony: The dude fine reach as u don describe am so?That na understatement sef, the boy head round and oily. Him like to barb Akpan/bololo/skin cut, everyday na him head I dey take dey check my face 4 hin head because in clear pass mirror. In no too tall but him tall pass usain bolt, hin chest broad pass una door, him get big yannsh. Him perfume na die ooo. . .wetin you wan hear again to make u understand say dis boy na BOOMBB? ![]() |
Emyo: This is serious!!!!It doesn't matter, so far you and her get the point which is: [size=80pt] HAPPY BIRTHDAY ITz MODELLA! [/size] Live long, and excel! |
Tmonex: Make i jst Answa all of una, abeg wetin be d question??Which question be that? |
Jovanna: How far my padis 4 here? @damex nd Erf hope u no disturb those chicks 4 una street 2much? My personal persin @preti-ebony how parol nw?Damex, no be u dem dey ask? I hope u no disturb the chicks 4 ur street too much? ![]() |
Jovanna: fast food no dey again? Abi e no sabi soak gari make e use groundnut chop am?The fast food girl no be human being? Or u want make she give ur hubby both food and er...m er...m that thing? Na so u wan suffa my brother? I go recommend a bakassious and manchestally inclined housegirl for una... ![]() |
tspun: una don hear the latest news ?Brother, wetin be the Latest news? |
PretiEbony: u no get faith??Dat kind faith dry na, shey? The faith wen I go respect be say, Go Atm machine and type 1.5million wen im be say na 20thousand dey. . .na dat kind faith I go respect. Instant faith Abi u no like that one?Okay which kind 'everything' u wan hear? |
Jovanna: dem tell u say i sabi cuk? hapi new month madam, hope u sabi cuk egusi soup?You no sabi cook? So na how my brother wen u marry go come tke chop na? |
PretiEbony: y all sch go dey unda ASUU??No be wetin you dey yarn be that? You think say me self dey go private sch? |
PretiEbony: u no knw na so i dey expose my boys b4?That one no be bad mentorship so? ![]() You don follow the way nai Me no follow? |
PretiEbony: y i go kum acpt dat kind service wey carry wahala 4 hin head?No wahala follow na, abi u dey fear lesson? No be teach I wan teach u? U no knw say na were I dey comfortable be that? Where I go teach u to ur understanding, u go even come dey teach me the next day sef.. ![]() 9months no be wahala na, or you dey fear to be Mama Junior? |
PretiEbony: Na nw u knw sey na dey answer?How ur mata be self? Why you go know at all? You be Noah wife? |
PretiEbony: If i b ur registrar, y u neva tel me ur kingdom up till nw??My kingdom dey above this kingdom, we dey teleport go anywere we like, we dey live very happily without stress and everybody na Genius. Free food, free jolly, no oppresion, no suffering, all happiness, all... Make I continue? ![]() |
PretiEbony: Na nw u wan knw?The thing be say I no know whether you good or bad, so I like hear from the horse mouth as oyinbo talk.., You good or bad? |
PretiEbony: which boy again b dat??That fine tall, always smilling dude with white hair, I don forget im name, but you no knw am again? |
Story Story: Story. . . There was a man named Jesus, He... |
That's it, its The spirits at work. The ghosts rules volturis.... But what about the Solomon-Ghost saga? Could it be another person clothed with his appearances? Episode 49/51 would tell! |
PretiEbony: U no knw hw e dey take happen or u no knw u fit keep charger 4 future use??LOL... Future plan ni? I no sabi do that kind thing, I be like people when go buy one bag of cement, sand, etc. Without house? That one go don clear. Be4 nko? Na everything I go tell you? |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
^^^^ Same to you all... ![]() ![]() ![]() ![]() Where'z my Mod? Searching for her since ages! ![]() Hi Everyone.. ![]() |
Jovanna: Pretiebony i dey hungry nw, wetin u cuk?Wetin u cook urself? ![]() |
Jovanna: EediotJakpa ![]() |
PretiEbony: Abi ASUU strike don make u 4qet ya lecturer?ASUU no dey strike for my school, abi na all schs dey unda ASUU u think? |
PretiEbony: y hin no go mind am?If hin mind u, u no knw say him go marry u join? |
PretiEbony: y i no go expose u?U suppose expose ur boy b4? Na so u dey do? ![]() No na You be my mentor, na you dey show me the way... Shey u knw? ![]() |
PretiEbony: y e no go concern me?? If i pay u, u go gree collect? No b u sey na FOC B4?But as u no wan come gry accept am so nko? Hahahaha, that kind 9months wahala abi? ![]() |
PretiEbony: y i no go fit?na the ansa be that so? So u knw abi? Hehehehe, Why u come dey blow b4? |
PretiEbony: Prince 4 whr??Why u wan know my kingdom? No be u be our Registrar? |
PretiEbony: Na nw i cme dey badt?You dey good b4? |





You be my mentor, na you dey show me the way... Shey u knw?