Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:16am On Nov 01, 2013 |
PretiEbony: who n who u dey yan abt? No be you and that boy? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:15am On Nov 01, 2013 |
PretiEbony: U no fit jst go get d charger kum kp am 4 ur house?
So because i be ur persnal persin e must kum concern me? How that one go take happen? Make I keep charger wen I no get phone? Which kain talk be this na? As a personal person, u no knw say wetin concern me concern u? |
Literature › Re: Prisoners Of War by ERF: 9:32pm On Oct 31, 2013 |
Me, I don't take craps ooo. I'd have woozed Olieze two years ago, if I was in Ulumna's shoes. Take your princesshood back to abyss. . .
Nice four Eze |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 9:15pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: where d skul dey na? Abi u sef dey lecture 4 there? wetin concern u 4 me nd damex mater nw? U no know say anything wen concern Damex concern me too? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:54pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: you no knw university of Armed Robbers?? Hahahahahaha.. Damex no know am, How u take know am if u no be lecturer for there?  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:53pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: u wan mah follow give u? Why u go give am at all?  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:52pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: Damex wey d charger nw? Abi u wan fall ma hand? Jovanna? Jovanna? Jovanna? Who tel u say Damex dey fall pesin hand? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:50pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: i knw say u no fit give me fake informatua, for wic skul e get d degree? The person go fit answer so?  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:49pm On Oct 31, 2013 |
Damex333: na you give am d degree? u dey mind that gal? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:48pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: u knw no sey hin get degree 4 robbery? You wen be my mentor, u still dey expose my yanssh too? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:47pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: y u wan teach me free of charge?? Abi u b father christmas? Wetin concern u with that one? Abi u like pay me? U go fit pay me so? So na Free Of Charge wen I talk dey bring this wahala so? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:46pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: na ur house kun b my new classroom?? U sure sey u wan mah kum ur house? no be so e come be so?  Why u no go come? U no knw say u no go eva get ani tutor like me? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:44pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: who u be?? Na since wen u begin steal persn tin? I no be Prince? No be u be my mentor for those levels? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:43pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: check am well, u c eye 4 hin face? You dey mind una two? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:42pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: shey ah badt 4 ya eye? You no badt before? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:41pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: Hin no fit go anoda world? which other world dey again? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:41pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: No b C1?
So u no fit still beg 4 charger witawt fone?
U wan knw hw i dey act?
How e take concern me hw u dey manage d fone?? How u take know? U be prophetess ni? Na wetin I wan come use charger do wen phone no dey na? U no wan tell me? Why im no go concern u? U no be my pesinal pesin again? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:36pm On Oct 31, 2013 |
mincuu: abeg, u fit modify ur post?
shey, na "ram" abi na "am"? Modify say wetin happen? You be 'ram' or you be 'am' ?  no be so dem dey pronounce 'pigeon' english? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 8:34pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: who u be gan? You be world class armed robber? You wan knw who I be? U go fit stand if I tel u? I be like arm robber 4 ur eye? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:50pm On Oct 31, 2013 |
davesd: Guy u don cook? You wan chop? here be like restaurant for ur eye? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:33pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: u dey make maut nw o, oya tell me how much u wan pay? Una no one hear word say I go teach her? You no knw say im get some tins wen u sef no knw? You no knw say I fit teach u join? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:31pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: you no go pay? Abi u tink say i go teach u for free? You no go leave am? You no know say na my student hin be? Who tell u say I no wan teach her free of charge? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:30pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: How dem dey borrow thru nairaland?? U fit teach me? Why Them no go teach u? You go fit come make I teach you 4 my house? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:29pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: wic plan u get? U tink say u fit steal my charger? Why I no go steal am? You know who I be? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:28pm On Oct 31, 2013 |
Jovanna: you no fit borrow me thru NL? You no know b4? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:27pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: U dey answer am?? Abi u no c sey hin no undastnd wetin we dey do so?? Why I no go answer ram? Why im no go undrstand wetin we dey do? Hin no get eyes? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:23pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: U no see e remain small hin 4 badt finish?? Na small boy wen I dey breed up don dey bad pass YOU so? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:22pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: who b dat person? Hin stil dey diz world?? you dey mind am? Which world you want make hin day? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 4:21pm On Oct 31, 2013 |
PretiEbony: Talk true, na d fone u dey use?? How u dey take manage am so? Na which fone I wan use b4? I no dey use fone and I dey ask 4 charger? How you dey act self? How I wan take manage am be4?  |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:16am On Oct 31, 2013 |
HumbledbYGrace: I know, been so busy. I will make it up to you Busy with Modship burden ba?? It's all up to you sha, no use your head... Lol. Bye dear |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:14am On Oct 31, 2013 |
Damex333: why i no go fit? You fit come my house? wetin she wan come do 4 ur house? U don dey bad abi? |
Jokes Etc › Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF(op): 6:13am On Oct 31, 2013 |
Jovanna: hope say no be my C1 charger u con steal sha? u no sure say I get plans for dat ur charger so? |