Education › Re: Taraba Secondary School Students Expelled For Protesting Over Lack Of Amenities by favour32(m): 12:20am On Jun 24, 2022 |
[quote author= post=114096403]Reading[/quote]So,if I joke with you,you will call for my ban? So,you can't remember your friend again? |
Politics › Re: Peter Obi Sent Me On Drug Mission - "Chinenye Ezewuzie Confessed" by favour32(m): 9:43pm On Jun 23, 2022 |
Peter Obi na their problem but dem nor dey creative enough to arrange better lie! |
Food › Re: Nothing Is Cheap Again. The Corned Beef Noodles I Prepared With 1500. Hmmm... by favour32(m): 9:38pm On Jun 23, 2022 |
As Nigeria politicians say we no go drink water keep cup. Wetin even cheap for Nigeria sef? |
Crime › Re: Anti-crime Patrol Team Recovers Hundred Rounds Of AK-47 Ammunition In Delta by favour32(m): 9:36pm On Jun 23, 2022 |
Kai! Dem don restructure that one with yellow face. If e easy to restructure so many things including that one face, why not Nigeria? |
|
Politics › Re: Ekweremadu’s Daughter Needed A Kidney, He Brought In A 15-year-old Boy Illegally by favour32(m): 8:53pm On Jun 23, 2022 |
JaySterling: Peter Obi is the next president of Nigeria
Wike attacked Peter Obi and lost PDP Primaries, also lost out the VP slot
Fr. Mbaka attacked Peter Obi and lost his adoration ground and also got banned by the Catholic Church.
Ike Ekweremadu attacked Peter Obi and got arrested in the UK.
Hmm. This is not coincidence at all! Yes o! Any youth especially online goats, wey talk against Peter Obi, na so misfortune dey wait for am. |
Food › Re: Pepper Kpomo And Shaki With Vegetables by favour32(m): 8:06pm On Jun 23, 2022 |
How safe be preserved kpomo for Nigeria? Different kinds of kpomo dey market. Some nor be from live cow or bull. Many dem preserved with wetin call.... If dem dey discharge am,e be like rug. When dem soak am and dey bring am out,the resultant solution from the soaked knomo water na die! E smell pass shit and e dey kill grass. That same kpomo some people dey eat
Get your kpomo direct from cow or bull wey dem slaughter for your korokoro eyes or else na something poisonous you fit dey eat. No wonder organ failure full everywhere. |
Travel › Re: Couple Die In Car Accident While Returning From Their Traditional Wedding (Pics) by favour32(m): 8:02pm On Jun 23, 2022 |
Several accidents of newly married couples. Why? Safety protocols dey very low for Nigeria. Time dey come, na online marriage dem go dey arrange since one can tithe online. You go dey one place marry online. |
Politics › Re: Tinubu's UK Campaign Posters: Is He Running For The Mayor Of London? Rufai Oseni by favour32(m): 11:57am On Jun 23, 2022 |
Splendid! Perfect politicians APC and PDP brought out as their presidential candidates. I can bet my balls,both will perfectly safe guard our treasury. Not even one Kobo will miss. |
Entertainment › Re: Reverend Sister Dances To Kizz Daniel's Buga Song (Photos, Video) by favour32(m): 10:54am On Jun 23, 2022 |
Pierocash: This marketing and promotion is been taking too far. Why disguising someone a Reverend sister just to promote your music? Can you try that with Muslims? That is why they are different. Two persons cannot be mad at the same time. |
Romance › Re: I Need A Boyfriend To Heat My Body But No Man Is Noticing Me - Female Soldier by favour32(m): 10:20am On Jun 23, 2022 |
..  Just buy one ticket as no coming back |
Romance › Re: Lady Shares Message From A Man Whose Marriage Proposal She Rejected 7 Years Ago by favour32(m): 10:18am On Jun 23, 2022 |
A smart lady should date a guy she would accept to marry.
No manage manage. |
Politics › Re: Abonnema Community Celebrates 54th Year Of Libration From Biafra By Nigeria by favour32(m): 4:40am On Jun 23, 2022 |
Josephkabila12: The same thing happened in Bakana town Rivers State Na about 10 minutes from pH to Bakana through boat. |
Properties › Re: No Matter How Sad Their Story Is , Don't Let Anybody Move Into Your House. by favour32(m): 4:27am On Jun 23, 2022 |
Emperor4tune: someone help me in this life,and i most help people as much as i can,even if it means to give them my whole life,humans are wicked but the wickedness of man cant stop me from helping my fellow man in need Na so I dey do too. |
Politics › Re: Lady Goes To Verify Price of Peter Obi Pair Of Shoes In London Mall(vid) by favour32(m): 7:52pm On Jun 22, 2022*. Modified: 10:07am On Jun 23, 2022 |
Go and verify, it is inevitable....but others....you cannot verify because of wayo wayo everywhere you go na wayo. |
Business › Re: Meet Anambra Billionaire Construction Czar,ken Ifekudu by favour32(m): 6:47pm On Jun 22, 2022 |
Invictus Obi....na so e use start until dem gbam am for wetin call..... |
Celebrities › Re: 2pac Former Bodyguard Proofed 2pac Is Alive by favour32(m): 9:50am On Jun 22, 2022 |
2pac has got so many inspirational songs. |
Politics › Re: Tinubu’s Massive Looting Of Lagos Uncovered…the Chagoury, Remi Tinubu Connection by favour32(m): 9:05am On Jun 22, 2022 |
Lagos dey learn where Nigeria dey if that man enter there. |
Romance › Re: Father In Tears As More N#de Videos Of Daughter Leaks Again by favour32(m): 8:43am On Jun 22, 2022 |
|
Foreign Affairs › Re: 15 Mind-Boggling Facts About Russia You Don't Know About (Photos) by favour32(m): 7:02am On Jun 22, 2022 |
Maghan37: You did a fantastic job bro. Infact, i believe you should be paid for this wonderful PR by the Kremlin. . Good job bro. Osewa dey pay am so? This article get positive vibes. Nor be our people wey tribalism don finish. Person go wake up for morning. E ambition for life, na to dey curse other tribes...and na low life people dey do am most times... because of their failures for life |
Crime › Re: Soldier Kills Fuel Station Attendant In Minna (Graphic) by favour32(m): 9:17pm On Jun 21, 2022 |
Nicenixon: This is Africa and Nigeria to be precise not Europe ok. If this na Africa and Nigeria...you for still dey live under the rock and bushes...and nor learn from people wey advance pass for everything. |
Romance › Re: Please Guys What Can I Do To This Young Girl!!! by favour32(m): 9:12pm On Jun 21, 2022 |
Cut off the relationship ASAP. DON'T TELL HER ANYTHING. |
Crime › Re: Soldier Kills Fuel Station Attendant In Minna (Graphic) by favour32(m): 8:40pm On Jun 21, 2022 |
caye: USA POLICE ARE TRAINED TO KILL. ASK George Floyd, Yousouf Diallo and Amanda ( I'll remember the name of that beautiful black woman murdered in detention by KKK officers). Na police matter we dey talk now? |
Politics › Re: Mohammed Haruna: Why INEC Can’t Reject Senate President Lawan’s Candidacy by favour32(m): 8:37am On Jun 21, 2022 |
Nothing APC and PDP nor fit do for this world. Hand go meet them one day... Lawan was assured to be the consensus candidate of APC but e nor work. Magic wey fail be that. |
Politics › Re: Mohammed Haruna: Why INEC Can’t Reject Senate President Lawan’s Candidacy by favour32(m): 8:33am On Jun 21, 2022 |
Inec to accept those who won at the primaries only. Any other name is null and void. |
Crime › Re: Soldier Kills Fuel Station Attendant In Minna (Graphic) by favour32(m): 3:53am On Jun 21, 2022 |
SWATMan: Soldiers are trained to kill. Us or Europe nor get soldiers too? How many times you don see such ugly thing for there? |
Crime › Re: Soldier Kills Fuel Station Attendant In Minna (Graphic) by favour32(m): 3:52am On Jun 21, 2022 |
Why the soldier go shoot to kill? |
Romance › Re: I Love Northern Girls(pics attached) by favour32(m): 3:32am On Jun 21, 2022 |
favour32: Ballzproblemn,your bank don get much credit alert as you dey edit dey go. Modified; Lots of kids on nairaland. This forum is deceptive. |
Romance › Re: I Love Northern Girls(pics attached) by favour32(m): 3:05am On Jun 21, 2022*. Modified: 3:29am On Jun 21, 2022 |
favour32: Ballzproblemn,your bank don get much credit alert as you dey edit dey go. Modified; Lots of kids on nairaland. This forum is deceptive, |
Romance › Re: I Love Northern Girls(pics attached) by favour32(m): 3:04am On Jun 21, 2022*. Modified: 3:32am On Jun 21, 2022 |
[quote author=Ballzproblemm post=113999029][/quote]Ballzproblemn,your bank don get much credit alert as you dey edit dey go. Modified; Lots of kids on nairaland. This forum is deceptive. |
Politics › Re: INEC: No Presidential Candidate Indicated Placeholder When Submitting Nomination by favour32(m): 2:37am On Jun 21, 2022 |
Obi/Kwankwaso would have been the much desired new pathway for Nigeria, as APC and PDP tire everyone. |
Celebrities › Re: Police Order Portable To Report Himself Over Jungle Justice (Video) by favour32(m): 2:12am On Jun 21, 2022 |
|