Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 247 pages)
I read the headline only. I knew definitely that only a gworo chewing, kunu guzzling and schizophrenic Fulani herdsman will write this trash. I tell you, I am not from the East but Nnamdi Kanu has given you guys from the Sahel,white nights than any other matter of your lives. Know a thing,if you need peace,you will get peace. But since you guys have sworn not to live like peaceful Moslem countries like UAE,Quatar,to mention a few,you will get what you wish. |
Wait o Dem dey kidnap like this for onyinbo land? |
This time Uzodinma fit come out 6th. Supreme court go declare am winner ![]() |
Na online news I for know say shatta Wale na musician....but that guy resemble Agbero with his kpomo lips. |
You have just made many jobless especially the night clubs workers. |
This country too big for any government to handle. |
The amateur wey record this video get parkinson's disease....if you know you know. |
favour32:Happy new year in advance. |
I hail all those who arrange my year with lively appearance. ilegend: You tried for the educative info all the time. Slawomiir; That Igbo smoker with your grand father advice. Pocochantas: That food wey you prepare one time wey my eyes wan become opolor. Lizard griller: Although,na Buhari boy boy , sometimes,he dey yan some info wey make sense, only that he nor sabi endure. Nwanimo: If I wan laf wella,this guy dey with that former wrestler yaga yaga yaga walk ![]() Nwamaikpe: E dey intelligent sometimes but if e don take ogogoro,e go begin yan opata. Saphiere; She say na woman get future but every day since God create this world,na man get am. She hate man die but she can't do nothing. I like her for the hopeless fight she dey fight. But man na oga any day any time. Lalasticala; E nor dey use snake play. Snake taste like fish for soup or stew. Lalasticala,wetin you talk again for ya pet? Make we nor dey kill am again. All mumu nairalanders: Dem wey dey understand upside down,I hail una for una mumu ![]() NA ME BE FAVOUR32 |
Crossover to increase in petroleum pump price |
Thank God! All problems of Nigeria don end! Na only one remain. Na be CHOCHA! Who do Nigeria like this to take negligible thing serious? All una wey dey condemn Precious, una perfect? |
Herbs good but the one dem dey sell up and down na risk. If you process am yourself with the right combination and dosage,you get optimum result. But most of the solution herbs wey dem dey sell dey very dangerous to health. Some dey add orthodox medicine join am during the cooking process,that unusual combination nor good for kidneys. Herbs good if you know the theory and the practical uses of them. But be careful,out there where dem dey carry waka up and down,most na wayo. |
vanbonattel:Na food dey make Femi Fani Kayode dey dey smile naturally ![]() |
As you ask her out,she say NO,then it ends there. Therefore, anything concerning her,you waka.her phone loss, nor be your business or responsible to replace am. You go fit confirm am say na true, for her claim? Many girls business na to sell phone but dem nor get shop. If you buy her phone,you must regret las las. Screenshot my chat! |
The same day wey you see the gay videos nai he coincidentally bring him gay guy come house. I believe you. Na so! |
McOluOmo: |
Men will always pay for pussy directly or indirectly even if na ya wife. |
Fasindo:Make unu dey read and understand well.Those wey like the post worst pass. |
An erected penis has no conscious. God bless every man who remained calm and wait for consent. |
Urbanchampion:Nor mind those people with limited knowledge. In various religions,dem dey pray for stable and happy relationships but when others do am in practical way as their beliefs,dem shout,fetish! |
Story! If na the other way round,wetin una go talk about the girl? She broke? |
Dem say this man dey try for him village? |
Terrorists take over boss Mustafa hometown in Adamawa. |
Why that guy borrow the name,Wale? What of bandle? |
Why that guy borrow the name,Wale? |
You better try to avoid loan people. You dey online dey do something important,na so dem go dey disturb you up and down,no collateral,get your loan within five minutes. Who don taya for life and e wan die fit collect. I don spend my long money finish? If na better thing,dem for dey use am dey shine your eyes up and down?. |
Yaya Bello will make N1 to $1..... Hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha hahahaha! |
Take this job if the job offer accommodation. Na from clap dem for dey enter dance. E dey easy to move from job to job more than nothing to job. |
SweetiliciousD:E wan quote as others dey do. But nor know anything. |
Poor man police, hisbah! Send for her parents sharp sharp. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 151 152 153 154 155 156 157 158 159 (of 247 pages)
