FILEBE's Posts
Nairaland Forum › FILEBE's Profile › FILEBE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 122 pages)
I don talk am Apc , Pdp na all labels! If you wear Gucci or Prada, it doesn't change who you are. If your work and personality is good, it will speak for you. Nigerians abeg make una shine eyes. We are attaching too much importance to politica parties. Pls! This is why some would-be fantastic leaders have never gotten the chance to rule because they are in parties like Lp, Ndp, php, bsd, bbc, Ait etc. These so called big parties impose who they want on us while we follow sentimentally like zombies. Be wise , my fellow Nigerians. It begins with us |
School is to acquire knowledge and skills! Too much importance attached to this so-called certificates. Our lecturers have a marking scheme, anything outside the scheme is considered wrong. Does that make it a good way to grade? O.P . Advice them to strive for a good future, advice them for positive change. Knowledge is not intelligence. A word of advice to the students: Go with your passion! |
FILEBE:i hail my people dem o. Awon ti 4g wireless! |
Why NTA never for once get better graphibs like this? Na before we go overlook the graphics dey watch Voltron o. But wen dem not dey do voltron now nko? |
goldiam:me nko? I follow for u17. Be inlove with me too jor |
Tonto be like ALIGATOR wey get skin defect.
God forgive me o. Abeg wen we go meet Mali? |
Nice one! I understand una no wan score much like una dey do. God no like aseju. |
Wetin make that guy sit down for ground like same needle dey him yanch? Come on! Stand up! Na una get match |
Guys relax na! Una go score more. But sha no go do the one wey go make USA break ties with Mexicans o. Abeg |
Guys relax! Each of una go score one by one! Won ma pe yin ko ti tan yi |
Refeeree! Wetin happen na? Why u dey rush my boys na? I think say you wan go flog am ni sef. |
Goaal! Ha! Iya won! Their pappa! Who say we no go win o! Thunder!
Thunder fire thier papa! |
Goaal! Ha! Iya won! Their pappa! Who say we no go win o! Thunder!
Thunder fire thier papa! |
Penarity! OPE O! |
But wait o. Is their anything against wearing our native attire as a football coach ni? Must we wear blip and suit come look like King kong inside am. I no talk say Amunike look like King kong o |
Until dem break the guy leg b4 you change. Make the guy mama catch you. This one wey dem bring, Madueke. Na Allison pickin? |
Oga Amunike. No too go depend Lucozade boost o. E nor dey work for 24hrs o. Change players na, |
This Mexican coach never reach substitle limit ni? Na the whole teenager for Mexico e wan put for pitch ni? |
Ehn ehn! Their papa! Goaaaal! We nor be una mate! |
Goridoe:you know say i fit blame am for the goal wey Mexico score? The guy use grammer comot me from concentration. |
Oga commentator! Shey u wan dey mock us now ni? No go think say stone no fit reach where you dey o..! |
Hey! Una pack una sef for cörner like sardine wey dem don odemn, watch as the idiot carry ball pass una body. Una take sleeping tablet? |
Clevite:*yimu* Oyinbo ti poju. Knack wetin we go understand. Na we we dey here. Na go do like Chuks wey go dey speak grammer for viewing centre, "cover your left flank! You guys should retreat! " . Na beg the guy beg to enter watch 2nd half. |
Dear Ref! Kaju! Gboju! Commot eye! You no fit Kaju make that boy score the offside goal ni? We go enta pitch knack u something now. |
Shey our keeper na MfN member? E fit be keeper wey get part time job as prayer warrior sha. |
The way wey dem use Tonto Dike for this ebola advert dey wan make me vex go catch ebola. God forbid sha. I mean.... See how steewpid and irresponsible the tatoo she carry for neck like american flag. The neck be like Dinosaur specie. |
If dem show that indomie advert again ehn.... Wich kain mumu advert be that? Agbayas dey dream of indomie. Maybe na why supa eagles no dey perform well for bed. Sorry, pitch. |
Na wa o. NAIRALANDERS dey update pass wall street o! Kilode. Na dey browse untop mtn mast ni? We dey see goal before comentator sef! |
Their papa! Goooaaaal again! |
Osihimen dey knack him papa mate for waist ni sha. |
Their papa! Goaaaaal! |
The mexicans too dey bee. Dem be Oya. See as we dey give them koshi. Person go soon tear ligament now. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 122 pages)