FiremanP's Posts
Nairaland Forum › FiremanP's Profile › FiremanP's Posts
Spoiled geh!! Even d work wey u carry title for, u nor sabi...dey bo-bo men... ![]() |
This life!! |
Aje! Lemme catch woman after this theory, i must practice dat "blended" orgasm. ![]() |
Omo me ma better mixture frm those iya wey dey sell jedi n agbo den maybe small or big guinness to take dey..#SomethingLight . Unless u be science student den i fit recommend another |
U don smoke some Abj igbo abi? .. better find hustle leave dat matter for d right time. Na hustle go carry u waka make u jam dem.#TrustMe |
Too bad.. #CrackHead |
Me sha nor fit wait make dem manage think of legalizing guns n other things... |
Every time ona dey blame mobil for incomplete payment(s) . E be like ona dey high on cheap alcohol. Mobil wey dey treat ona like oyinbo sef. See dat one with beret sef come join ur mates here for akwa ibom, make i see whether beret go come ur mind..e dey swag...smh...sebi na ona wan work for company...ona nor read contract(s). #SeizeNoiseAbeg |
Abeg str8 to d firing squad...#KoKanAye ![]() |
Chai! My state,my state! My ppl dey Bleep up gaan...Tf? instead of focusing on upgrading the state n making lives n living better. Rather, na to dey jonze dey drink palmy n dog meat n make stupid laws.. sebi dem wan pursue ExxonMobil wey dey help since time for eket(slowly), then we hv that mad V.C in Akwa ibom state university talking shit about no admission for student(s) with tattoo(s). Make ona dey jonze go front |
Some days ago, twas a small kid that was murdered, now na bigger kid.. omo men need fallout with these sarz officers fo real! We need a #Resistance against these blood sucking terrorist... ![]() |
Buhari disappoint!! |
On behalf of the national association of nigerian demons i say "ur fada". #EducatedOloshoNii ![]() |
"Trigger happy" yall said? See wat ive been saying, no tactical training of any form, I'm sure they don't even know wen to put their guns on safety n wen to actually shoot. #EnoughO |
Guuuuy...anyone dat'll let money flow has my vote.carry this post go punch. |
Poem? Admire the effort tho but seems like an observation to me. |
The Lord is ur strength ![]() |
Yh, the parallel space app i quite impressive with this.. good one..most ppl dunno especially d business oriented ones dat dont like mixing up private n business lines... |
Baba, nothing like lite refreshments o, make e heavy, besides i know of one in lekki phase1,lagos.its a lowkey strip club but wilds tings a'gwaun yo! |
Art n respek, two things i live for..love d work mehn. |
Lmao! Plix serve ur country,nor complain. |
Prognose: |
Akwa ibom o...pls i am present in d state,make ona nor carry ona unnecessary n violent matters come my side o...i dont hve strength |
rhymestech:Guuuuyy! No l. Na ur choice tho.. u better go find one of them new generation BB n cop for yasef |
Baawaa:Youths indeed, all this ones wey never see G-nut bring persin down b4, once d ting go #Skiaaaaaa! Dem go remember their papa n mama house..abi na sticks n stones dem wan use against fed? jobless youths.. ![]() |
Chei! STERLING BANK MANAGER shud be invited over to the station please ![]() |
carlcar2012:Nice thought but don't u think its possible for one to steal n set zee place on fire just to escape quietly? |
This guyyyy!! I like u, ur way of livelihood n ur songs but guy, u hvnt found ur potential yet n i dunno bout davido( im a sure fan) but soon gonna be as big a wizzy? Sharrap ya mouth! Hw many albums, hit-singles, endorsements, sold-out shows and arenas hv u attracted n established? You celeb can misuse social platforms sha ![]() |


.. better find hustle leave dat matter for d right time. Na hustle go carry u waka make u jam dem.#TrustMe
