Fistonati's Posts
Nairaland Forum › Fistonati's Profile › Fistonati's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 86 pages)
At what age, didn't he wanna leave legacies behind?? Don't worry, ur boys won't miss u while u are in prison. |
Source or its a bitter lie |
Pidgin Proverbs . 1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin. 2. Woman wey never see problem... Na im dey still hold breast run. 3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep. 4. Rat wey follow lizard enter rain, Na later é go hear am. 5. Na for afternoon dem dey find black goat. 6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg. 7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD. 8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march? 9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far. 10. Person wey don faint before no be stranger to death. 11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see. 12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains. 13. Yansh no get teeth but e dey cut shit. 14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail himself 15. Toto water small, but é reach prick take baff. 16. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, SHE GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND. 17. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck. 18. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside. 19. Pikin wey say him mama no fine they use style call him papa blind man. 20. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat. 21. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan Catch. 22. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open. 23. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK. 24. Dem no dey tell tortoise say race don start. 25. Dem no dey tell blind man say salt no dey for food. 26. Before you see monkey, monkey don see you. 27. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again. 28. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury. 29. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am. 30. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze. 31. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am. 32. My thing and our thing no be the same oh. 33. Na happiness dey make prick stand. 34. Na as goat stand for market dem dey price am. 35. Craze no hard to form, na the trekking be wahala. 36. Its a small world!! No mean say you fit trek from Naija go London. 37. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. 38. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. 39. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. 40. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. |
Should ds be, I ask who are d leaders of tomorrow |
Patiently waiting, atleast fashola, amaechi, Barr. Shittu etal will know dia faith. BP dem don dey high. Que sera sera. |
Says who Let dt be after u have cleared ursef of d website and borehole misma u found ursef. Just a pity dt u were celebrated while in office but we said u were corrupt, ppl said u were working (on our money and future). |
Bring me Odiaka's semo with ogbono plus a litre of pamy to skelewu ds FTC tin. Make una folow join. Back to d topic, am highly interested in ds too, coincidentally I saw it on a current affairs but I need to be educated. |
It's a challenge, let another government do better bunmioguns: |
Oh God!!! Toothpicks arent listed, i guess there is waiver for that |
u failed to identity d ethics of journalism, u may be objective but i dnt find ur news worthy anymore. Learn frm comments here and make a name for ursef in journalism/blogging. U cant impose news, u can only gv reason to be part of it. Moreover, nt all coments need reply a simple thank u wil do d job. |
And d next case in ds court is against tinubu, amaechi, okorocha et all. If not I don't believe it |
MaziKachi:i wil help promote ur idea by giving u T-fare to go to d nearest police station and ask dem to lock u up for saying ds. I guessed u were denied visa by USA, sayn ds wnt let dem gv u. Nonentity |
u must be insane. |
so where are the attackers and sign of d attack ![]() |
It is long overdue instead of ds severally rejected and abandoned National Conference |
May their souls rest in peace but let us stay out of trouble also |
Obasanjo should be compelled to ADVERTISE Condom and face make-ups. This man used his PIPE on Ladies HOSE no me small. Gv ds man an award abeg |
There is no point begging obasanja to live jonathan alone, all we hv to remind him is dt What goes around; comes around. Obasanjo said he can die 4 nigeria, bt killing himsef becus of jonathan wil be more historic and Going to d media weekly against jonathan wont put obasanjo in d shoe of mandela, desmond tutu, lew-kwan yeu et all. I represent an objective and stable nigeria |
OBJ should show some respects and act like a statesman, all these utterances wil not put OBJ min d mold of Mandela, Desmond Tutu and Co. He should be useful to d nation now than to himself. |
Instead of encouraging local content, we are hell bent on diminishing efforts of some people dt has no govt. support and motivation despite indirectly taxing them. Doing ds will keep us importing everything abroad and unemployment will increase while NAIRA will keep falling behind other major currencies. Lets support our local contents. |
sokotoburundi:u beta start reading, use ds time u have for positive thinking and make god use of ur time now. |
Oh God, pls help us bring an end to Boko-haram, religious/ethnic killings, and corruption in our land. |
Failure to do d right thing by d leaders will amount to failure to do d right thing by d followers. i hope EFCC wil send him to long prison sentence to send mesage dt many r out of school becus of financial recklesness. ENOF of federal alocation misuse |
I will be wasting my precious time in replying you. God bless GEJ, God bless PMB, God bless NIGERIA. dickrider: |
Orina:And in INDIA |
copy and paste news, mandela don die since |
WHERE IS YOUR SOURCE ![]() |
u meam signature dat sent many out of school?? GOD DEY chingum: |
samueld0:From time immemorial, sahara reporters has no credibility. its jst a witch-hunt arm of APsic media gang |
we did SIM Registration dey couldn't use it to track militants, kidnappers etc AS DEY PROMISED. now we r been forced to do BVN, did dey do BVN in western world NAIJA PAPARAZI |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 86 pages)
Let dt be after u have cleared ursef of d website and borehole misma u found ursef. Just a pity dt u were celebrated while in office but we said u were corrupt, ppl said u were working (on our money and future).