Flamzey00's Posts
Nairaland Forum › Flamzey00's Profile › Flamzey00's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
God/Allah knows dat if 1 useless and godforsaken police officer should by mistake kill any of my bloodlines, I will voluntarily haunt 50 wholeheartedly. |
Her own pass Osho.. c bobby lyk watermelon |
Even snake sef dey caution itself. Ahan.. Only 1 puna produced 38kids.. Ah |
C as d guy lips black. Na Sk/Weed dey affect d jonky. If he mistakenly kills any of my cousin; I will personally erase his generation from planet earth. Idiot officer |
I cannot come and go and kill myself ova a bae.. shey her 'puna' Na Diamond? I and d entire citizens of Nigeria wish her a safe trip 2 d oda room# |
I wonder when Nigerians wld learn 2 mind their biz. Must u cry anoda mans cry..If she lyk make she paint her body follow is d body your body# |
Ahaha ha.. c as perfectly select celebrities wey don fade. Accra# |
Person touch toto "Wahala.. person suck bobby "Wahala". How about Bisola wey suck prick "Chapter closed". Nigerians eeee there is God/god Oooo |
Wat if they decide to part ways; is it my biz? When Adekunle Gold joined YBNL did he pay us a dime. Abeg, New topics joor |
I tank God it's just 1 year am to wait for her to ripe. |
Daddy freeze is impotent joor.. Dis news is not from a true/genuine source. Hope Freeze won't come for me just lyk kemi; I go dig 4ft bury u! |
Those kids resemble me.. I am their online father |
Oba wey dey scam/Spam.. Anyway; Fraud is legalized!!! |
A society where dey don't pay u bt u rather pay tithes. A society dat won't allow u sleep wit ease. The society dat is nt legalized and won't feed u.. A society dat only demands blood.# REPENT IGNORANT FOLKS# Death is real# CULTISM AIN'T PRIDE |
Igbo Boiz/bae no dey carry last.. we are either IN or no race# |
Wen she demand for t-fare before she wld attend ur first date; it's either she is a brokeass bae seeking for mugu or coming for short time duty#Osho# |
Useless news making front page like whistle blowers in search of looters.. We are tired of dis BBN inmates & their 25m dat we did not even spend #10 4rm. Very soon we go hear say EFE don build house for babe wit d cash #Rumormongers take note# |
Earth2Metahuman:You must b a real fool dude.. I tink ya own useless god played more fictional character in making u & ur oda followers believe dat killing is normal. |
Jesus is d only son of God.. Afta him is Alwz him. He is d beginning & d end#D special 1# |
She is jealous cos kemen gets more attention than her blacksmith sis. Kemen is just a cool dude wey conji mess up for BBN.; Tboss "White witch" should beta face her private jets boifwend and free Kemen alone.. That guy still get future. |
Read ya bible ova & ova again to understand it's content beta.. I just dey waka pass quietly b4 heavenly slap touch innocent me. |
Even pope/Imam won't reject such an amount of cash.. |
C role model 2 some ladies outta there# Hope say she tell slay queens outta there dat there is no way in bn a baby mama# |
Imagine story.. How normal assassin go leave target dey aim wall & empty caravan.. #Fuck9ja headlines# |
Asisat d playmaker.. |
I wonder wen d rich would host d poor here in 9ja.. They only loot our cash in favor of themselves.. If dem dash niggas money; social network won't rest for lyf. |
Without makeup; they possess anoda look entirely.. Thank God for civilization. |
Anyway is a way.. I blame most of us dat follow dos bastards on instagram or twitter/oda social networks.. |
I FLAMZEY have decided to suck big breast and die#C yansh# God punish who talk say she is not specially created. |
Instead of lamido; make Ayiri replace dat old man. |
Wow. If Na she go treat me to get well; Abeg I need to pay for overstay.. |
RIP to our force men.. it's a pity dat militants and yahoo Boiz ain't d same.. ordinary militant dey can't outshine bt they can parade d whole area harassing innocent Boiz all in d name of yahoo.. |
