Flygeriana's Posts
Nairaland Forum › Flygeriana's Profile › Flygeriana's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
^^ D fvck is he on abt? |
OP, sluts r stil human being like u U n I. Stop usin that as an insult to others, thank u! Make i stil folo d bandwagon of oda felo nairalanders, u try! |
Una dey here dey insult d guy and yet, we dey lack "perfect" English teachers for school. OP, no mind all these yeye gals wey dey yab ur English. Believe u me, u r stil faaaar better than some of their boyfriends. But for the fact that the guy spends much on them, they see him as the "perfect" or the right one for them, never mindin his Educational level. |
I detest the touch of my fellow gender, but for such money... Ah, omo, man need to think twice o! Oboy, but the pain no dey here o! |
Oboy, dah pic no go help the op situation o! Lol |
dmainboss: Why are you guys comparing oranges and apples? The thread should read:U have spoken well my broda. |
josites: Oh you think work permit is eazy? Damn you and your african young girl that are infidel. Right choice man, tell em we can do without them. They pretend a lotI dey feel u, guy. |
dabrake: that is, . . . Even me wey hate killz with passion, I nor go get that mind do am that kain thing.Lol |
^^ I taya o, my broda. The guy no even send sef. |
Y una no go stick wit dem, d tym wey moni dey involve. If dem dey kpaiko level, shey una go stil dey wit dem? Abegi!!! |
Why not? I met my present gf online, and believe u me, she's the best thing that had ever happened to me. |
Even if u'r not a flygerian, u can stil get a flygerian P if u have the cash. I can get whatever P i like. It's all about my cash. But, i prefer flyin with flygerian P. |
Hell of a noise. |
Meanwhile, i keep wonderin... So, some people wil stil attend the funeral of those ba$tartds/animals [Rep members], when they die ni? ... God forbid!!!I'd rather attend the funeral of a 'mouse' that was smashed and crushed to death by a trailer. Chickens n peacocks! |
Exactly the ONE GOOD reason why i detest comin to Politics section. Things like these makes me hate [more and more, with passion] the word "Nigeria." Am outta here! |
IYA NGBALI: what a question,kids are gradually taking over NAIRALAND AND TURNING IT TO WONDERLAND. Who cares what you call your mother,if you like call am monkey,na you sabi. me sef, i taya oo! But all dsame sha, make e no be lyk say 1thin, 1thin... I call mine 'Mummy' sha! |
Omo, u go fear question na... At what age should one be a millonaire? I guess wizkid has commited a HUGE crime then [considerin his millonaire status at his age now]. |
She dey mad for head ni? Abi dem send am? Omo, ama dump her as$ instanttly! I cant shout abeg. I south shout! |
And Jesus wept! |
Depends. If accidentally, something happens, i bet u wont be lookin for the "best" hospital at that moment, but the "closest." So, forget about the best, and pray for good health all thru. Afterall, Stella Obasanjo died in "one of the best" hospitals in spain. |
Lots of love, mum. Miss you! |
I dont think. |
But if na foreigner with soo much money, come with such hair now, na una go use una convince una papa say make im no worry, say d guy man dey loaded. Runs babes! |
Ya, why not? |
... God forbid!!!