NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:24pm On Mar 06, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:21pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: nah you dem suppose to dey call, omo jaiye jaiye. o lenu daku baba na u b my mentor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:20pm On Mar 06, 2016 |
hardie14: iwe iroyin ke noooo. na OOPL i dey oo I for fear o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:19pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq: OK o, make I go make ma hair, do that I will look dashing n Fraiser will be jealous. I advice u tink twice bfor goin to d river wit dat fisher man o, u know dat can b dangerous to ur life |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:17pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: Lmao my brother z d surest. Trusted n Tested you are now talking |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:16pm On Mar 06, 2016 |
iambibi: na u way dey worry ur self na..... Rukkyola wey don already tell us " her bridesmaids" how she want make una wedding be and d color sef........So My own b say jst go buy new fitted suit for d wedding *catches ear*...No use that COAT wey ur dad giv u d day wey u graduate o..... Toh.. Unless if u want make rukky display vex for u....so make her happy... Love pills are... take her out for shopping in the morning, buy her gifts in d afternoon and let God decide ur fate in the evening and dnt forget.. My love advise fee.... Asper d love doctor wey i be..... Lol I really appreciate ur advice babe, u re tellin me dis because u re not aware of my profile, I hav a phd in womanology from d federal university of dating nd flirting. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:10pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq: Ur way no pure....
I don dey reason am say u dey drag bestest liar with aunty..............
Cc Kbs468 , we don get another nominee just try me babe, dont b convinced by d distractors |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:08pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq: OK, lemme order for ma dress....
Wait o, Riverside, make u shook me inside water, u wan use me do ritual for dem queen of coast, I think say u be ma Super friend. babe can u still wot am saying, somebody wants to turn u into fisher woman wen hav already arranged a candle nyt dinner for u at burj kalifa in dubai, d following day will proceed to botswana for a safari tour, dont let me say much babe, just give it a trial |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:02pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS: Keep offffffffffff noooowwwwwwwwwwww my friendship dont shout now, lets her follow her heart, she knows wia she will be happy ok, its not all men dat have d gift of makin a woman happy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:56pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq: Shege, dan duniya, u dey even speak grammar join. Lol babe I believe u want dat too, just b mine, den I wil let you know d reason why u are a special woman, only me can tell u d reason |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:51pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq: Same way he has been on ma case. Fraiser Fraiser Fraiser, no allow me siddon for your matter o. it will be my greatest pleasure if u fit siddon on my matter, infact I will turn mysef to three seater couch so dat u can be comfortable, u are anticipatorily welcom to my life babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:45pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS: Ehya...one chance...!!!Sowie..
Chommieblaq, are you seing what am seing?
justified10; Lolzzz...
Kbs468; All I can say is that she got more than what she bargained for.
doublezero: Aiit copy that. now I command d spirit of dejiconde in u to come out by d power of redlabel, no matter wot u say, u no fit convince a woman to leave a man who put smiles on her face |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:41pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: Hehehe..... I understand.... Trust me Na mouth Bro Fraiser get, em no fit do anything to yur babe, to be sure tell yur babe to go to his house around 8pm. lol... I just know say u no lyk sent4rina, dont forget wetin happen to dog wey visit lion for house dat day o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:38pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina: Haba eneva reach dat level nah. Na my friend he be buh i jux dey guide my property ni o, as u sef dey try guide ur Oyehomieg8-) rukkyola come nd see d man u dey call ur husband o, na property u b to am, dat means u can be sold off at anytym, I advice u better be wit a man dat sees u as his treasure nd not as his property |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:34pm On Mar 06, 2016 |
justified10: u sabi blow grammer pass Soyinka..na small remain, u for blow am pass patrick baba I be learner for where dem my seniors dey for here o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:30pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: Brother not my fault nao, trying to practice what yu av bin teaching me wetin I dey teach u, e ma wo alabirin yi to fe kogbo simi lapo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:28pm On Mar 06, 2016 |
Sent4rina: Pls leave fraiser alone o, i no go think say he be my friend b4 i go break him leg abi him back deni.. I don tell him say i no dey joke wit my rukkyola o buh i wan dey prove aletilapa omo abi.
*in fela anikulapo's voice*
Trouble dey sleep im sleep jeje, yanga go dey wake am. Na palava you dey find o. my friend as u no sabi care for woman, na hin won make me help u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:23pm On Mar 06, 2016 |
chisophia: . I am doing great. how are you this afternoon? babe u dont need to ask hw am doin wen ever am in ur presence, you know notin makes a man feel great dan being in d presence of gorgeous woman lyk u, am so pleased having u around, hw was d church today |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:20pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: AGAINST LYING
O 'tis a lovely thing 4 youth to early walk in wisdom's way; to fear a lie, to speak d truth, dat we may trust to all they say! but liars we can never trust, even when they say what is true. And he who does one fault at first n lies to hide it, makes it two. Have we not known, nor heard, nor read how God does hate deceit and wrong?(Chaii I'm now a preacher) How Ananias was struck dead, caught with a lie upon his tongue? So did his wife Sapphira die, when she came in, and grew so bold as to confirm that wicked lie, which just before her husband told(Halleluyah somebody)lol...
The Lord delights in them that speak
The words of truth; but every liar
Must have his portion in the lake
That burns with brimstone and with fire.
My people let's be careful in what we say(Don't even try to brag ontop where yu never reach in life)
#Team truth # d next tin for me now is to get two plots of land in sambisa to build a befiting church because I now hav a prophet nd pastor in my family, nice one sis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:15pm On Mar 06, 2016 |
chisophia:
he promised to marry me and am here to fulfill my promise |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:13pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS: Are you on Fraiser roll call? Why seeketh him ye? you don fyn me com here again, aye male o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:11pm On Mar 06, 2016 |
wittyemi: My brother I m grateful,i wish I made "the most amazing comment " on a life changing, economic turning post.
Bros Fraiser thanks a lot; good afternoon. hw has ur day been bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:08pm On Mar 06, 2016 |
chisophia: lmao babe av been looking for u, oya com nd sit by my syd lets start all d gistin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:05pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: guy, u sabi iwe iroyin too. ur tentacle is well spread. baba If i visit any city within two days I must visit som of d happening places for dia o, I b flexin type o, bur wen I went to abk I no too waka around, bur I was opportuned to visit iwe iroyin, pavilion nd center stage, my guy wey I go visit for dia hinsef na baba weyrey, o jaye ju |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:58pm On Mar 06, 2016 |
DTOBS: Lolzzz....ThankGod you never make the unrepairable mistake...
so he has even sent you application letter Nawa ooo, Fraiser, please leave my unique charming chommieblaq alone nah baba, I no understand u again o, I caregorically ask u if she is ur bae nd u emphatically tell me no, am sorry to tell u dat I cant back out again because d seed of her luv is already germinatin in my heart |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:54pm On Mar 06, 2016 |
Chommieblaq: Fraiser see as them dey sing with ur name, ppl wey u promise love, after u go say u gbadu me. In short I don vex tire ur application letter.
DTOBS Now I know d kind person wey Fraiser be o ahhh babe why na, why do u rush into conclusion so quickly, u dont even know why she is calling me, u know women are usually my business partners, I dont trust men, oya let me quickly write anoda one for you wit my new 24 carat gold pen, because u deserve d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:48pm On Mar 06, 2016 |
smileeey: sorry Bros, you don't know me I don't know you either. Why should I seek for attentions And I didn't send messages to you, the people I sent it to didn't complain so what is your own. Pls oooooo go farrrrrrr, I am not seeking for husband either. ALHAMDULILAH, I am engaged to the most wonderful, God fearing man. Am not searching ooooo and if am searching I know where to look for it in nairaland forum. Thank you. babe y are u behaving childishly lyk dis, oya I command u by d power of ogogoro nd alomo to stop all dis, lyk seriously I will so much respect u if u can stop ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Mar 06, 2016 |
iambibi: lol c ya mouth.. Like say if anoda babe rush now come scrub d back... Like say u no go use knife shave her hair (love one tin tin) .. mean while... Na where dem post u go sef? But bfor u ansa my own ma beta rush tell u ur own shap shap say OYO IS UR CASE!!! because i kno u.... oya u can now ansa  lol. Cant stop laffin, am happy u know rukkyola luv me for deep down her heart sha *I no she will deny it again* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:39pm On Mar 06, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:36pm On Mar 06, 2016 |
justified10: lol...
if she meet u for camp, u don enter am b dat. she go use book finish u..
c achievement na..at 20.
dis babe should av a solution to naija's economic situation.. she nor fit, she nor go won luk uche for face na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:33pm On Mar 06, 2016 |
chisophia: Fraiser!!!!! How many times did I call you dis is d second tym babe, am counting |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:28pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: eshe..i dont use ten ten naira drug.U can use ur money 2 buy groundnut 4 ur garrium dis afternun.OYO IS UR CASE no be all dos asapo drug u dey use? |